Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Na fence wey fall na make goat fit climb am they form say he na spider man😂😂 Elder nor go kill person wit laugh
😂😂😂
This Dante self e own don de too much make them still run enter am na Waytin Pluto de wait 😂
Ejiro dy funny me die the she dy talk 😂😂😂 I too like that gurl acting, big thumbs up to all of una ❤️👍
Wow, we need the kind of Dante in every community...... weldone ❤
We already have VDM
@@Raay-kg4tgWho is vdm ?
Great one guys 👍 👏 👦 👌 🙌 😀.
Abeg make Una bring the next episode 6 on time ohh nor be the one way we go con wait for exter 2 weeks
I swear them too they take time to realize new episodes
On Friday the final episode
😢
@@DavidAnusionwu me just tire for dem
I swear
Well done guys Elder on point ❤Pluto way
My guy Pluto and crew, I am proud of your work . Nice pièce. Keep it up and better
Very good episode my wonderful Brothers 🙏🏾🗽🙏🏾 BIG RESPECTS for your guys ❤
Good work here More inspiration more energy more strength more subscribers more money.Amen.
See I wish all Nigerian youth can watch this movie I cry for the first time
Nice one my people,l can't wait for the next episode.❤❤❤
Na fence wey fall say make goat climb am he come dey feel like spider man
Dante the the VDM in zanga😂😂😂😂😂 nice movie, always eager to watch.
Elder oh wow 😂 I really like u 😂very funny
So interesting 😊😊😊🎉🎉🎉
Tenki so much fr mk mi watch this film 🎥 🎞 🎦
This chapter is nice Sha can’t wait for 6
Abeg no dey let the next episode take too long, men dey bored for away 😂
Love your work
Leader wey be thief and killer, you dey call ham honorable hissss...Tell me wetin honor about ham.
Very nice movie ❤❤❤❤
Elder explain 😅😅😅😅 Danty life ohhh
Have been waiting for the part 5 for over weeks now❤🎉
Danti in the Lord nor de loose battle so babe nor fear relax 😂
Bring the next episode on time
This yeye copper. Na everybody Dey remind am of her ex boyfriend
You guys are really making sense in this movie...I hope your viewers learn from the movie
Best movie on the internet right now
And for u Ejiro, abeg de calm down o...see as you de use man de knack ground 😂 u be chosen member? The guy sef too slim 😂
Elvis try to dey put action
Active I'm first to watch and comment ❤❤❤😂😂😂
U guys are doing great i love it
I love this ❤
Elder and dant in the lord 😂😂😂😂
Elder is the best actor in all the chapters
Have been waiting for so long to see this part 😂❤
Dante has made Pluto gone crazy
Pluto all the way ❤
Fans of elder gather here. Let's know ourselves 😂😂😂😂
Sharp, nice one
Sharp one ❤
Elder all that betrayed nyam 😂😂😂😂
the film nor dey long self 😢🥺😢💔
Hehehe wahala wahala wahala
Pluto and Danti on fire 🔥
Pluto is Active
I'm Active with you pluto
Active ❤
Na ex conflict hmm😅😅
Ikeduba my Egbon
Lovely episode. Big love brothers 🎉
Nice one elder 😂
Nb: on the other hand, this should serve as a lesson for most of the things displayed here are currently the challenges being faced in our societies today.
Danti. The Very dark man of our time
Danty in the Lord
Aswearrrr 🙌
I've been waiting ❤️❤️❤️
Sharp I'm in I have been wanting for it
ELDER OOOOOO❤❤❤
Film way just come out in just one hour 2,7k people done watching ,hmm 😂😂🎉
Pluto is active 😅
Dante in the Lord na Verydarkman of zanga
I'm available 🎉🎉🎉
Maximum respect ❤
Have been waiting ❤
I love it ❤❤❤❤
Dante in the Lord my lover
Always active ❤🎉
The truth as dat dante is playing vdm roll for dis movie 😄
Like this comment if u always enjoyed watching Pluto in zanga👍
Sharp
World Pluto and elder
❤❤❤❤❤😊
Your fans from WhatsApp pal
Elder you too much joor
Pluto you are really trying
❤❤❤❤
Dante my guy
Make result no come out quick oh
Dante in the lord
Clem put more action
Pluto my nigga ❤
All small RUclips gather here
Your own big pass my own na. Creating from Southeast Asia 🌏. Dey well my young bro. One luv.
You own big
High Spirit ⭐
www.youtube.com/@mbchristian12chinaza24
Na so them hail honorable before he become ordinary bone
Dante will behead the person in the Lord
I de comment on this project back to back ❤ but no body dor like my comment 😢😢
2m for Joy because of Dante's threatened.
❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂
❤🎉
❤
Tell Jay z 2look at he back because money can not do all 4u ppl u feel are with u can ton back at u
At last it's here
Finally 🤗
First to comment ❤
❤❤❤😂
Dante don who too much so he have to die
You guys delayed on this episode
NA small Small 🦐
RAKIS MATTER SHU
I mean Clem
Na fence wey fall na make goat fit climb am they form say he na spider man😂😂 Elder nor go kill person wit laugh
😂😂😂
This Dante self e own don de too much make them still run enter am na Waytin Pluto de wait 😂
Ejiro dy funny me die the she dy talk 😂😂😂 I too like that gurl acting, big thumbs up to all of una ❤️👍
Wow, we need the kind of Dante in every community...... weldone ❤
We already have VDM
@@Raay-kg4tg
Who is vdm ?
Great one guys 👍 👏 👦 👌 🙌 😀.
Abeg make Una bring the next episode 6 on time ohh nor be the one way we go con wait for exter 2 weeks
I swear them too they take time to realize new episodes
On Friday the final episode
😢
@@DavidAnusionwu me just tire for dem
I swear
Well done guys
Elder on point ❤
Pluto way
My guy Pluto and crew, I am proud of your work . Nice pièce. Keep it up and better
Very good episode my wonderful Brothers 🙏🏾🗽🙏🏾 BIG RESPECTS for your guys ❤
Good work here
More inspiration more energy more strength more subscribers more money.
Amen.
See I wish all Nigerian youth can watch this movie I cry for the first time
Nice one my people,l can't wait for the next episode.❤❤❤
Na fence wey fall say make goat climb am he come dey feel like spider man
Dante the the VDM in zanga😂😂😂😂😂 nice movie, always eager to watch.
Elder oh wow 😂 I really like u 😂very funny
So interesting 😊😊😊🎉🎉🎉
Tenki so much fr mk mi watch this film 🎥 🎞 🎦
This chapter is nice Sha can’t wait for 6
Abeg no dey let the next episode take too long, men dey bored for away 😂
Love your work
Leader wey be thief and killer, you dey call ham honorable hissss...
Tell me wetin honor about ham.
Very nice movie ❤❤❤❤
Elder explain 😅😅😅😅 Danty life ohhh
Have been waiting for the part 5 for over weeks now❤🎉
Danti in the Lord nor de loose battle so babe nor fear relax 😂
Bring the next episode on time
This yeye copper. Na everybody Dey remind am of her ex boyfriend
You guys are really making sense in this movie...
I hope your viewers learn from the movie
Best movie on the internet right now
And for u Ejiro, abeg de calm down o...see as you de use man de knack ground 😂 u be chosen member?
The guy sef too slim 😂