This is the best show Jojo❤! I love it. Christian Faith+Comedy⚡ Trust me this SUNDAY OFFERING can blow up the channel to another level. I made a comment on the first episode regarding the memes/sound being chrirstian-family-friendly,so parents and kids can watch be entertained,learn,laugh and be blessed and i can see that was implemented already. The suggestion i have is the upload time. I will suggest between 1-4pm,when most will be back from church. Well done boss
Anyone who finds a wife... Finds a good thing and obtains pleasure from the Lord 🤣🤣🤣🤣🤣 The way pleasure dey quick comot from their mouth ehnn, I come dey wonder maybe another translation dey as regards that verse 😂
Raba taba Saba ehnn 😂😂😂😂that woman killed me with laugh
Hahahahahah 😂🤣 na that kind person on agbada dey explain rubbish for exam, answer sheet go just full....
Please keep doing it every Sunday we love this episode. I love it.
The guy dey reason wetin make Jesus wept 😂😂😂
Don't try to eat and watch this show else you go choke 😂😂😂 JoJo you're doing a great job 👍 more grace 🙌
Lord forgive me but Jesus go so wept for that guy wey say Jesus dey inside church😂😂
Comment mad
People don dey leave church o😅
😂😂😂😂
😂😅
😂😂😂
Jesus dey inside enter church.. that one got me off I swear 😂😂😂😂
This is the best show Jojo❤!
I love it. Christian Faith+Comedy⚡
Trust me this SUNDAY OFFERING can blow up the channel to another level.
I made a comment on the first episode regarding the memes/sound being chrirstian-family-friendly,so parents and kids can watch be entertained,learn,laugh and be blessed and i can see that was implemented already.
The suggestion i have is the upload time.
I will suggest between 1-4pm,when most will be back from church.
Well done boss
Omo i need go Bible study 😅. Jojofalani don inspire me
N only church Jesus dey go😄😄😄😄😄😄
Jojo I like this episode
Jesus really dey church.
My favourite Chanel ❤
Jojo you're the best content creator in Nigeria I so much enjoy your content from Brazil 🇧🇷
Jojo, keep up the content! 👍😁👌God bless!🙏
RamaSabatabinus😂
John 11:35 - Jesus... Jesus dey for church naa😂😂😂
Good job Jojo
Hahahaha 😂😂😂😂😂😂😂 Jesus dey church!!!!
E shock me 😂😂
😂😂😂😂😂
But true true Jesus dey Church naa 😅😅😅😅
@jojofalani you dey try with your editing abeg,kudos the memes you use when someone says a wrong answer are always on point
Watching from Accra city,, nice one Jojo 🎉🎉
Educative ❤️💯💯
It's always the introduction for me😂😂😂
This episode is educative. Kudos to jojo 👏
Jojo your videos are so hilarious 😂😂😂 my belle ooo
2:28 I too like this guy 😅😅😅
Jesus, Jesus 😂😂
So knowledgeable but please extend the time to 30 minutes
@jojofalani this is so lovely. Welldone boss 💯💯
I go like support this episode jojo
Hahahahahah 😂🤣 that guy na real devil's workshop. Jesus dey church na... So confused....
That guy collect money quickly use am pay for something, sharp guy
Jojooo! This episode sweet die 😅 keep up the good work bro. Much love from Indonesia 🇮🇩 ❤️
Jesus really dey church 😂😂😂
The earth remain the same jojo you get trust issues
O😂😂😂😂😂😂😂😂
Mummy GO
Y u ask me the one wan I no no 😂😂😂😂😂
Please don't watch this while eating, I almost choked😂
Nor be lie oo.... Jesus dey church 😂😅😅
God bless you for all you do Jojo
this is making sense boss keep it up
Jojo no dey rush wetin be ezzezetis it Ecclesiastes chai
Interesting. Make I go study my Bible o.
9:24 I dn finally see money Man Face 😂
6:18. "I am telling you honestly" Osuofia. That was spot on. 😂😂😂😂😂
Nice one Jojo I love ❤these show..
Editing is d main koko of ur work cuddles 4 nolly comics u added 💯
Jesus dy inside the church my brother 😂😂😂
Even jojo no go fit answer am on a normal day 😂
Finally we done see money man face😹😹😹
You are doing well
May the lord bless you jojo
Jesus dey church nah.
This one sweet me oh
8:10
Na ogun go keee ur papa 😂😂😂😂😂😂
Jesus dey church 😂😂😂😂
i died 🤣🤣🤣🤣
That guy way talk say Jesus day inside church which church way he day go, e fit be CHOSEN o, las las Jesus come wept for am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Thanks for doing this
Good job!
Money man no dey ever stay one place
Finally we don see the money man wey no Dey focus 😅😅😅
Money man dey " Le kwa ukwu " in nyanya's voice 😂
Jesus do wetin 😂😂
Jojo Jesus dey go church please tell me make i no now
Jesus day church nah😂😂
Jesus loves you.He cares so much about you and He has great plans in store for you. Just accept Him as your Lord and personal Saviour.
Shalom!♥️
I like this ❤
😂😂😂😂 dey tell am John 11:35 Jesus wept my guy say eyaa
Jojo: Gen 8:22 as long as the earth remainet
Uncle: The same
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This guy funny Jesus dey for church
Jesus dey church Ewo😅
Jojo carry this thing come Lag na
Make i for compete an online I dey always watch am
Maka why
😂😂😂😂 that woman made me laugh so hard
😂😂😂😂😂"The only place you can see Jesus is inside the church".
Thank God I have see money man face in this video 📹 he get body like bodyguard 😂😂😂😂 na your bodyguard ?
😂😂😂😂😂😂na sooo.. Jesus dey inside church
Uncle Jesus dey church 😂😂 abeg na everywhere Jesus dey o
Na the camera man I go still thy wait for na😂😂
Jesus dey church nah 😅😅can’t stop laughing
And obtain pleasure 😢😂😂
Jesus day church na😂😂😂
House on the Rock Church Portharcourt 😂😂 let me reserve my comment 😂
Will shall obtain pleasure from the lord😂😂😂😂
GO CHURCH YOU NO GO HEAR😂
It's not about going to church alone but by also studying their bible.
@@lisawilliams9178 WORD!!
Anyone who finds a wife...
Finds a good thing and obtains pleasure from the Lord 🤣🤣🤣🤣🤣
The way pleasure dey quick comot from their mouth ehnn, I come dey wonder maybe another translation dey as regards that verse 😂
John 11:35
Jesus go church 😅😅😅😅😅😅😅😅
As long as the earth remaineth,
The same is the answer 😂😂
The last woman could only think about money 😂😂😂
Abi Jesus no dey church again?.. jojo please talk to me man to man
Jesus dey church naw? 😂😂😂
The reaction short videos to some funny answers are funnier and will crack you up. " Men you dont know noheeennnn"
John 11:35
Jesus Jesus
Jesus ...do wetin na 😂😂😂
Jojo 😂😂😂😂 eeh your content dey create content in me 😂😂😂 on a Bible work out ✌️✌️✌️
No bi lie ooh Jesus really dey church 😂😂😂
The earth will remain the same normally 😂😂😂
nooo I think say na shrine Jesus dey oo
OMG😂😂😂
You too much 🙏
I Don see money man today ooooooo
Jesus day inside church 😂😂😂😂😂
I have see money man oooooo
Mummy G.O for mouth 😂😂😂
9:23 Money man spotted😂😅
Jesus dey church nah !! 😆
0:59 Agba wey sabi Bible
10:10 some women ehn?😂