Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
It’s always number 3&4 😂😂
No be hover bike sound i dey hear so?😂😂😂😂😂
Na hover bike 🚳😂
Tell am say you no fit see tomorrow 😭😂😂😂😂😂😂😂
D way wey dis Willy dey take shout ehn, Baba Blue and Tom Tom go dey see shege for him hand o.
He say make you go sleep, you get mind go sleep 😂
Number no dey ever get sense. Even me dey mess up whenever I get that number 😂
That hover bike sound dey on point.. Guy you good abeg😂😂
This guy you too good. That hoverbike part nearly off me😂😂😂
I swear. Laugh wan kill me for that part😂😂😂
Him say "I no know as una go dey carry game for head" 🤣🤣🤣🤣🤣
Bros be calming down nah just game 😂❤
You don't understand 😹😹😹😹😹😹😹
Wtf???😂😂😂 "Tell am say u no fit see tomorrow"😂😂😂
Osapolo go kee shepe😂
Shepe never dey learn 😂
Real, some of us love being crazy at times 😂, and you see some teammates will vex you from lobby sef😂❤nice content
😂😂😂😂 i swear this deserve a come back 😅😅😅 wasnt expecting this. No be hover bike sound i dey hear so😂😂😂😂😂
Why you go loot your teammates box na?? And you no scan dog tag, you still immediately go sleep?? 😂
I wish this channel gets 10m subs
Asin
Na Osapolo gan gan dey make me laff pass, his voice is always high. Nice content
The pain is real😂😂😂😂 oga scan tag na!
One of my best clips shepe!!!
Osapolo too dey shout 😂😂😂
This guys is GOAT ❤❤❤
😂😂 on top game 😂
Baba collct😂😂
Number 3&4 No dey always get sense for this game 😂
Something I can do😂😂😂😂😂 very relatable 🥲😂😂😂😂😅😅❤❤
Na from Codm I come here 😂😂 very relatable
Na all dis number 4 dey always do that kan thing😅😅😅😅
On point my guys😂😂😂😂😂😂😂
we apprecite this video 😂😍
Willy i did not expect this ....😂😂😂 My ribs 😂were 😂😅
Why you sef no scan the dogtag....... See as the guy dey shout like Odun_wire😂😂😂
U no fit revive ur teammate, u dey pick hin kinetic 😅
haaa… nah the biggest offense for CODM be this oo.. you loot my box you no come scan dog tags khe 😂😂😂
I've watched this video a number of unhealthy timesPosted the link on my status too😂😂😂
It's all fun and games until you got a Leaderboard rank to maintain/grind higher. Then every defeat requires two victories to get back and a bit up.
Na hover bike!...😂😂
Omo I too loot my team mate box today 😂
Call your Mamaaa😭😭😭.............😂😂😂😂 Ooh willy Kanga
Why u go loot my box 😂😂
Laugh no gree me..😂😂😂
Hahaha 🤣😂🤣😂😂😂🤣 laugh wan kill me ooo 🤣🤣🤣
It hurts 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂, you guys take game too seriously 😂😂😂😂😂😂
Is dat "wayyo Allah" I heard from the first shout?😂😂😂😂😂😂😂
I’ve never laughed so hard at a joke before like this !!!
"C.O.D IS LIFE "BRUUUHHH!!!😂😂😂
Wow just wow 😂
This guy shout fit change Nigeria economy 🤣🤣🤣
Thanks for making the video
You are so good
Number 4 always eh😭😭
Cod guys taking their games seriously is something
Because of call of duty 😂😂😂😂
Osapolo too dey shout
Omor so hilarious 😂😂
From Call of Duty to Call ya Mama 😂
The guy press P 😂
E use hover bike come for you!!! 😂😂😂Haew God.
Qui est encore là en 2060 par ce que ça c'est le flow du futur
😂😂😂You no fit see tomorrow
Another good game is INFINITY OPS
How is it is it online
if i no fit loot ur box who go come loot am? 🤣
E don die , that thing dey pain for cod 😅, most of dem sef be bot
Osapolo must u always shout?😂😂😂
Osakpolo BP don rise pass dollar vs naira rate😂😂😂😂
The "wayyo Allah" for me 🤣🤣🤣
😂😂😂....but truly...cod players take the game too too serious
Boss make we run cod together 😂
Wahala pro max 😂😂😂😂😂
Shit is funny af😂😂😂
Crazy 🤣🤣
Na only number 4 dey get problems
No be hover bike sound adey hear 🤣
Bro 🙌😣
More of this ser 😂😂
Ah ah No be Hover Nike sound !???
Go sleep 😂😂
🎮❤
*Always number 4*
willy joor now😂😂😂
That offense of not scanning dog tag na very anyhow offence them supposed to crucify am 😂😂😂😂😂
Why are these guys always shouting?😂😂 And why do people carry this game for head?😂
Start playing the game and you'll know why 😂
😹😂sharp
Deam 😂😂😂😂
Call your mama to come pick your dog tag 💀
Osapolo nah mad man
Are we not teammates? 😂😂
Aswear na all this no 4 get wahala
😂😂😂😂
My problem be him mind talk no be hover bike sound be that then the mouth come confirm am
No loot my box🥺💀
Weytin be this😂😂😂
Ho so funny
Lmafo 😂😂😂
Swear 😂😂😂
PUBG Community let's gather here😂😂😂😂.
😂😂😂😂😂😂😊

I've watched this video a number of unhealthy times
Posted the link on my status too😂😂😂
It's all fun and games until you got a Leaderboard rank to maintain/grind higher. Then every defeat requires two victories to get back and a bit up.
Na hover bike!...😂😂
Omo I too loot my team mate box today 😂
Call your Mamaaa😭😭😭.............😂😂😂😂 Ooh willy Kanga
Why u go loot my box 😂😂
Laugh no gree me..😂😂😂
Hahaha 🤣😂🤣😂😂😂🤣 laugh wan kill me ooo 🤣🤣🤣
It hurts 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂, you guys take game too seriously 😂😂😂😂😂😂
Is dat "wayyo Allah" I heard from the first shout?😂😂😂😂😂😂😂
I’ve never laughed so hard at a joke before like this !!!
"C.O.D IS LIFE "BRUUUHHH!!!😂😂😂
Wow just wow 😂
This guy shout fit change Nigeria economy 🤣🤣🤣
Thanks for making the video
You are so good
Number 4 always eh😭😭
Cod guys taking their games seriously is something
Because of call of duty 😂😂😂😂
Osapolo too dey shout
Omor so hilarious 😂😂
From Call of Duty to Call ya Mama 😂
The guy press P 😂
E use hover bike come for you!!! 😂😂😂
Haew God.
Qui est encore là en 2060 par ce que ça c'est le flow du futur
😂😂😂
You no fit see tomorrow