Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
🤣🤣🤣🤣🤣 chaiii broda shaggi is really wicked to have sent Ryan to those bouncers, he's such a smart guy unlike other other oyinbo🤣🤣🤣🤣🤣
If you love shaggi with his madness oya hit me like 💃👍
Shaggi this una run(sly)... pattern still dey hunt me for dream ooo😂😂😂😂
Dis slap can reset someone's destiny back to factory default 😁
Difference between real naija and imported oyinbo😁😁.See as the real naija guy pass those men😂😁😁
😂😂😂nor b lie
Oboy you too much, hahahaha.
Chaa.. najia na main agbero
na so na where ur power reach u dey go na
Sugarcoated How I ooVoo.
First viewer liker n commenter peace love you broda shaggi ✌✌😍😍
Okay na this guy be brodashaggi, I've been hearing but na my first time to know am, de guy good sha...
Broda shaggi you’re the best, you will make it
You will make it... this one shock broda shaggy
Hahahahahahah😂😂😂😂😂that slap oooooo. I feel am for here oh. Even my ear dey follow ring up till now.......... i don piss for body for laf😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😁😁🙌
That oyinbo cracked me out 😂😭😆🤣
Lol...Buh atleast he was brave with alot of courage despite knowing the risk he was taking...Would you do thesame in a good circumstance ?
Lmao Bro shaggy nice one, 300 likes, 0 zero dislikes. 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 shaggii u dey fine oooh..that slap chaaiiiii😂😂😂😂
Worldwide slap😂😂😂Shaggi yaa.
never give up mahn your the best 😂😂😂
Ryan own better oooo. Oya hit me if you notice how Ryan pass the gym men
legend has it, the cap still flying!
Sheybi he don try naa...all of ona no go make it...woerey😂😂
Broda shaggi will not kill person with laff 😂😂😂😂😂😂chai
WHITE AGBERO: Bring 10k, you know this place na our areaRotfl 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
laughter indeed... you guys are awesome...
😂 😂 😂 😂 😂 baba shaggi waiting happen,this one choco gan... one love .....
2:53 He still has his glasses on after taking them off.
Dat fair Nigeria guy is dope...am crushing on me already
Broda shaggi u don push international agbero u trouble ooo
that slap can block someone ear.. Lolbrother shaggy Oya hit me. thank you.
Thunder slap. Lmao shaggi
Oyinbo No Believe Him Eye When Broda Shaggi Discharge.. Hahaha
😂😂😂😂😂😂😂next time e go get sense.
BrodaShagi na u be the best
This guy crack my funny bonesU are the best BRODA SHAGGI
The guy beside boda shagi na mumu pass 😅😅😅😱😨😂
Broda Shaggi you no dey try oo atleast give us ur viewers some love Kwanu.
😂😂😂😂😂😂Shaggi you wicked oooo
Hahahahha.... I dey come join oo
I don want to laught so I cannot wake my friends before dey slap me like that slap given to the wait man
Is that how to spell white! Abeg go back to nursery school, you can still make it oh😊
broda shaggi is my best comedian
Slap: hey you Cap ; I believe I can fly
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
segun akinyemi
@@folarinademola7419 what's up
😂😂😂😂😂😂
Broda Shagi, you are wicked😂😂😂😂😂😂😂See race
Broda shaggi ori ee waa beeeee
The first guy waka pass lol
😂😂😂😂who dey here 2019
Teni brought me here... I go slap Agbero for my case 😂😁😁😂😁😁
Hahahahahaha OMG broda shaggi will not kill somebori
Who else was shocked by the slap? 😂😂😂😂😂😂😂😂
This black guy with black cap no go kill me oh
shaggi you be mad man, please go and call broda solomon to help you run?
lol..lol..lol..lol...lol...lol.....lol abeg one big gbosa for brodashaggi
Wonti reset mi si factory settings ooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sometimes we are the main problem 😅😅😂😂se oyibo wèré
This guy will do well in this field. I like this guy
Broda shaggi nice one
Broda Shaggi you go buy me new phone back ooohhh. I don laugh soothe my phone fall screen crack .... dat White na mumu
Nice hihi
Why your name the sound like ice cream 😂😂😂😂
I swear bro shaggi no good at all😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Her deserve more views.this man is funny
Broda shaggi put this guy for job😂😂😂😂😂😊
This broda shagi sister pikin dey try well well
I dey your back but if dey hit u no fall for my body
Hahahahahha#oyebosaywhat Nice one
Your spirit go run live you.
Lol 😀😁😃 broda shagi y u con run
Basket man killed it menh
Add a public comment...nice vidoe i luv it. keep it up okay
Chai! White Agbero.
Hahahahahahah chaiiiii
That one go collect like #30.oya hit me
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂If Some one should give me such slap me ehn. Na Washington DC I go land. Can't stop laughing.#Oyinbo say taink u.#ya hit me!
