As i just dey try to come mprehend one thing ,he go drop another. I finally gave up when he said gutter dey sleep for Tuesday. This Mr Paul guy no normal at all , aswear
This cracked me up,I had to watch it multiple times and the cute part is the way Mr. Paul keeps narrating the dumb stories with a straight face and getting Sabinus passed off😅
The moment he told Sabinus "Let's enjoy the ride together and Sabinus replied "Yes O my broda" I know say you don jam beta wahala🤣😂😂😂😂
Best combo ever 😂😂😂😂😂 una both match each other
Finally, Sabinus enter pocket 😅😅😅
Oga Paul don kolo 😆 🤣 even a whole investor confuse
i don watch this comedy well well oh very funny Mr Paul tell Sabinus say koroka fish dey work for shevron
Mr Paul is wonderfully gifted
As i just dey try to come mprehend one thing ,he go drop another. I finally gave up when he said gutter dey sleep for Tuesday. This Mr Paul guy no normal at all , aswear
Guy watin u dey talk😂😂
I’ve watched this skit more than 10 times herh😂😂😂😂😂😂😂😂…I love Akpororo but Mr Paul is something else😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂…how Sabinus Dey respond be crazy😂😂😂😂
Aah!!!!!😂😂 😂 As i hear Mr paul, i know say na wahala
Sabinus avoid Mr. Paul, or else he will kill you 😂😂😂😂ooo.
Seeing it again all over,can't help but laugh 🤣🤣🤣🤣🤣 all through 😂😂😂😂
😂😂young man come again 😅😅
Bro you're stretching my brain 😂😂😂😂
Who be this guy...
He's very funny
Mr Paul comedy he has a RUclips channel 🤣 😂 😄 😆 😀
Wish to see dis two again I swr😂
Watin mr Paul dey always smoke sef??
I love ds mr paw, I will like to watch your video more and more😊
Even sabi no sabi this one
Crazy and madness don kolo,Mr Paul don boss sabinus head
One is sick the other is mad
OGA Paul is funny 😅😅
“I dey quarrel u, u no dey even dey quarrel me back”
when mad meet crazy 🤣🤣🤣🤣🤣
I wan craze 😂😂😂😂❤❤❤
Dis guy, u b fuu 😂😂😂. I'm so gonna share dis
Sabinu jam person wey pass am..I don laugh tire. This is really funny ooo
This guy own mumu dey shock sabinus😂😂😂
Dis guy dey destroy my brain😂😂😂😂
😂😂😂 Oga on Ac first 😮😮
Their 2 hair style just match😂😂😂
The thumbnail is hilarious 😂
Sabinus don see shege😂😂😂
Mr Paul dey craze i swear 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂my belle o...
Mr Paul's craft is amazing honestly!
This Mr Paul need to be arrested 😅😅😅😅😅
Oga you Dey confuse me😂😂😂
Mr Paul is a madman ah' I can’t type and be watching I will be confused
How accident go wake deadbody eiii
😂😂😂i have rewatched this 5 times
Sabinus is kolo wen pass am..🤣🤣🤣
Serious mentality
My ribs dey pain me Mr Paul
🤣🤣🤣🤣🤣 Mr. Paul the mad man.
😂😂😂😂😂 sabinus stop talking to Mr.paul because his formal world na mad man he be
Aero plane dey reverse ????
Who is this man in the first place
😅😅😅😅
😂😂😂❤❤❤ too funny
I swear i laugh taya😂
Na your bother 😅😅😅😅😂😂
Croca fish wan start work for Chevron
Gutter dey sleep
Arrest this man in the first place 😂😂😂😂
Crooker dy work for sefron😅😅😅😅
Please 🙏 share 🙏 May the lord bless you as u share👩🚒👋 funny bro 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Who b this guyyy😂😂😂
Sabinus sorryyyy😂😂😂😂😂😂
Mr Paul non well ooo
I laughed so hard.
Bossssss I don de wait for the full video 🤣🤣🤣 am proud to comment first
Hahaha 🤣🤣🤣🤣
Hw come set leg come be legit naa😂
😂😂😂 abeg oh 😂😅
I refused to be confused
We love your comedy Mr Paul, keep up the good work
On AC first 😂😂😂😂😂
This drive, wash plane! I fear this kind driver sha. God keep me far from this kind drivers 😂😂
Make a video with funny bross 😅😅😅😂
The moment i saw paul i know say na Banga
This cracked me up,I had to watch it multiple times and the cute part is the way Mr. Paul keeps narrating the dumb stories with a straight face and getting Sabinus passed off😅
Never ending nightmare
This Mr Paul go kill me
Deadbody 😂😂😂😂😂😂
From papa Benjy
Kolo
Very mad combination
I no sure say MR Paul normal for real life😂😂😂
Bro Mr. Paul is a top three comedian in Nigeria. Yeah, I said it
This is too hilarious
Good
😂😂😂😂😂e God
Young man, are you the one I booked?😂😂
E reach to ask🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
October here2024 here
Tuesday is gutter sleeping day
😂😂😂😂😂
You have not seen anything😅😅
Sabinus thinks he's crazy hmmmmmm he don jam who pass am
Mr Paul no de normal on a norms
😂😂😂😂 anyone in June 2024?
😂😂😂 We Dey here all to the Glory of Jesus Christ Our Lord 🙌
We are here
We are now in July 😂😂😂
Am here,i saved the video, whenever i want to laugh i will just watch it again 😂😂😂😂😂😂
We in October now ❤😂😂❤❤
😂Lol
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Confusionist
Anyone is September 20 2024😅😅😅😅
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂❤
😂😂😂😂😂😂😢😢😢😢❤❤❤❤❤❤❤❤
Please help me share
😂😂😂😂
Please may I have a private chat with you, i beg of you
This Mr Paul don blind sabinus brain 😂😂
😢😢😢😢😢
😅😂
😂😂😂😂😅😢
Hmmmmmmmmmm