Kelvin ikuduba and beerah are the best this movie could have be playable in Netflix if he don't use comedy beat in his movie at least this a movie and not comedy
This is interesting ❤this is a very big lesson trust know one the person you call your friend can betray you at any time ❤thank god say I non Dey even trust anybody self because even me I non trust my self 👍
Absolutely. His content is 🔥. He will eventually. I also think Moskoh should consider a full blown acting career he has a great screen presence especially when holding a pistol.
I love the part of Larry Gucci and mozkoh where are they I like the passion of Larry Gucci more love more love💗💗 All the episodes I dey watch for ajah boys this one is a bit different but the episodes 1,3 are not relating where is shako JoJo shaggi woos portable and others
Something wey una go come down from bike catch am tie am block like 4 for ehn waist cover ehn eye throw am inside river or well make e drown since Bullet no enter nice work bro 🙌
The job not really easy 😢😢😢 Support us 🙏🙏🙏
Metete u do all❤
Ogb we garther they
Ogb😊😊
I'm enjoying the role you in the film ogb keep moving but no let kelvin ikeduba catch you for inside the film abeg try to give us episode 11
❤❤❤❤
God will bless every OGB fans Like to confirm this prayer ❤
That is nice
Video
@DreamTheater.TV789 video
Pls which episode did it stop pls
This is my first time of seeing this girl and I love her acting already ❤❤🎉
Hello
All ogv fans. Let's get out here and show him love. Much Love 🇬🇭🇬🇭
Relax baba na OGB u wan write 😂
Relax baba na OGB u wan write 😂
Yes
15:17 @@UptownKhid
The legendary series
You dey upgrade evey episode,I enjoy watching your videos, ogbbb
I never planned to watch this episode not ontill I saw Beerah on this One, Top fans of Beerah gather here
Beerah na good actress… she killed her role
@@silverloveth8308 I don't joke when it's comes in a collaboration with Beerah she plays her role very good
Kelvin is really killing his rols. Very intersting skit, waiting for the nest episode.
❤❤❤
Kevin is a big star na, na him be boss o
Ok
I need more
Hi
Kelvin ikuduba and beerah are the best this movie could have be playable in Netflix if he don't use comedy beat in his movie at least this a movie and not comedy
😅😅😅you wey don die dey warn person wey dey alive 🤣 😅kelvin na man you be
Best episodes keep moving in keeps coming 😊you are a great actor my brother 🤜🏽
Metete
kelvin my favorite anytime, anywhere
hi
This lady with Coco character ... Is a nice actor ... Greater heights darling 💗
I really love this episode so much I was so scared when he was telling him is secret thank God you don't trust stone
Baba you be too much I swear I support you all the way from Ghana
Omo OGB Nah man you be
Thanks for giving us joy for this movie .
May you live long OGB and your guys ❤❤
very very very interesting, na people way sabi act dey this skit 👏👏❤
Wow very interesting. Can't wait for the next episode
The talent is too much OGB ❤
OGB try feature Zubby Michael for your next Episodes
God go make am easy for am
Is not easy to ft zubby Michael oo Kevin is OGB brother that's why e easy for him to ft him always
@@honestbobocomedy wait Kevin and OGB relate ?
@@ChildishMarcel0 yes it's his brother
@@honestbobocomedy wow didn't know about that I that's nice
This was more interesting, God bless🙏🏽, keep going
This is interesting ❤this is a very big lesson trust know one the person you call your friend can betray you at any time ❤thank god say I non Dey even trust anybody self because even me I non trust my self 👍
Ogb ogba of ajah boys, best ever comedian have ever known. Keep riding on ❤
❤ am your big fans bro I love this keep it up keep giving us joy
Ajah boy am chatting from Igbo land, I know we go see soon, I always like your comedy
Beerah always 😂
I wish you more grace my Ebonyi brother
tanxs for bringing Beraah she really killed it ❤🔥
Nah COLOS you dey take write this skit nothing wey anybody fit tell me 😂😂😂😂 raw talent ❤
Shadow is playing with Federal cultist, OGB smart pass all the people wey dey around am even his enemies.
Hello OG❤
Hello
Hi
Hi
Hi
Hi
Aje the girl is so beautiful i saw her on Mr Macaroni as tirebo..mehn Ogb has taught me a lesson not to ever trust friends so many a lot
Getting interesting ❤
I just started watching this sop and am so loving it.. OGB you are the best
Nice job guys. Although I knew the rabbit blood was a lie. Real men will not give their secret up to anyone easily. Nice one guys.
