Haa ha ha ha haaaa Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh If you no know say you wan cut hey ehhh I don die He's alive People dey hustle dey run go America Our future leaders dey clear from Africa Wetin be dis continental confusion People dey blame the government of our nation I want to know the price of democracy Somebody tell me before I go crazy Which one be dis our people dey suffer Na only God fit clear dis palaver Oya tell your mother o tell your father o E go better Tell your sister o tell your brother o E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better No food for stomach poverty dey spreadi Dis no be joke o dey talk am for radio People dey dream dem dey run after luxury E go better if we build our country o Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa Ko'le better for our own private betterment Cast your vote for the capable leader Oya run from those who be serious pretender Oya tell our neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Tell your neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better (Oya) Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha E go better Education na the best way to success After graduation na fighting to progress No work to do after so many booku o Pray to God make you no just dey looku o Na only God o fit clear dis palaver Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o Tell your mother o tell your father o E go better Tell your sister o tell your brother o e go better e E go better Say a prayer oo for our nation o o o o E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go bettero o o o uh Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go better Ha ha ha ha ha ha ha ha ha E go better Hahaha hahaha ha ha ha ha ha E go better Tell your neighbor oo tell everybody E go better Tell our Governors and Mr President E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Tell Baba Iyabo and Mr Shiwaju E go better Tell Baba Iyabo and Ashiwaju E go better Say a prayer oo for our nation E go better Dis na the message from Tony Tetuila E go better Omo primary school eda mi lohun o E go better Omo secondary eda mi lohun o E go better University o oya eda mi lo hun o E go better All the workers eda mi lo hun o E go better Bi ti labi oge Source: Lyricfind
They said he was the least talented of the remedies, but he sold biggest, for the records, my car was the first 1million sales in hiphop Nigeria, he also had the most reasonable songs of the remedies
Well at that time he was obviously the least talented among the other two. But as God will have it. Grace took him to a different height. Eedris was obviously the most talented musician, cause he can sing and rap with different languages. The American accent just makes his rap superb. Fame really got into his head. But fought a good fight at the wrong time and he was blacklisted.
Na all this recent podcasts carry me come here oooooh 😅😅😅😊😊
We plenty no worry 😂😂
Omo, this was a banger back in the days. I wonder why we dont use this often to speak to our leaders. A remix would blow big time. Kudos Tony
Frr
I really hope Tony Tetuila is doing well. He was a big part of our childhood.
Yes he’s doing well
He's from a rich home, u find him this days at GRA Ilorin, he's doing pretty well
Ofcus he is doing very well
True. His mom is rich
See Caroline danjuma ooo 😂
Caroline dey like baby rubber this song is 20years old God bless Tony
Real Jams back in the days;
A real testament that nothing lasts forever.
Shadows and dusts, all shall come and go
Pioneer and foundations of hips hop songs in Nigeria 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬...
Caroline Ekanem those days kept killing with her goddess beauty. Evergreen content❤.
2024 still hit ❤
The song kept coming to my mind on a Sunday morning
I just woke up this morning and decided to listen to this song 🔥🔥🔥🇳🇬🇳🇬💔💔
Tony Tetuila 2024!
Omo e never better oooo... 20 years later.
Nice jam from way back! Still love it in 2021
Omo tony tetuila e never still better oo
My childhood memories flashes....
How are our old memories tide to musics... nothing takes back than old musics
Wow
Tony sang the most popular songs oh
So beautiful to see our artist from my child hood
This is 2024 and Asiwaju Tinubu neva gree make e beta o😢😢
I'm afraid of unemployment and the poverty that comes with it.
Bad governance 😢
Omo
Came to rewatch Caroline. This was the video that brought her our
Tony Tetuila nothing don better!
Still listening 2022🥰🥰🥰🥰
God bless you,Tony Tetuila. Your recent podcast brought me here.
