Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Official Visualizer]
HTML-код
- Опубликовано: 29 сен 2024
- “Jamboree,” the last track recorded for The Evil Genius, finds Mr Eazi firmly settling into the “love section” of the album. Produced by Nigerian beatmaker Yung Willis, it evokes the now-classic ‘pon pon’ sound which defined afrobeats between 2016 and 2018. “The love section takes you through different stages of a relationship,” Mr Eazi says. “‘Jamboree’ takes you through that stage where you will do anything for her. You’re remembering the first time you saw her and told her you wanted to be with her. I’m using ‘Jamboree’ as a pet name, calling her ‘My Jamboree.”
Download & Stream Here: empawaafrica.l...
Lyrics
Zagawhat
It’s your boy Eazi (ye)
I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan
I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan
Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you
Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
‘cause me I’m with you all the way
That kind cruise
Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
Follow Mr Eazi
Facebook: / officialmreazi
Twitter: / mreazi
SoundCloud: / mreazi
Instagram: / mreazi
Web: mreazi.com
RUclips: smarturl.it/MrE...
#MrEaziJamboree #theevilgenius #Tekno
All african mr Eazi fan let's gather here❤🔥
Zagadattt
This z a masterpiece!!!!
Eazi nd SlimDdy nailed it❤
its your Boy Eazy nice sound x Tekno
😂This man cartoon dey always enter i love the song
This is such a beautiful song ❤
🔥🔥
Yoo this is fire... I love it
grande sucesso de música
Wow❤ beautiful sound
❤❤
wow i like the song and the video.
Nice song 🎖️#Here_in_Kigali 🤣🤣🤣😲
I like this song and content of cartoon
I need that dog 😅😅
❤🎉
Teknoooooo🔥🔥🔥🔥His voice is one in a trillion... Very soulful voice
I am with you 💯❤
Sure Factz!!!
Me too Tekno is good
This should be the real scenes in the actual actual video 😂😂😂
Tekno lose guard 😂😂😂
You fucking a creative genius
I think this is the song.
The outstanding one.
The one everyone is gonna use on TikTok.
Should i start the trend?
Zimbabwe Approves!
Afro beats to the world!
Tekno u be baba for afro music trust me❤
Tekno is too good
Cartooner needs their raise
Mr Eazy never disappointed all love from Rwanda 🇷🇼 ❤
I’m here for Tekno
34 grand kids 😂😂
This is a Hit; I'm putting it on repeat once I download the audio. I love to see my fav guy Tekno on anything
at this point, Eazi is back, better and forever staying in this space
Seriously though, I feel like at this point eazi could be dead ass joking, playing around, and mistakenly, accidentally make a hit
❤️
Tekno🤴💛
My favorite song! Congrats Eazi on another amazing project. We are proud of you ❤
Woooww❤
🤣 🤣🤣🤣🤣🤣 I like that list dam mama went to hard on the playboy , wonderful song as well
Abeg What's the dog problems...
Tekno love you bro
Okay now 🎉🎉🎉🎉 the tone Mr Eazi started wiyh and was known gor is coming back little by little. Returning back to originality, sounding you and not everyone sounding the same.
The Bride price is out of this world 😂😂
😂😂😂😂
shout out to your team, this animation is IT !!!!
@mreazi
This one is dope it has even made me subscribe to your channel ❤️🔥
Arh arh Mr Oluwatosin am in tears listening to this soul driven melody
Thank you sooooooo much🤧🤧♥
my 2024 song.
RUclips station randonjuma 👍👍👍
Zagadat❤❤❤
💝💕💝👑
😂😂😂THE DOOOOG😂😂😂❤❤❤
It’s another AfroBeats explosion 💥
😅😅😅
😢😢😢
🎉🎉🎉
So good to see 2 brothers, Yoruba and Igbo Brother
❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇬🇭🔥
Good job brother
So unique..nobody be like Mr. Eazi..
Mr Eazi did it again! 🎉 LOVE this! ❤
Tekno ft Mr. Eazi is a perfect combo❤
I still love Short skirt❤❤
I love this song
Zaagadt, good vibes always. Still got vibes 🙌🥂
This song was well composed and arranged! The vocals are exceptional! 🔥🔥🔥🔥💜 *The first “…fall in love ooh!” is so rusty and raw!!
Beautiful song, visualizer funny af
Mr Eazi... i like the music but men. you make me laugh when it come to 200 cow and 28 cars not only cars, the mom tell 28 cars(Benz)😮💨😂. OMG 🎶🔥
This song is honestly underrated. What a masterpiece 💯🎉 and a beautiful music video too, not forgetting the bridal price 😂😂😂💔 daylight robbery.
Lots of support from South Africa 🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦
poka is the best eazi is my best
Eazi do video with Tekno what are you waiting for...
❤
The dog was really protecting the girl from heartbreak😂😂😂 1:21 till Mr Eazi saw the reason why the dog has been warning him which is the bride price and flee 2:15 😂😂😂
the song is a banger,but the bride price is crazy 5 mansions,200 cows 28 cars 😂😂
For this video no ever trust tekno again 😂😂.
He just dey like that small boy for joeboy cartoon videos 😂😂
This is quite dissatisfying. At least put effort in the melody. A cringy and corny lyric like this makes this song worth less than a road kill
love from Rwanda ,, keep giving the fantastic songs brooo🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 💙🤍💙🤍
Le chien me fait trop 😂😂😂 quand il ramène son maître vers la fille
Mr Eazi at it agaaaaaaain
😂😂😂😂this song makes me feel better ❤️❤️❤️❤️❤️❤️
i watched the video without the sound... the animator is really, good with this stuff
We got that old eazi vibe on this one
zaga what is fire💯💯💯
Mr Eazi dey do kung-fu oh 😅
Fantastique bro
Africa music killing me every second 🔥🔥🔥🔥 from 🇬🇦 ❤❤
Please 🙏🙏🙏 all Africa people can like comment
Tekno my favourite ❤️💪👑
Who noticed the dog reactions ?? So funny
Now this is the afro beat style for Eazi and Tekno👌🏾
Tekno😂😂
Mais quel Dieu
WizKid ft. Mr Eazi 🙏🏿
Tekno 👑🐐❣️
Good broo...
that english is worse like Daniglish hjahahahah
🔥🔥🔥🔥🔥❤
CHAUDE SAUCE
Rel
Great
Great
Woooow we miss this things😂😂😂😂😂
What a cute animation!!
34 grandkids ahhh how 🤣🤣🤣
The animation is lit and captivating
Mr EAZI is back 🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