Weh God! Am on my floor at this hour. # if I slap you eeee my sister,you knw Satan has anger issues 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Lucifer di feel say na hi. Dey make this pple star.🤣🤣🤣🤣
this girl acting Mummy G.O sabi act ooh😂😂 she say ni direct entry, she say the disciples don burn how you want take know them ? 🤣 Wetin she dey try talk be sa disciples don burn beyond recognition 🙄🙄
This lady acting mommy G.O is so good, she's so focused, I like her acting...+
She behaves like the real mummy G. O
@@duchessduke5507 yea😄 and very serious
thanks
Asin ehn 😊 I fall for her
She’s Ago in Young Elders comedy Likibas sister watch more of her there
mommy G. O dey sick. comedians are doctors to people like me....God bless comedians for me🙏💕💕💕💕💕💕🥰🥰🥰
Psalm 126:1-2
When the Lord turned the captivity of Zion, it was like a dream.
And our mouth shall be filled with laughter...
hehehhhehe
This Na Mummy G.O. Replica I Swear. Mr Lucifa Too Funny Oh! 😂😂😂
The face of the angel self got me
The Lucifer self is confuse 🤣🤣🤣🤣
i weak
That wait for me at the reception weak me oooo... Eweeeeh reception dey heaven
Hehehe
Mummy G.O killed her part that girl knows the assignment
Lucifer sef say "Jesus"...
Angel dey his last day..
Ok naa..
Continue oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣say where u don see God deh laugh hahhahahhahah oh my God 🤣🤣🤣
I talk am say This mummy G.O go soon reach judgement throne 😂 😂
if them judge ma I dey got me🤣🤣🤣🤣🤣😂
My own people are here o....Santa my guy dey quote Bible for Mummy G.O 🤣🤣🤣🤣😀😀😀😂😂😂😂
yes ooo
This mummy G.O naweooooo my brother you are going there more Grace boss
This lady try Wella ! She played her script very well👍👍
Make una come oh... Mummy GO dor confuse both Angel and devil oh😂😂😂
Welcome back angel way the blech and his handsome devil 🤣🤣🤣🤣 una go holiday
This guy wey dey act devil too good 😂😂😂
Oga Angel.... abeg tell us oooo... shay God dey laugh?
i like how mummy G.O confuse the devil especially 😂😂😂😂
Weh God!
Am on my floor at this hour. # if I slap you eeee my sister,you knw Satan has anger issues 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Lucifer di feel say na hi. Dey make this pple star.🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣 the guy in black is just something else. These guys are just humorous!!!
😂😂😂mummy G O too focus for this skit
Only people that are making others CRY are going to Heaven.... "Mummy G.O."!!!!!
Devil 👿 say WHEN I DEY IN EXISTENCE, THEM NEVER BORN YOU 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Hahaha
🤣🤣🤣🤣
But I no lie na
Direct entry no exam lol 😆 😅 😄 😂 😜 🤣
To slap mummy GO dey hungry the devil 😂😂😂
this girl acting Mummy G.O sabi act ooh😂😂 she say ni direct entry, she say the disciples don burn how you want take know them ? 🤣 Wetin she dey try talk be sa disciples don burn beyond recognition 🙄🙄
Even Devil 👿 de Call Jesus for Mummy G.O head 😄😄😄
Dem don burn, how u wan take know them😂
Home of laughter 🤣🤣🤣🤣 you guys always makes me happy much love from BIAFRA.
thanks keep up with the channel
How much is biafran bukins to dollar?🤣🤣🤣
Even Lucifer dey learn work from her😀😀😀
So all of us way dey watch this comedy now, na hell 🤓🤓🤣🤣😂😂😂😂
I weak ooo 😂😂😂😂
nobi you dey act here so?
Mummy G.O talk all this thing 😂
I dey use mastercard oh, na so i take go hell Mummy G.O
This devil deserve an Oscar awards
heheheheh thanks
heheheheh thanks
Thanks very much my Son/Daughter
"em don burn, how u wan take know em"... Agho u no well. lol
That last part got me. She say them done burn🤣🤣🤣🤣, you can't recognize them
Aswr Lucifer wey dey with the women sef dey lost.
Mommy g o aka ago likiba sister
Over good dey worry unA 🤣😂🤣🤣. God you guys really burst my head. Also that girl really tried ooo.
Mommy g o wahala day oooo 😂 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nna where una go since? Una welcome big time.
THIS LADY THAT PLAYED MUMMY G.O IS SO GOOD
Mummy G.O matter all over 😂
Young Man wait for me in the reception 😂😂😂 for me.
