Hanty go collect ur money back from ur doctor. Old woman dey claim 26. I blame some of our guys wey dey patronize all these expired olosho. Claiming her tactoo be $5k. Na wa
This guy sef, I no even understand your content sef. Na dis one wey you dey hold her hand inside house after interview; for what???🤷 Mtchewww, I just stumbled on this one anyways. I don't find your contents worth for anything. No offence. I'm just saying my mind😏
This one wey egungun dey bring all this girls..I hope no be ads for those girls 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
@@PHONE_SOLUTION_TECH na ads na
Bfr nko..u dey whine
@@SileolaAkins 🤣🤣🤣
Na ads na
💯 and 99 Percent BBL Why She Lying lol Egungun Suppose get niddle for checks anytime they lie 😂
😂
This one weak me ooo! 😂😂😂😂
Egungun where are you running too
Hahahahaha 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 I'm from Kenya and I'm loving it
😂😂😂😂since weh I Dey watch egungun interview na this one make me laugh well
😂😂 my love for EGUNGUN OF LAGOS is something else 😂😂
Are you sure you love Egungun of Lagos or something else😂
Both of you dey craze full time😂😂😂
E sharp.. egungun presido of all the whole rich babies in Africa ..
She go Sabi nack ooo😂😂
😂😂😂😂🤣🤣🤣
God I thank u for my small Yansh oooo
My love for this country nah die
Beutyful lady
This yansh be like the water balloon😅😅
Confirmed BBL
Egungun de say really like say he hear 😂
This one and lagather no difference 😂😂😂😂😂
Definitely 😂😂
Wewey😂
Surgery and original is a collabo😂das krasi bebiii😂😂😂😂
Where Egungun see this on lol😂😂
This one, just like Lagatha from the same country😂😂😂
Where you dy see all this girls 😅
😅😅😅😅😅😅
Hookup
Where are you taking her to? your house?
Wetin real about this yansh nahim him be like say them fill one part. Well the other part ingredient finish
😂😂😂😂 God will not forgive your mouth 😂
Lie, show ur own
Why is it that these ladies that do BBL don't like it enough to admit that they did it??? I'm just wondering...
Hmmmmmmm 😂😂😂😂
Where you dey jam all these people abeg😂
😂😂😂😂😂😂😂
Egungun, ar u related to Enganga. U na like yash ohh
lol 😂
Wahala no dey finish
I just pity the children u say u have
😂😂😂😂
Egungun try dey translate for us wey no hear that unah language
These girls dey oppress egungun with bombom ......and egungun wife no get yansh
😂😂😂😂 my bro that's fake
I think it's too much for you right why are you running 😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Lobatan 😅
Hanty go collect ur money back from ur doctor. Old woman dey claim 26. I blame some of our guys wey dey patronize all these expired olosho. Claiming her tactoo be $5k. Na wa
This guy sef, I no even understand your content sef. Na dis one wey you dey hold her hand inside house after interview; for what???🤷
Mtchewww, I just stumbled on this one anyways. I don't find your contents worth for anything. No offence. I'm just saying my mind😏