Manchester City vs Chelsea | Jackson is a Big shame to Striker-hood|Big problems for Chelsea
HTML-код
- Опубликовано: 19 апр 2024
- Manchester City vs Chelsea | Jackson is a Big shame to Striker - Hood Jackson multiplied by Pochettino equals to he don finish. Big problems ahead for Chelsea
- Приколы
Take your flower 🎉 man. You said the absolute truth !
I agreed with you 100%.
Omo Coach BI you have said it all... Very very true 😢
Lol to think he was fighting for penalty last match
asin ehn 😂
Like ehn...wetin give am the right to drag penalty
No mind the mumu
After the mumu Jackson go dey fight for penalty shootout and he nor sabi anything
I’m so pained
Every since poch start to dey manage chelsea I loose hope in watching their match.
Poch welcome to Chelsea ,what can you win this season ????em ‘‘em EVERYTHING 😂😂😂
Jackson is a Big shame to Striker i sw
Chelsea scored all their goals against everton
Now can evrn get 1 against City.
Bro the match pain me, and I no be Chelsea fan. That Jackson no go fit make am o.
Coach BI not only this useless striker both the useless coach that always play him the coach is so so useless i swear
If e nor play who go play ?
Na coach go tell Jackson oya o shoot!! Abi?
Pochetino and Jackson are okay with failure😂😂😂😂
Yes its a xlear penalty then the one that happened against manutd wanbisaka arm was behind him var saw it as penalty.
😢😢😢😢😢
😂😂😂😂😂😂 oga abeg
I have said, playing Enzo, Gallagher Nd casiesdo shows poachetino is a clown
Omo my boys really dey tired but Chelsea nor get the mind to use am for us
If na Arsenal e for loud pass oh 😂😂😂 una for win city na. Yeye team.
Sorry for your bet😂
Jackson is a big fool
How's Jackson take be player self 😤😁
The player did not let pochettino down pochettino let us down. Jackson has been missing our chance not only today it has been happening since the beginning of the league poch was sitting down crossing leg like he has won 3 UCL for Chelsea. Even pop who has a better career than him better than him in everything was standing giving directions to the players. But our coah sat down watching the players playing shit and no correction his to be blame because his the coach. We were suppose to buried at halftime he saw that Jackson was missing chances and he didn't change him he saw madueke too he didn't change him that's semi finals you have to make decisions and let the player know you can't continue playing like this for me. He's the coach he has to take full responsibility for loss
Person go run finish
Come mumu in front of the goalkeeper
Jackson sef 😭
Coach abeg. Arsenal better pass Chelsea naa.
i also cive you a flower 🌺 you are good analysis😂
Omo Jackson misbehaves
Jackson na devil swr
He is a good finisher 😅😅he will finish Chelsea one day
Poch is the real problem seeing the formation before the game I gave up already, the man is so stupid and he no sabi anything, I still dy talk am say to have lukaku self e pay me pass this Jackson because that guy ehn no be here but still win or loss 💙💙💙 for life. Poch must be sacked the man dy clueless
My grandmama ball pass Jackson
You don talk am finish
Jackson is disgrace to chelsea
We suppose find way poison Jackson
Coach cry less, you never dey complain.
If no be peer presure wetin carry chelsea go wembley?
See you in final City
Ah swear😢
😢😢😢😢
Ogah nah only Chelsea be bottlers
Leave arsenal alone abd face your problem
😂😂😂 Chealse loss sweet me die 😂😂
Why him play their three be say him know who man city be
First to comment again
This tears dey sweet me die 😂😂😂😂😂
Plz sir..
What did Arsenal bottle?
Nothing pochettino do coach
No di call arsenal e name
First to commit
...... straight to jail
Jackson was terrible 😞
😂😂😂😂
😂💔
Congratulations at least una reach FA cup semi final
Little children playing PlayStation understand say you don’t need to keep or hold the ball too much as a player especially a striker yet una Jackson when be professional don’t even know
That boy na real Michael Jackson better disco dancer and semi yahoo boy
You go explain tire no evidence
That's no penalty na...haba coach Bi
Arsenal lose against Bayern u do play play now Chelsea lose cry don start
Boss this loss pain you Wella
I am not a Chelsea fan but Porchetino is not a winner,he has to go for Chelsea to move forward
My bro dis Chelsea coach do not know anything I will continue to say it, as a Coach ur last match dat you won 6v0 why can u use the say formation,if you know wat you doing
Bros Everton no be team na...
The clueless goat will go and deactivate his Twitter account because he knows he will be bashed
Cry cry baby 😅
You are talking rubbish, what has arsenal bottled this season? U will be talking like a child
😢😢😢😢
I can't stop crying.
Jackson missed 2 clear chances in less than a minute
😢😢😢😢
I can't stop crying.
Jackson missed 2 clear chances in less than a minute
Missed abi keeper save them. Una seems to forget say keeper dey the goal post o.
@@ataghomateddy2896just tell me say poverty wn finish u and u no get tv for house . Ekpa