Please Elder, you need to take care of your items of clothing from the show. They are worth placing in our Edo museum someday! Especially that of Ago! She is so natural and no blemishes in her ways!
Village nor be village again oo as you te know it 😊 Even me i shocked when they carry me go to my papa village, i could not recorgnise the village anymore, it's has been transformed into a community with big fine houses in it...
Eeeh! Elder your money to pay your service day under bag? I have heard that before from so many Elders people now. But how do you reach the money now? LOL! Elder, Elder!
Ago uniform dey make me laugh......likiba get out eee 😂😂😂😂 we need Felicity abeg
Likiba is really a Star ⭐, i love him most.
Elder sorry oooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Elder abeg Likiba go see e love she's Likiba helper ooo 😂😀😃😁😅
Elder, allow likiba to love oooo...likiba is in love
Where is felicity na... i Don miss her tire
First .. welcome back elder . Where bread?
No bread o
😂😂😂😂😂Love in Tokyo 🤣🤣🤣🤣🤣likiba and atoloko
Nice one
na d way ago dey say daddy dey mke me hapi, meanwhile as likiba don find joy mke una allow am, na for my baby ago to go find her own joy
Elder you're the best👍👍
Ago don dey fine
This man, 70 years old man, make God nor allow them make them kill you. I like the way Likiba dey hala GET OUT EEE.
😂🤣🤣Atoloko
😂😂😂😂
Sorry o Elder
Abeg no run leave your own house!
E nor go happen sha🙄🙄🙄🙄
E go happen😂😂😂😂
Elder Elder i heil ooo
Please Elder, you need to take care of your items of clothing from the show. They are worth placing in our Edo museum someday! Especially that of Ago! She is so natural and no blemishes in her ways!
I like this likiba....
He knows how to act.
Keep it up bro!
Village nor be village again oo as you te know it 😊
Even me i shocked when they carry me go to my papa village, i could not recorgnise the village anymore, it's has been transformed into a community with big fine houses in it...
Love over food, Likiba tell ago get out with her food lol
Low budget fela hilarious 🤣 much love ❤️ & grace elder amen 🙏🏽
Likiba man of the house,
😂 waybill likiba😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I always love you guys
Elder wey plantain wey Likiba say make you buy?
Nice one 👍
Elder why you no buy bread for Likiba
Much love to you guys ❣🥰👦❤
Where una dey see all these una names?... Likiba, Ago, now Atoloko
🤣🤣🤣
Wow Nice one young elder
Elder, haaaay, see as you dey control the keke driver and talk to him? Na wah for this elder, na real whahala!!!! LOL!
😂😂😂
Elder welcome back from the village 😂😂😂
Cute
Likiba is in love
Elder you’re really in agony and pain . Ozuooo! Alikiba and Ago Na double wahala for deadbody lol 😂
Elder pls try incorporate Felicity in your skits, you guys were a perfect match
I agree
Likiba don find love o 😄😄
Eeeh! Elder your money to pay your service day under bag? I have heard that before from so many Elders people now. But how do you reach the money now? LOL! Elder, Elder!
Elder u must buy bread o 😄😄😄
Make Ago find husband marry kwanu comot for likiba for house before they kill their papa. 😭❤️
Lol
Elder where bread
🤣😂🤣🤣
Elder with he Whala 😂😂😂😂😂
lol 😂
Elder always make my day
Dis Ago dress na correct
🤩🤩🤩Likiba his in LOVE 😍 🤩 🤩 🤩 OHHHHHHH, we're in big trouble 🤩🤩🤩🤩
Elder you don change family
Likiba and Elder pls make video with Felicity on this family series and funny P
Low budget fella hahahaha
Agho where is your brown curly wig?🤣🤣
Where u going to is home vedio.
I have be watching ur vedio for some times now.
Great Job.
Where's their mummy Felicity?
Oh well nah man you Bee
Elder and family
9ice one bro like it
Likiba and Ago will not kill me with laugh
Much love to you guy
Elder is very talented
😂😂😂😂😂😂😂😂
Who put am for constitution say who so ever that travel, should buy bread when coming back ?..😂😂😂
I tire ooo 😁😂😉😃
What's the meaning of ozwor
Ago will kill Likiba today
African parent always calling the eldest male child man of the house, a very bad idea.
Likiba the viber
Hi
@@okeusugodstime1591 How are you doing?
Nice one 👍