I dey come lag tomorrow,I won see dat Maami bulk make I even laugh her well,Olobo oshi,Well Orilabi sef no get sense,na since when dey don do dat video wey she do teacher,wey she talk say make Orilabi do ham from back I don dey notice say something won happen...🤣🤣🤣🤣🤣 I dey with you omo mi Classy he no go spoil for you
I thank God you for your life Much love Devil we not depart you guys again We also thank God that maami have finally 😜😜go like this Orilabi and classy love no go die oOoOO❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️🥰🥰🥰🥰
See how Orilabi chase her 🤣🤣🤣🤣,abeg make Maami bulk go find solution to her life......Dat idiot wey dey do like gay,dat Ikorodu Bob risky wey Classy sister abuse dat day,help me tell ham say make he go find another way of doing skit,he no get level at all,na all of Dem I dey see for lag,I even sabi Orilabi address sef,I Sabi him house,Make Orilabi no dey try rubbish with Classy again,Classy na better girl,I love her gan,no dey hurt her Orilabi,Classy like u pass anything I haven't been commenting for so long,I just want you to know that I gat Classy 😛🤣🥰
Maami Bulk don enter one chance,Orilabi don come back forever,that Maami Bulk na idiot,she no get where she go stay,she no won leave Orilabi,Classy see you get level jare,omo oba ni ee
I dey come lag tomorrow,I won see dat Maami bulk make I even laugh her well,Olobo oshi,Well Orilabi sef no get sense,na since when dey don do dat video wey she do teacher,wey she talk say make Orilabi do ham from back I don dey notice say something won happen...🤣🤣🤣🤣🤣 I dey with you omo mi Classy he no go spoil for you
Ma'am classy you get mouth God no go depart you from your man orilabi
Nice one
I beg husband and wife no go kill me Oo 🤣🤣 you are the best 💯💖
Wahala promax 😹😹 oshati jeun wole lodoko 😂😂😂🥵🥵😋😋
I thank God you for your life
Much love
Devil we not depart you guys again
We also thank God that maami have finally 😜😜go like this
Orilabi and classy love no go die oOoOO❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️🥰🥰🥰🥰
God bless you
My love for both of you.. so funny😂😂
wow i'm so happy
See how Orilabi chase her 🤣🤣🤣🤣,abeg make Maami bulk go find solution to her life......Dat idiot wey dey do like gay,dat Ikorodu Bob risky wey Classy sister abuse dat day,help me tell ham say make he go find another way of doing skit,he no get level at all,na all of Dem I dey see for lag,I even sabi Orilabi address sef,I Sabi him house,Make Orilabi no dey try rubbish with Classy again,Classy na better girl,I love her gan,no dey hurt her Orilabi,Classy like u pass anything
I haven't been commenting for so long,I just want you to know that I gat Classy 😛🤣🥰
I love you both❤
More grace to you guys ❤️😂👍
😂😂😂
Am happy to see you guys together
❤❤😂😂😅😅😅😅😅😅😅😂
U are good at advertising,ur voice over is so sweet .keep at it
❣️❣️🫶
I love you guys good to see you together 🥰🤣
One love ❤❤❤
❤❤❤❤
😅
Pls when do u guys went there cause that’s where I live exactly
best comedy
But maybe u pple can reduce d curse on each other.
🤣🤣🤣🤣🤣😛😛
😅😅😅💋
My love for you guys is undiluted ❤❤❤❤
M happy for you guys ❤ 👏🏻
Goliat 😂
😛😛🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Maami Bulk don enter one chance,Orilabi don come back forever,that Maami Bulk na idiot,she no get where she go stay,she no won leave Orilabi,Classy see you get level jare,omo oba ni ee
You guys are follow come from baba God not Onitsha made from chuckudi🤣😂😂😂
😂😂😂