Aje this Episode na hin go far Pass 🎉❤
Ogb should b on Netflix ❤️❤️
Very my ❤❤❤❤❤
I dey tells you. 💯
Absolutely. His content is 🔥. He will eventually. I also think Moskoh should consider a full blown acting career he has a great screen presence especially when holding a pistol.
Best episode ever❤
Me self don fear say OGB don die😂😂😂
Make nobody give stone colos for hell fire 🔥 oooo😂😂😂😂😂
I'm the Gambian OGB Cultist, you want collect! Love from Gambia.
Omo I can’t wait oo
The series is getting more interesting.. OGB 🤝🤝🤝
Ogb you too much nobody worry u,ur face show ur shoes 👞 shine ❤
I swear, ogb dey give me joy
Baba lalude sef na boss🙌
Job well done Ogb much love ❤❤❤❤
Beerah Baddest girl ❤😂
Coco rolls sweet sha. God bless OGB
This guy is talented
ruclips.net/user/shortsOMWfaR_o8aA?si=mx3NOpV0w0TvamAM
It’s actually not easy bruh 😎
Kudos to y’all @ogbecent❤🎉
Much love watching from QATAR #OGB RECENT CULTIST
Keep it bro
Oga live long for my children to watch you ooo in the future
OGB you no dey carry least. I hail oooo😂😂😂😂 i don laugh tired
Lesson : Beware of friends 🖤
Don't translate
Merrni 5 abonentë falas në RUclips kur abonoheni në llogarinë time në Twitter më poshtë
God bless ogb for this episode 💞💞
I really love this Ajah Episodes…Bro Keep it up ❤
Make sure you gibe that girl wototo much love for you 🥰🥰🥰
Sure the girl most collet
OGB I go like dey for one of the future episodes 🙏
Patiently waiting for the next episode this movie is incredible 🔥 🎥
Love it , congratulations Big Dog OGB
Much love baba ❤❤❤❤❤
I’m enjoying this lol. Can’t wait till next week
Much love ogb you are really trying 🫡💯❤️🔥
Omo I love this movie like nad ❤❤❤❤you try
Obob... Na once i fear say ogb wan die 😂😂....
Ogb u try for this one abeg
Omo this Gun wey de garther shoot you wey no enter
loud oo
Try de Metete 😂😂😂🤲
Dem achieve you for ur state too nah
Dem achieve the achiever🤣🤣
Bros you mad aje, your concept go far Abeg do quick kill shadow I done fear say them done kill u ooo 😂❤
I love the part of Larry Gucci and mozkoh where are they I like the passion of Larry Gucci more love more love💗💗
All the episodes I dey watch for ajah boys this one is a bit different but the episodes 1,3 are not relating where is shako JoJo shaggi woos portable and others
Man too good!
Baba lalude 💯❤ fun blow epe ni yo ha 😂
Ojb nice one guys 👍👌😃😃😃
Na only today i done see Kelvin fail to kill person cultist you be person Kelvin det run 🏃♂️ for cultist interesting this part 10
Tell am ná kpekus dey Your body😂😂😂
So lovely ☺️
Coco brought good vibes in this episode
I’m your big fan no worry you bad 😂❤
I love beerah,she has many talent 👏👏
Haha 😂 coco na bad girl 😂😂😂
Something wey una go come down from bike catch am tie am block like 4 for ehn waist cover ehn eye throw am inside river or well make e drown since Bullet no enter nice work bro 🙌
Queen Beerah,....i see you ..
D pressure is getting wesser 😂😂
I love this movie 🎬 🎞
Big brr keep pushing i love your vibez
Na hit back to back AJAH BOIS ❤🎉🎉🎉
Coco nailed her part very well. I like her vibe 👌💯💯💯
I love this more grace bro
Idan mi keep it up ❤
I'm in love with this series ❤
🙏
i love this OGB
more from u
Good job
First class content
I swear these ogb guy Dey hard working later na if he buy Benz them go Dey say shit
Interesting movie I love you guys
Fast fast ⏩ ooooo my Gee
We're waiting
Na shadow I de watch aka Kelvin
Na so oooooo
U no be soldier they don't dismisse 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Cant wait for 11 , u people are giving me joy
Ogb I gat you 👊 you said next week and you post it you are d
So great we your fans love you 🥰🥰🥰🥰
Beerah be mad girl 😂😂 omo she Slang diee
No cap💯💯💯nice content, ajah nah ur own cultist 💯
I believe my man kelvin ikeduba die una too much, much love 💕😘😘😘💕💕💕