Chioma Link Me To Davido - PERUZZI
HTML-код
- Опубликовано: 26 авг 2024
- #Peruzzi come yarn for wi studio about him new album #RumandBoogie, how him meet #Davido
Clear the rumor about him & Chioma. How long he take am to make this album and him relationship status
If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.
Language mixed with English.....Africa aaaa
Hmmm
One love
Go nd stream TC peruzzi R&B 💯💥💣
Entertainers where una dey?