Battling with covid19 here but you guys made my day 😂 thanks for the unending laughter
😂😂😂😂😂
Sending you hugs across the globe May you be heal in Jesus name Amen 🙏 ✨.
@@tinaturner9407 Amen 🙏 thanks for your prayers and concern ❤️
Receive healing in Jesus' name! I also had Covid, but I'm fine now!
@@4real4real43 yeah it’s a no joke thing the symptoms hit me very hard but am recovering gradually. Amen and Amen Thanks 🙏 😘
Devil 😈 dey confused 😆😄😀
Devil vex say he go slap Mommy G.O. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Una welcome back
Devil say we no nid talent hunt🤣🤣🤣
More grace boss✓✓✓ abeg make una carry me along
This one weak me oo...
🤣🤣🤣..
Before u carry hair like pineapple
Mummy G.O needs both SPIRITUAL DELIVERANCE and PSYCHIATRIC HELP, urgently 😂😂
abi ooooo
abi ooooo
Seriously
I agree
Eduardo, you strong ooo! Devil is even pleading your cause
Lolzz He is my son that’s why
Na the guy wey act the devil for me.... 😂
You guys are welcome back Homeoflaftv, I can't stop laughing ooo you guys are so amazing 🤣🤣🤣🤣🤣, Mc laugh doctor will not kill someone with laugh 🤣🤣🤣🤣
thanks ooo
❤️❤️❤️
But this angel speak louder, we need more videos 🤣🤣🤣
Where una dey since? Welcome back
even mummy G O sef dey laff for devil is a confused entity
Mommy dey mommys 😂 😂 😂
Welcome back. I miss you guys
🤣🤣🤣 hellfire go full o…Choi!!
Ah mummy G O general over seer oya collect the judgment throne angel don't commot for you no need,na only God know wetin you smoke that morning chair
Mummy G.O is finish work... 😁😂🤣
🤣🤣🤣 Wia have you been?
Please I need mummy G. O Part 2 🤣🤣🤣
soon
soon
😅😅🇸🇱 I watched mummy g.o and I was like “was is she saying “
Miss you guys 😆 🤣 😂. Love from Sierra Leone 🇸🇱❤
God help your people to have more Knowledge
This devil nah cruise 😂😂😂
Mummy g.o will not kill someone. She even confuse the angel and lucifer. Speaking with authority 😃😃😃😃
I love this mummy G O comedy & action
🤣🤣🤣I miss you all especially devil man
🤣🤣🤣🤣 missed you guys i can't stop laughing devil happy new year ooo Naija na cruise
Same to you Son
Den don burn, how u wan take know them? 🤣🤣
My belle ooo jessu I done die 😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 😂
Mummy G O go really be proud of this her representative.
Devil shouting Jesus got me 😂😂😂😂😂
that got me
Angel don laugh tire...mumy g o make Devil Quote bible
"She's trampling on my right".... 🤣🤣🤣🤣🤣
Devil don come again...nice work altogether
This one have made me believe 100%, that there is different types of madness 😂😂😂😂😂
heheheehehe
heheheehehe
I miss you guys so much.... I've not been seeing ur videos... thank God I've seen this one 🤣🤣🤣
I been hearing this mommy G O today I finally watched her comedy.. please I need more Mommy G O comedy
This our mommy G.O here is good oh...
They don burn,how u wan take know them😂😂😂😂
Long time oo happy new year 😆 🤣 😂 😹 😆
😂😂😂 welcome back guys. Good to have you back.. Devil how far na
thanks
My brother I they oooh
How your side na
Comedian or comedi 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one😂😂😂😂😂😂😂
I’m from Cameroon but this our new mummy g o is a star , footballer and has a master card😅😅😅
Respect for the Lady. Good actor
I miss you guys oo happy new year and Christmas 🤶 I can’t stop laughing 😂
The lady is too much ... She nailed it
Mummy G O and Lucifer 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Angel don laugh 🤣🤣🤣
Ago say you're going to ''air. '' 😂😂
Where did you guys go to?
Been a while.
Welcome back guys😅😅😅
Ago dis is 1 of your best comedy yet, you destroyed the whole thing, very well done
Welcome back my brother's happy New Year Merry Christmas🤣😂🤣😂🤣🔥🤣😂 mommy G O even the football star you are talking about they have good heart monda you
Ago again, much love from ghana. Angel, devil, Edwardo etc welcome back
Miss you guys 😆 🤣 😂. Love from Sierra Leone
Mek I laf 🤣🤣🤣🤣🤣🤣