As I hear "let me stay here and wait for you" I know say wahala don dey knock door. After Rukky borrowed N100k for you, next thing na to stay outside, who does that.
@Rukky if she should agree to give u back d 50k & u happen to have cut ✂️ our her natural hair along side with the extension, can u revive her natural hair??? Sometimes let’s be realistic, actually I blame girls who have low esteem on themselves if not u won’t even have reason to try this I mean
On top 50k wey Rukky borrow give you... You won come dey whine Rukky 😂😂😂
LoL 🤣🤣🤣 this man 😂😂😂 Nobody go mess With Rukky oo😂😂😂❤❤❤❤
I don't know why some woman like to play smart 😂😂😂
Rukky I like the way u are dealing with my greedy gender😅😅😅
Thank God a lady has use the world Greedy Gender(female) .....
You'll make heaven
We no dey joke for this side 😂😂😂
U feel me😂
I wish all guys can b like rukky...cus this girls Dem dey think say men na mugu
Aswear😅
Walahi😂
RUkky suppose be president of Nigeria. Him no dey craze!
Rukky no dey ever simp 😂😂
Rukky, you be werey man o😅
Haha 🤣 this guy no go kill me🤣🤣❣️
Untop money wey dem borrow? Dey play 😂😂
From TikTok I reach here 😂😂😂
Guy you are really good ❤
More grace 🎉
I will come back and comment what is in my mind when Rukky don barb her hair not cutting 😂
I always know how Rukky video will end from the start of it.
Nice one broa
Go we nor need true love for Rukky...😂
Rukky nor like plenty talk😂😂😂
Dem nor tell am 😂😂😂😂😂😂
One think with rukky be say him de first calm down talk to u then if na war u want him go give u double 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Rukky no get time to dey pamper woman😂😂😂
Rukky always dey represent 😂😂😂😂
I come Dey wonder how Rukky wan take comot the girl hair 😂
What you doing is not fair na one you dey do na fair 😅😅😅
Rukky no gree for anybody 😂😂😂
Rukky don mad before nobody fit follow me drag am lol lol😂
My gee I will never disregard rukky
As a pastor for 16 years now, I am willing to look the other way.
Which other way bro?
You're a legend 😂😂😂😂for cutting the hair 😂😂😂
😅😅😅😅😅
This one funny me pass 😅😅😅
Omo rukky is so funny and he’s really underrated
Thank you very much my brother, girls can be funny at times
What if Rukky be EFCC ????😂😂😂
Rukky always active, you no fit whine rukky ontop 50k wen him borrowed.
Rukky funny
make I laugh first
Love
As I hear "let me stay here and wait for you" I know say wahala don dey knock door. After Rukky borrowed N100k for you, next thing na to stay outside, who does that.
Wahala for who dare Rukky ooo
my belle o 😂😂
make we forget skit ,this rukky get girlfriend so ?😅😅
That’s his girlfriend
That's my guy 😂
You must be joking to think you can outsmart rukky 😅😅😅
😂❤😂❤
😂😂😂😂😂😂😂😂
No time to waste my guy 😂
😂😂
Rukky Oo😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
First to comment. Rukky carry go.
but wait oh,
hope you are not really like this in real life 😂😂😂😂
Good God 😅😅😅 u do her well
I like what you are doing rukky
You like fresh air? Na you no go Ogudu ranch go collect fresh air, Na rukky you dey take play, you get luck rukky no use that sezus cut your ear
I too like Rukky
You think say you dey wise..
If na me, I will do pass to this
Rukky you for stay outside with her,smooth talk,she must follow you go inside once you put her in the mood.
This one shock me
Rukky my man
Instead make warri carry last we go kuku draw
😂😂😂😂 rukky pity u not be lie, e still leave small hair
I hate repeating myself fine girl
Na rukky eyes I like pass
You for give her bololo rukky
Nobody b father Christmas na
@Rukky if she should agree to give u back d 50k & u happen to have cut ✂️ our her natural hair along side with the extension, can u revive her natural hair??? Sometimes let’s be realistic, actually I blame girls who have low esteem on themselves if not u won’t even have reason to try this I mean
I go soon go take charger way I buy 4 that girl
Not really a “Fan of AC” 😅
First to comment 🎉❤😂😂😂
So u just make new hair commont ur huz come sit outside ehn fine girl...u dey carry do o😂😂😂😂
Wahala 🤣
Rukky never carry last
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