Oga you no dey understand Yoruba wey portable dey speak .... Him dey talk different thing you dey put another caption up .... Allah if you no be careful men go mash you 🦅🪓🪓
Brr that wedding na for billionaire no b for madman…even ur oga wey b wizkid dem no invite him not to talk of u mad man …werey u no Dey shame with this ur mad stuff?
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤🙏
True talk
😂
Oga you no dey understand Yoruba wey portable dey speak .... Him dey talk different thing you dey put another caption up .... Allah if you no be careful men go mash you 🦅🪓🪓
So wizkid represent❤all love❤❤
This place is not for mad people
Den you are also a mad man cos am sure you are not dre
😀😀😀😀😀😀😀 so true did anyone see his type or kind there
you are right dear 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The wedding was for a billionaire not for a mad man. .
😳😳😳😳😳😳😳😳👀👀👀👀👀
Your mind no go touched ground 😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅
😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Well, he may not invite you because of the way you always present yourself.
And most people encourage the nonsense he does which is not good for his image
Portable you no get sense at all. Celebrity mad man 😂
That place not for Spiderman 😂😂😂😂.. only Superman 😅😅
I think upon all his madness, portable likes Davido. Portable, dem no want mad man like you.
You are so right, he still loves Davido despite his tantrums
This wedding not for mad people 😢😂
That wedding isn't for someone like you biko😅😅😅
Hmmm !
Smiles 😁🤣😂
If portable where there is gonna be crazy man 😂😂🤣🤣🤣🤣
That environment for no accommodate jagajaga behaviour. They for bounce you for gate since you won't have an IV.
People that matters were there
Quit ranting and crying portable.. u do too much..
Portable is to locker is not supposed to be in that wedding
❤❤❤❤❤
That wedding is not for spider man and mad ppl, it's for sensible men
😂😂😂😂😂😂😂😂
Thank you at least there are still people with morals and values still who do not appreciate his nonsense
Celebrity mad man rest biko
No room for madness...
I reckon portable loves Davido but it is what it is with portable.
Porttabuuuu! On this matter #REST!!!
@bigvicki. How did you know that he was wizkid P.A
He posted it himself
❤🎉❤🎉❤
Wizkid pa... what nonsense why didn't Wizkid come lol
NuiSance someone you drag for many days people that say dey like your way will soon deny you focus on music ebe skirt you dey do always daft
He didn't abuse Davido.
😅😅😅poetable u have use ur mouth send ur destiny helper away 😅😅😅
Why are you lieing like this? Wizzy was not there na
He said wizzy PA not wizzy
Did u swallow the „PA „on the post
@@sunhoswed9549 shame nor Dey hold you
Ebi like say u no day see well again
I wonder why😶
Problem😅. Sorry
Shame on you, dey use portable to make money, after una go curse am
Portable zukwanike
Why all my Nigeria people wicked in this comments?😂
They are not your mate. They are the best class, not dirty guy like and rough like you. Try to change and be clean.
Portable e pain u say dem no invite u
U better rest zlatan (world president) is not ur mate
😂 werey
Brr that wedding na for billionaire no b for madman…even ur oga wey b wizkid dem no invite him not to talk of u mad man …werey u no Dey shame with this ur mad stuff?
The thing is portable is too expensive for Davido to invite him. You got it, If you don’t get……
How u know say nah wizkid PA
He is
He dosen't need agbero and drunkards 😂😂😂