The way I like this Phoebe girl sef. Fine actor and on top of that everything about her na flawless. Especially the fact say she dey rock her natural hair 24/7❤
Now that was hilarious 😂 Phoebe no go kee pesin 😂😂 and some good acting too... Kudos to everyone behind this... Definitely earned yourself a follow ma'am 😊
The way I like this Phoebe girl sef. Fine actor and on top of that everything about her na flawless. Especially the fact say she dey rock her natural hair 24/7❤
😂😂😂😅😅😅😂😂😂immediately i heard where is oga, I knew there's a problem 😂😂
Omoh the way this woman police dey hold gun ehhn 😂😂
Phoebe is really talented and am happy for her featuring my guy big flow a talented rugged actor in movies much love from Sierra leone😊😊
S/l tigi
Very true 😂😂😂❤❤❤
the whole police force be mad😂love from Ghana
i swear every moment of this film cracked me 😂😂💔 I love Phoebe😂
Your mouth too sharp ooo😂😂but this film is mad..when are you uploading the next episode?
My King Phoebe❤ Allow police do him job nah!😂
Phoebe, please u need to feature into the drama industry,u've got the talent,u would become more famous that way❣️❣️❣️
This officer 👮 and this girl no go kill me for laugh 😂 😂 😂
Fine girl ❤,you’re doing very well. May Allah bless your hand work❤🎉😅😅😅😅🙏🏿 🇬🇭
please abeg help me with 5 cedis to eat something The pain I experienced overnight is painful
@@hopelife8130 😂😂😂😂😂🔥
😂😂😂😂I love Phoebe's acting ❤❤❤
Hi
Nice one phoebi odekina. The sky is your limited, keep shinning
Deacon famous is really a legend ❤❤❤❤ he killed his role shout out to him
I love you phoebe your mouth eeee 🤣🤣🤣🤣
Even adding with my best Gee the movie cone make sence die
Good acting all through even the police head man 😂😂
See i am from a caribbean country oo . I day love your actors
😂😂😂😂 I don laugh tire…which one be small body like iphone6😂😂😂
😂😂😂phoebe say na i get new tooth paste and brush😂i lovebu girll❤
Now that was hilarious 😂 Phoebe no go kee pesin 😂😂 and some good acting too... Kudos to everyone behind this...
Definitely earned yourself a follow ma'am 😊
Hoor all of us they sick 😂😂😂😂 Phoebe wan use laugh finish me ❤❤
Hahahahahahah ....ewehhhh....Decon ...oooo...lol ....wa will leave and come back when u are in a better mood...lolz
Your small body like iPhone 6 😂😂 21:51 Omo that one enter oo 😂
I swear
Phoebe u’re loved 💝💝💝💝💝 u’re indeed talented 💝
😂😂😂😂😂😂😂laugh one kill me here,this woman police is very funny 😂😂😂
I really love big flow acting skills like a real tug. Big flow impress me from the movie with brain jotter 5 days in prison😊😊
Na that police woman I like 😂😂😂😂
I swear, she dey make me laugh die 😂
Great one Phoebe with Deacon Famous
Na why the boyfriend scarce for you, small hand wey them rub you don complain 😂😂😂
As long say phoebe de inside the movie I must watch am my favorite ❤❤❤❤
I too love u Justkingphoebe u too get mind o 😅
Very telented am enjoying ✌️🇿🇲✌️
You go chop indomie 😂😂😂😂 that one off me
Who agree with me this police woman dey act like Ekene 😂😂😂
So you no get escape plan. Money matter come, she dey ball out
😁
Lol phoebe you just crazy 😂😂😂😂😂
Never doubt the King😂😂😂 Never shall I
Kai this girl is just funny😂
Thank you Miss Phoebe🥰🥰
Thank God say Ada Uli nor dae duty wey dix tin happen Cox I see anoda person wear her uniform😂
LOLLLLL !!!! REALLY AMAZING FILM....PHOEBE, OYA POST THE SEASON 2 MOKU WATCH
dear friend it is very difficult for me to find a small piece of food sorry find me at least 100 naira to deblock me
Omo na this I will wear you 500 off me 😂😂😂😂
Phoebe's facial expression only 😂😂
I am the guy wearing the NYSC cloth
I just wish to see phoebe and nosa rex featured in a movie i think that will be great 🥰
Her: whey ting you Dey want.????
Him: just shut up
Ladies take lesson sometimes we just need to think
Then you come in with a better answer after we have calmed down…because behind every great king is an even greater queen!!
The woman police was not holding a gun,it was a shield for covering her head😂
😂😂😂 okay I enjoyed watching this❤
These police officers 😂,Phoebe sef as well mmm.
Y u go wan go catch criminal nd bullet no dey gun😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Big nyash and bad character go hand in hand 💔😂😂😂
I day fist oo
phoebe na case, say na 'I prefer dat criminal company'😂😅
No Be Person Mama Be This 😅😅😅😅
This one way you de rub my hand so way my 20% 😂
Yeye girl 😅😅😅😅😅😅😅
mhen see that dodge for the background, btw ur acting still nice and how much was the dodge
Phoebe 😂😂😂will use talk finish me
Lol this gal nor go kill me😂😂
Benin girls too like money joor 😂😂😂😂😂
Nice one dear❤
Am also a actor.. with the Jagaban..the name of my film is vengeance very interesting
I luvvv u soo much darl 💝💝🥰🥰🥰
You did great Phoebe
Welachau song 🎶 for me
This Phoebe na ingrate😂😂
Phoebe you too get mind oooo
Damn 😂…I love you Phoebe 😌😍
Him go regret why him enter your house 😂
She's amazing. So real
So my mouth is smelling now 😂😂😂😂😂
Run go out make them catch you no 🤣🤣🤣🤣
"ladies first" and "no bullet wan kill me"
Phoebe is a very attractive and beautiful girl😊😊
Funny people 😂
So big flow can beg and be calm 🤣🤣🤣
I prefer criminal pass police 😂😂😂😂this girl
Phoebe 🔥
Make your mouth no kill you o😂😂
The police is wear Ada Uli's uniform 😂😂😂😂😂
The two leg😮😅😅😂
Phoebe is so cute 🥺❤️❤️❤️
This girl i juste like her 😂😂😂 she is too funny 😂😂 21:51
I love Phoebe
I love the movie 🍿
You one on Netflix 😂
I get your mate for station 😂😂😂😂
When una wan drop the full movie 🎥❤??
I don laugh tire 😂😂
Kai dai wawane lamba daya
Phoebe my ❤❤ you a jewel
This phoebe u sabi
So this girl no know when the thing gets serious
Respect you know get
Maintain position 🤣🤣🤣🤣
Phoebe get mouth. But you know what I like ýour videos
You mouth no dey rest 😂
Interesting 😂
See your body like iPhone 6 😂😂😂😂😂.
😂😂😂😂😂😂❤❤ Eiii Phoebe
please abeg help me with 5 cedis to eat something The pain I experienced overnight is painful
Nice one ✨😂
Why the other police man, day wear ADA ULI shirt????