Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
This our bros na correct big brother. God bless you and increase you in Jesus Mighty Name Amen 🙏
My Odogwu Nwam VDM, The Ancestors Child you're blessed in Eke, Oye, Afor and Nkwo. The light 🕯️🚨 to the down trodden.
VDM a blessing to this generation.
Wetin VDM get na Wisdom. Wisdom no dey come with book. Wisdom no dey come with ageMoney no fit buy Wisdom. Wisdom with capital "W" and not wisdom of profiting from corruption, that wisdom of the vulture wey the educated Nigerian elite dey imbibe.
God bless you sir
Them don arrest VDM today
na claiming to over educated don destroy Nigeria today, educated with no wisdom
We dey with vdm rain or sunset
Thanks VDM uncle for the support
Jackie what’s the latest with the NGO. No more updates?
@@TareKragha Everything is going right..
This our bros na correct big brother. God bless you and increase you in Jesus Mighty Name Amen 🙏
My Odogwu Nwam VDM, The Ancestors Child you're blessed in Eke, Oye, Afor and Nkwo. The light 🕯️🚨 to the down trodden.
VDM a blessing to this generation.
Wetin VDM get na Wisdom.
Wisdom no dey come with book.
Wisdom no dey come with age
Money no fit buy Wisdom.
Wisdom with capital "W" and not wisdom of profiting from corruption, that wisdom of the vulture wey the educated Nigerian elite dey imbibe.