LoL 😂😂😂, sabinus this your shoes go don dey smell oh, the shoes don old abeg😂😂😂 funny people 🤣😅🤣 sabinus you're the funniest guy I have ever seen 😂you and your colleagues 😂❤❤❤
Today I'm praying for someone who is Emotionally in pain 😭💔, Mentally Stressed 🤔, financially Broke 😓 But Physically smilling💃🏽 pretending that all is well,in this month of may , u're coming out Victoriously amen 🙌🙏
Sabinus we need to give u sense 😂 I don dey happy for u sey u see rice chop u come spoil d whole thing again. Wetin woman do u? But dat chicken pain me o😭
"I like the aroma coming from the west"😂😂😂
😂
🤣🤣🤣🤣
How can you eat rice and beer
😂waouw you're the best
Chai Sabinus had to cook all these plenty chicken and rice just for our entertainment...Damm you're GOATED!
Same thing i noticed, but that food won't be more than 50k
@@macnino9919 when last did you price chicken And half bag of rice baba
@@macnino9919 things cost oo
@@macnino9919 even at 50k. It's a nice one
@@aguuwakwe3409 thanks. Ure a grateful soul.
Na diswan dem dey call comedy 😂😂😂 sabi u too good 😂😂
Sabinus just do am like say...U dey do am 4 God...chai!! Believe me, I personally join Sabinus wan cry...but miracle nor dey tire Jesus.
I had to minimize my Netflix to watch this comedy. Weldon boss. 😂😂😂 I love the event flow. Hots rice and beer 😂😂😂
Hot rice n beer; hehehehehehe, better combo 😅😂
When I thought Oga SABINUS was Fortunate for the first time 😂😂😂
Me too oo
😂😂😂
Me too
I didn't see d end coming.. he wasn't even puting a watch!
D way all of them where busy saying festus I receive from ur grace really got me laughing 🤣🤣🤣.
Sabinus ur doing well Sir.
The combination of Sabinus, Nduka, Festus is awesome. Love from uganda 🇺🇬
😂😂😂😂😂😂Sabi... i really love this your team ... you're guys are great...
Watching from Cameroon ❤❤❤❤❤❤❤❤❤
The best mumu in town😂😂😂🇹🇬🇹🇬
Sabinus is no doubt the best content creator in Nigeria ..love your work sabinus
Chaiuuuuuuiu you are just the best sir ooooooo may God continue to give u more wisdom to coming in helping out 🎤🎤🎤🥰🥰🥰🥰🥰
LoL 😂😂😂, sabinus this your shoes go don dey smell oh, the shoes don old abeg😂😂😂 funny people 🤣😅🤣 sabinus you're the funniest guy I have ever seen 😂you and your colleagues 😂❤❤❤
I swear sabinus na GOAT
But something must surely kill a man 😂😂😂😂
But seriously, this sabi needs délivrance and counseling together 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Small food wey Dem give you with warning you carry am go outside go pour am away 😂😂😂😂 sabinwan u too much 😂😂
If you had the thought of him encountering a church member on his way gather here 😂😂😂 the twist is goated
I was expecting him to meet the black tall man and his son 😂
Omoh, see as men dey hustle food! I suspect say this food nor go reach sabinus 😂😂
My Oga nor just fit da successful for once na wow oh 🤣🤣🤣🤣🤣
Oh No!!!! The suspense of what could go wrong had me on my toes!!! Kai what a huge loss!!!
😂😂😂🤣🤣🤣 also glad the end was unpredictable. Great job 👏
This guy is really out of this world😂😂😂😂
😂😂
Sabinus 😹😹😹. Festus,Aya gba iwu - my ikwerre brothers 😹😹... Biobele I see you 👏👏
Upon all miracles wey God do for you, you no still chop this jollof rice Sabinus 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus you don day old you don day old haeeww,see as you day zuzu😭🤣😂😂😂😂
Today I'm praying for someone who is Emotionally in pain 😭💔, Mentally Stressed 🤔, financially Broke 😓 But Physically smilling💃🏽 pretending that all is well,in this month of may , u're coming out Victoriously amen 🙌🙏
See para for person party. Dem say rice don finish 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂You are a mumu man Sabiwan you will never change when e comes to Jollof rice 😂😂😂😂😂😂😂
"Baba you never taste am? Hot rice and beer dey make sense o" 😂😂😂 the audacity to tell the man of God that ehn !! 🤣🤣🤣
Sabinus, leave Nigeria, Nigeria no favor u, u no hear word😂😂😂😂
" No be all this praise thy lord wey she dey do - she go still go hellfire"
😂😂😂
This cracked me up...
Na today I know say person wey dey walk fit match break 😂
Sabinus The Best Comedia In Africa 😁💤
Sabinus, no be who get watch Dey check time 😂😂😂
I was missing my guy much 💚 from Uganda 🇺🇬
I no dey waste time to watch sabinus skits
This is the best comedian in africa❤
Sabinus has no competitor 😂 bro killed it😂🤣🤣🤣
Sabinus, I beg pick the chicken quick quick, wash with water chop 🥩 I beg 😂😂😂! Na you biko!!👍
Ghanaian funs of Sabinus let’s gather here and show him some love ❤😊🇬🇭🇬🇭
❤😅🇬🇭
All de way from Ghana much Love
@@Sefwigalblessing ❤️✊🇬🇭
🇬🇭❤
😂😂😂. I knew that the end will be a mess 😂😂😂.