Haa ha ha ha haaaa
Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn
Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh
If you no know say you wan cut hey ehhh I don die
He's alive
People dey hustle dey run go America
Our future leaders dey clear from Africa
Wetin be dis continental confusion
People dey blame the government of our nation
I want to know the price of democracy
Somebody tell me before I go crazy
Which one be dis our people dey suffer
Na only God fit clear dis palaver
Oya tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
No food for stomach poverty dey spreadi
Dis no be joke o dey talk am for radio
People dey dream dem dey run after luxury
E go better if we build our country o
Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa
Ko'le better for our own private betterment
Cast your vote for the capable leader
Oya run from those who be serious pretender
Oya tell our neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Education na the best way to success
After graduation na fighting to progress
No work to do after so many booku o
Pray to God make you no just dey looku o
Na only God o fit clear dis palaver
Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o
Tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o e go better e
E go better
Say a prayer oo for our nation o o o o
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go bettero o o o uh
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Tell Baba Iyabo and Mr Shiwaju
E go better
Tell Baba Iyabo and Ashiwaju
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Omo primary school eda mi lohun o
E go better
Omo secondary eda mi lohun o
E go better
University o oya eda mi lo hun o
E go better
All the workers eda mi lo hun o
E go better
Bi ti labi oge
Source: Lyricfind
Still relevant 🔥
I will continue to love ur songs and you too sir
More than 20 years and all the things in this song are still happening and nothing don better
So sad 😢😔
Things are better for those it's better for. Between the time the song was released and now , i can boldly say that it is better
Bro. Tony na to japa now, e even be like say you sef don japa
Back then in bariga much love Tony tetuila
Bariga connect. His mother's on the road linking to lady lak even from adelaja girls school...from bariga market good old day in bariga
Naija go better 2023
caroline...once a baddie always a baddie
My love for tetula much love from big name
Dayo adeneye governor ogun
33,39
Tony tetuliu governor kwara
God bless you
Villa govenor
Tony tetuliu 2035 6yr kwara
Dayo adeneye ogun
Word thirty one state Nigeria beat rape 2004^2023
Omo it get worse naija never better o, that time self we dey enjoyed na now we just dey suffer
Caroline Ekanem (Danjuma), I sight you.
Protest is ongoing in Nigeria
Love this music
I love ur song
Still feeling it old ones
2024 Naija never better 😢
Bro e no still better o😧 this is 2023
Nostalgia !!!!!!!!!!!!
They said he was the least talented of the remedies, but he sold biggest, for the records, my car was the first 1million sales in hiphop Nigeria, he also had the most reasonable songs of the remedies
Well at that time he was obviously the least talented among the other two. But as God will have it. Grace took him to a different height. Eedris was obviously the most talented musician, cause he can sing and rap with different languages. The American accent just makes his rap superb. Fame really got into his head. But fought a good fight at the wrong time and he was blacklisted.
To me Tony was the best amongst them
When we really had good music, unlike presido with he big machine we are hearing now.
Such a jam
Tony Tetuila all the way ❤
Who's here to see Carolyn Hatchings
Meee
She don tey oo 😂
Not me rushing to watch this video after watching Carolina’s interview
This una pobcast don help new generation know about una songs....
You mean ZenG kids cos we Millennium kids knew this songs while growing up then 😂
Me too I was born 1995 but I know these songs
Asiwaju don tey sha
Villa janet kwara tony tetuliu 31
Musa sango ota dayo adeneye 31
Faint suicude mad india
Ethiopia
After 20yrs, it is now worse.
Asking in 2023...ARE YOU SURE ABOUT THAT?
ARE YOU SURE ABOUT THAT?
ARE YOU SURE ABOUT THAT?
ARE YOU SURE ABOUT THAT?
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
🔥🔥🔥🔥🔥🔥
24^32 cut member 8yr
Ogobomso Airport Orlando
Ilesa òhio
****
26*32 6yr last build Nigeria
AKOKO Gatwick
6am^14pm member cut
14pm^22pm ap
22pm^6am 26 animal cut
19 years later...e Neva beta.
loing this even in 2023
2023 I rep....
🎉🎉🎉😂😂😂 wow
Asuu still dey strike for 2022 o
I never chop o 2024
Musa sango ota ogun yes
Suicide Gonnera mad 🇮🇳
Princess offa KWARA 👎 👎
Six state not ox green