One girl way I know na so she dey explain too 😂😂😂 so annoying her own she go start from u know waiting happen, how I wan take know when I no dey there 😂😂😂
It's so annoying, some people don't value time at all, instead of them to go straight to the point, they will be wasting precious time. This is comedy but people should try and pick the lesson, Brain jotter even try, i applaud his patience 😂
U nor see who u wan explain to, u say na brain jotter, u nor get work😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅
Even she sef no ready explain watin she wan explain 😂😂 na my time u wan waste with ur nonsense
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
Jotter Amebo dey your blood 😂 that is why your BP rise as you dey wait for the gist. Lmao
Brainjotter the great! Your own no dey hard to take decision! 😂😂😂😂😂😂
Nor carry nonsense character come were brainjotter dey 😂😂😂😂😂😂
My lungs nearly burst in laughter. I don’t blame Brain Joyter. He waited for Mrs. Mbakara to make her point to no avail.
😂😂😂😂😂 so true,,😂😂😂he helped some of us😂😂😂
Brainjotter no dey get time for rubbish at all😂😂😂e no get chills at all
Neverrrr 😅
😂😂😂😂😂
The first scene got me😂😂😂😂
The wig snatch 😂😂😂😂😂
Mc wife nor see person call na this werey this guy sabi turn person down 😂😂😂
Lol
😂😂😂😂😂😂 He even trying sefff .
Me I for don kawa since sef😅😅😂😂
You don put mad man for your family matter 😅😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
One girl way I know na so she dey explain too 😂😂😂 so annoying her own she go start from u know waiting happen, how I wan take know when I no dey there 😂😂😂
😂😂😂😂
“Daddy I am Pringles,that’s my pet name”😹😂 her father’s facial expression😂😂
Good one Brain Jotter , Oga Ǹkà kwa!!
Laugh wan kill me 😂😂😂😂😂
“Thing Marry animal.
Animal, place of thing”🤣🤣🤣
Is she the Trouble twins Mamma😂
I would have been shocked if Brainjotter didn't walk away with "abeg getat"
😂😂😂😂
Brainjotter no wan stress 😂😂
Which kin explanation be dat one😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 brain jotter get zero tolerance to long talk😅😅
Brain jotter you too funny😂😂
This is the best intro for this prince face! Now I will be looking for his movies❤❤❤
U go dey explain ur issue give problem 😂
😂😂😂😂
Brainjotter no get time oooo 😂😂😂😂😂
Thing marry animal 😂😂
Animal plays of things
You no see anybody report to na brainjotter you see, ok na
😅😅😅 she for wait for broda shaggy or woos
@@Softbeatz1 she will explain till next year 😂😂😂😂
😅😅😅
@@HelenJackson-vh3bk i tell u
Lol abeg get out abeg 😂😂😂😂
Brainjotter no dey cap for stories 😂😂😂
Patients no dey him matter 😂
Jotters can never disappoint me
Haha brainjotter 😂
The brain jotter I know was even too patient in this video I expected him to tell you abeg get out before he did sef 😂😂😂😂
Abeg getat abeg...😂😂😂 🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️
😊😊😊😊😊my belle o 😅😅
Brain jotter no just get patient at alll 😂😂 is the I de see am for me ?😅😂😂
Mama Lolo u are very funny, you still meet another funny person problem 😂😂😂😂😮❤
Brainjotter shei u don see who pass you😂😂😂😂😂😂😂😂😂 abi
Thing marry animal, animal place or thing 🤣😉🤣.
Animal, place of thing😂😂😂
A deh see am 😅😅😅😅😅😅😅😅😅❤❤❤❤❤❤
😂😂😂😂😂 my patient is at stake 😂
Brain jotter has said it all (get out) he knows that your story will never have an end 😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Hahaha 😂😂😂😂😂 aga get from here 😅😅😅😅😅, thing marry animal Place or thing 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Thing marry animal..
Animal place or thing
😅😅😅😅
😂Animal place of thing 😅
😂😅😂😂 hahahaha 🤣🤣😂😆😆😆 chai brain jotter oo🤣😂😂😆😆
U go explain tire no evidence 😂😂😂😂😂😂
Brain jotter 😂😂😂
d man sef dey control him laugh 😂
😅😅😅😅😅Joter his look only is fun when you see him I just started laughing
I as a person have no time for long talks, just go straight to the point, na small thing dey make me lose interest. 😂
Thing marry animal, animal, place or thing..
The woman sef ehh😂😂😂 say what happen nahh. She too talk ehhh. Before she go talk de person go don tire nahh
Mummy see ooo 😂🤣😭
😂😂😂.. I like you my brother brain Jotter.. You get sense Jare.. I no want peace couples 🤣
Na really thing marry animal. Animal, Place or thing. 😂😂😂
Oh finish 😂😂😂
Brain jotter doesn't disappoint.
U too talk woman go straight to the point 😂😂😂
😂😂😂😂 and this kind thing dey pain me like me oh
When explanation done already much on the topic so 😢😂😂😂😅
I laugh enter my washroom
😂😅😊😂na really aniima place of thing
Hahahahahhahahahhahahahah😂😂😂😂
u miss road with brain jotter, na wrong number u filed🤣🤣
Jotter in Oga impatient 😂😂😂
No Na we’re u dy go com hear am finish Na 😂😂😂😂
No time 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂the wrong person, brain joter
MC shock them no gree am talk en own side en still connect 😂
😂😂😂😂😂 jotter don tire
Brainjotter tire😅
This gat me rolling on the floor 🤣 😂 😂😂
😂😂😂😂😂😂animal place of thing😂😂😂😂
😂😂😂😂
Whalaaa brain u self go settle case
i like this brain jotter
Just dey waste person time unnecessarily.
I stand with you brainjotter,sometimes i am not that patient pls....😂😂😂😂😂
Brain jotter keep it up🎉🎉
This is so funny I watched it like 3 times
Oh my goodness 😂!!! Does she even have what to say!!!!
😂😂😂 animal place of things 🤣🤣🤣
Instead of animal place or things😂😂😂🤣🤣🤣
Aswear...Thing marry animal, Animal place of thing 😂😂😂
It's so annoying, some people don't value time at all, instead of them to go straight to the point, they will be wasting precious time. This is comedy but people should try and pick the lesson, Brain jotter even try, i applaud his patience 😂
Have you forgotten that you are explaining to brain jotter ? 😂😂😂😂
Thing marry animal, animal place or thing 😂😂😂😂😂😂😂😂
Lolo will not kill somebody 😂😂😂
You Dey complain to the wrong person
Bad mouth guy😂😅 i enjoyed watching
The person you are complaining to..na another mad man..WHO is the real mad man?
I love you ❤️
Animals place of thing😂
😂😂😂😂😂😂😂 lolo you think say brain 🧠 jotter get patient to listen what you want to explain to him 😂😂😂😂😂😂
Who sent you to take this man to complain to 😂😂😂
😂😂😂Brainjotter nor da carry last
Getaat abeg 😂😂
LoL 😹😹😹😹😹
Omo wahala boss
Smile ❤❤❤
Hahaha which man My sister abeg wetting he do make I here 😅😅😅😅
😂😂😂😂 this animal place or thing 😁😁
Lolo u dey act abeg, na only u don give BJ tough time way I know, baba listen tire..🤣🤣
😂😂😂😂😂😂 brain no well