DJ Shabsy ft. Kiss Daniel - Raba (Instrumental)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 10 фев 2025
  • DJ Shabsy ft. Kiss Daniel - Raba (Instrumental)

Комментарии • 13

  • @ngueviikavirindi8329
    @ngueviikavirindi8329 2 года назад +1

    Omo na me as I dey here
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    Omoge my raba is near
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    In love with your body I am
    Say I'm in love with your body
    Eh oh oh
    Lotori mi lo je gbese eh
    Lotori mi lo je gbese eh
    Lo je gbese oh
    Lotori mi lo je gbese eh
    Lo je gbese oh
    Lotori mi lo je gbese eh
    Lo je gbese oh Sugarboy go oh
    Jen koba wan
    Rastaman burst pon another one
    Bands be the motto gabadaya
    Sugarboy sweet dem Agbalumo
    Na dem no know
    Mr lover lover e no business if no Rabarabaraba
    Mr Sugar Sugar Akwaibom G wey dey scatter scatter
    Boss fi di hit feel the heat feel the beat
    Anytime Couby drop put that ish on repeat
    Dj Shabsy for the street no be beans
    The girls wan chop big thing on repeat
    You believe me
    Pretty girsl dem them want to deceive me
    Emperor Geezy
    See let them know that we run the city
    Omo na me as I dey here
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    Omoge my raba is near
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    In love with your body I am
    Say I'm in love with your body o
    Eh oh oh
    Lotori mi lo je gbese e
    Buy Feragamo I go pay
    Lotori mi lo je gbese e
    If you like you buy Monapo I go pay
    Lotori mi lo je gbese e
    The night is yours but then I go pay
    Lotori mi lo je gbese e
    It's me and you anything you want I go pay
    Omo omo tell me whose farther than
    Tell me whose wacker than
    Omo I kick off the show 20 1 4
    Scatter all of dem put together chai
    Na so they fire me for Tweeter
    Say I too dey mess with the same sound
    No too dey worry me no dey famba
    I too dey cana with the songs I dey push out
    Mo sare shey 3 hits
    Dem girls dem loose oh
    Dem eye dey too shook
    Sugarboy fire me I thunder one
    Shabsy lo fa collabo
    Won yan
    Craze dey worry them
    Boya lemo pe moti yo
    Shame dey worry dem
    Boya lemo Danny on a low oh
    Omo na me as I dey here
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    Omoge my raba is near
    Oh oh oh oh oh oh oh
    O na na na
    In love with your body oh na
    Say I'm in love with this body
    Eh eh oh oh oh
    Lotori mi lo je gbese e
    Lotori mi lo je gbese e
    Lo je gbese oh
    Lotori mi lo je gbese e
    Lo je gbese oh
    Lotori mi lo je gbese e
    Lo je gbese oh
    Boy Kiss DJ Shabsy
    Sugarboy ye eh
    G Worldwide ha ha ha
    Black card in my pocket
    Bill ain't a problem
    Forever Dope

  • @jaymeskzo
    @jaymeskzo 8 лет назад +1

    EPIC drums

  • @shebbylove1337
    @shebbylove1337 8 лет назад +2

    raba is baddest

  • @bahabdoulayebahabdoulaye4749
    @bahabdoulayebahabdoulaye4749 8 лет назад

    nice looking

  • @xclassic4068
    @xclassic4068 9 лет назад

    Thanks can I get wave sound of it it's amazing beat

  • @MishkidDtwister
    @MishkidDtwister 8 лет назад

    please I am up coming Artist, can I use this beat

  • @xclassic4068
    @xclassic4068 9 лет назад

    Can I get Copy of this amazing beat

  • @wespeak6470
    @wespeak6470 8 лет назад

    Hi, can i please use this instrumental in one of my videos?

    • @CASHBUZZ
      @CASHBUZZ  8 лет назад +1

      +MISS ALS WORLD yes of course