I been think say Sabinwa wan dash him food to the girl, e no dey hard am😄
Laugh won killed me 🤣🤣🤣🤣🇸🇱🇸🇱❤
First. African comedian to hit 1M subscribers it will happen am waiting
Why must it always end in tears for sabinus😂😂😂😂
Nawaoo sabinus ha this one na real devils work oh😂😂😂
Gradually turning into comedy movie, every bit so interesting, ❤😂.
Sabinwa always bringing good content.. well done 👍
hahaha...this one dey try all time to eat na rice while macaroni ei own na to knack...wekehhh😂😂
Sabinus we need to give u sense 😂 I don dey happy for u sey u see rice chop u come spoil d whole thing again. Wetin woman do u? But dat chicken pain me o😭
How many of us saw the notification of Sabinus released videos and rush to watch 😂
Asin🤣 I to love this sabinus guy
We gather dey 😂😂😂
I skip what I was doing immediately 😂
Me oooo😂
Me ooo 😂😂😂
Sabinus and woman ooo!!!!😭😭😭😭😭 the thing sef pain me😭😭😭
He has exhausted the new testament!!! Mad 😂😂😂
I know Say one day go be one day, sabinus go dey fortunate....someone can't be unfortunate for 365 years
Who else wasn't expecting how it ended? Lol
OGA SABINUS WAN KILL ME WITH LAUGH EH🤣🤣🤣🤣🤣🤣
SABI ONE you are the best you know when i have nothing to do , i prefer watch your videos , you are strong, well done🤣🤣🤣🤣
Sabinus you always be may comedy you ever amuse me when I watch you guy 🇨🇩
Sabinus dis wan no be people wey dey do child dedication do u again o na u do urself 😂😅
Sabinus is talented
More Grace
God is Wonderful ❤️🙏🏻
Nduka is underrated fr
Wordplay Excellence 👏
True
Am telling you bro, man is too good 👍👍
Upon collecting the rice 🍛 , na I know say Sabinus go mumu up😅😅😅
😂😂😂 I shouted when that rice throway .mumu sabinus😅😅
OGA Sabinus you too Mumu hahaha 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
This took me off balance 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus wan kill me with laugh 😂
Party rice don kee Sabinus 😂😂😂
Hahaha have been waiting for this notification and here it's... nothing wey sabinus no go see🤣🤣🤣 even the church members are something else 😂.
God!! God!! God!! Mr funny you no 😂go kill me ooh
I just dey wonder how you dey get all this ideas bros you are good...Sabi nwa 😂😂😂
So finally sabinus no chop that chicken wey him been wan tiff😂😂😂😂😂😂😂😂
What’s the time mr sabinus 😀😀😂😂 one love from Ghana ❤️
Sabinus can never forgive this lady 😂😂😂😂
No be him stop am 😂
@@vibeswithsammyray21 Na him 🤣🤣
😂😂😂
Oh sabinus and kitchen vibe, I can’t stop laughing
Baba u never try am🤣 hot rice and cold beer🤣😜
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
Sabinus, what is your problem??😂😂😂
What is the colour of your issue 😂😂
Miracle no dey tire JESUS 😂😂😂😂
Oh my God! Sabinus when will your star shine in peace??? When will village people leave you aloneeee??? No be juju be dat??? 😭😭😭😭
Sabinus no dey use eye see where people gather.😂
Sabinus mind your business. Lol🤣
To say you nor call the girl she for no ask you about time.
Chai.....Sabi Nwa, party jollof rice don do u shege😂😂😂
Sabinus is way too funny😂 0:20
The GOAT of comedy.😂
Hahahaha sabinus you no go kill me ....🤣🤣🤣
Love from ebonyi state pls
Oga Sabinus I wish I can shoot with u
Aroma from the west 😂😂😂😂😂😂.
Love from Uganda
I didn't expect that 😂, can't predict 😅, director did a great job 👍
Our mumu no too much 😂😂😂😂😂😂
I think i prefer these skits to his performances on stage and Sabi rides
He is just too good with his creativity
The most unfortunate human😂
Sabinus nwa na goat 🐐😂
Sabinus leave woman chop food first na😂😂😂
Sabinus can never change 😂😂
Hahahaha 🤣🤣. My mentor I feel like crying for you
The smoke blind am... E no see road again.. 😂
Sabinwa say na 'Godly jollof rice 😁😁😁
Festus i tap from your grace 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 dis tooo funny, Mr funny for a reason
4:30 i almost fell off my chair with laughter😅
For me, this is his best skit of the year. Badass.
And I like the Aroma Coming out from the West😂😂😂
The break wey Sabi catch na one touch woo 😂😅