Ẹya wèrè ni the white man don't even fear at all but the slap hit him well
Broda shaggi na mad man😂😂😂
shaggi upload another lets get 100,000 subscribe oh ya hit me 😂😂😂
Watching in 2021The white guy though 😂😂😂😂😂
Ryan my guyyy...🔥🔥🔥
Hahhahahhahahhhahahhahhahhahahhhh pls ooooo ooooo brother shaggi wetin dey pursue u. Chaiiiii I don die for laughter here ooooooo
🤣🤣🤣🤣🤣🤣oyinbo enter wahala
Thunder 🔥🔥 Go Fire 2 of you 🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣😂🤣😂Ndi Agboro🤣🤣🤣🤣
You will never kill me oo😀😀😀😀😂
That slap😂😂😂😂! Instant wake up call!😂😂😂😂
International Agbero no use local sense.Dem slap international comot, remain agbero. Nes time shey you go giv yasef sense?😂
xxxvidexenon lnden
Woos Wobi 😹💔😹😹 Nawa oh
Oya hit me😂😂😂😂😂😂
Brodashaggi no size
Broda shagi if I no love you tell me Wetin I gain
Loveth Elioth you gain me
Laughing my heart outside Lagos
Nice one brother
First to view man
Broder shaGGI IS HERE AGAIN O
the best man no my youtube
White abgero😁😁
Broooooooooda!!!
Brodashagi you too sabi
Oh my God, shagii shagii
😂 lol... Bro shagi where you for see dat you photocopy brother 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This guy no well, chaii brodaS
Ooh God of eforti 🙆🙆🙆
Omo dis one don mad ooo, u wan go try naija man way day hot🤔😂😂😂
Anyone that like that part that he always says 'eleribu' lets gang here.lol
Brodashaggi nice comedy
Hey where's my moneeeeeey 😂😂
Brother shaggi MA PA MI na
😂😂😂😂😂😂cap flew away
🤣🤣🤣🤣🤣 chaiii broda shaggi is really wicked to have sent Ryan to those bouncers, he's such a smart guy unlike other other oyinbo🤣🤣🤣🤣🤣
If you love shaggi with his madness oya hit me like 💃👍
Shaggi this una run(sly)... pattern still dey hunt me for dream ooo😂😂😂😂
Dis slap can reset someone's destiny back to factory default 😁
Difference between real naija and imported oyinbo😁😁.
See as the real naija guy pass those men😂😁😁
😂😂😂nor b lie
Oboy you too much, hahahaha.
Chaa.. najia na main agbero
na so na where ur power reach u dey go na
Sugarcoated How I ooVoo.
First viewer liker n commenter peace love you broda shaggi ✌✌😍😍
Okay na this guy be brodashaggi, I've been hearing but na my first time to know am, de guy good sha...
Broda shaggi you’re the best, you will make it
You will make it... this one shock broda shaggy
Hahahahahahah😂😂😂😂😂that slap oooooo. I feel am for here oh. Even my ear dey follow ring up till now.......... i don piss for body for laf😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😁😁🙌
That oyinbo cracked me out 😂😭😆🤣
Lol...Buh atleast he was brave with alot of courage despite knowing the risk he was taking...Would you do thesame in a good circumstance ?
Lmao Bro shaggy nice one, 300 likes, 0 zero dislikes. 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 shaggii u dey fine oooh..that slap chaaiiiii😂😂😂😂
Worldwide slap😂😂😂
Shaggi yaa.
never give up mahn your the best 😂😂😂
Ryan own better oooo. Oya hit me if you notice how Ryan pass the gym men
legend has it, the cap still flying!
Sheybi he don try naa...all of ona no go make it...woerey😂😂
Broda shaggi will not kill person with laff 😂😂😂😂😂😂chai
WHITE AGBERO: Bring 10k, you know this place na our area
Rotfl 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
laughter indeed... you guys are awesome...
😂 😂 😂 😂 😂 baba shaggi waiting happen,this one choco gan... one love .....
2:53 He still has his glasses on after taking them off.
Dat fair Nigeria guy is dope...am crushing on me already
Broda shaggi u don push international agbero u trouble ooo
that slap can block someone ear.. Lol
brother shaggy Oya hit me.
thank you.
Thunder slap. Lmao shaggi
Oyinbo No Believe Him Eye When Broda Shaggi Discharge.. Hahaha
😂😂😂😂😂😂😂next time e go get sense.
BrodaShagi na u be the best
This guy crack my funny bones
U are the best BRODA SHAGGI
The guy beside boda shagi na mumu pass 😅😅😅😱😨😂
Broda Shaggi you no dey try oo atleast give us ur viewers some love Kwanu.
😂😂😂😂😂😂Shaggi you wicked oooo
Hahahahha.... I dey come join oo
I don want to laught so I cannot wake my friends before dey slap me like that slap given to the wait man
Is that how to spell white! Abeg go back to nursery school, you can still make it oh😊
broda shaggi is my best comedian
Slap: hey you
Cap ; I believe I can fly
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
segun akinyemi
@@folarinademola7419 what's up
😂😂😂😂😂😂
Broda Shagi, you are wicked😂😂😂😂😂😂😂
See race
Broda shaggi ori ee waa beeeee
The first guy waka pass lol
😂😂😂😂who dey here 2019
Teni brought me here... I go slap Agbero for my case 😂😁😁😂😁😁
Hahahahahaha OMG broda shaggi will not kill somebori
Who else was shocked by the slap? 😂😂😂😂😂😂😂😂
This black guy with black cap no go kill me oh
shaggi you be mad man, please go and call broda solomon to help you run?
lol..lol..lol..lol...lol...lol.....lol abeg one big gbosa for brodashaggi
Wonti reset mi si factory settings ooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sometimes we are the main problem 😅😅😂😂se oyibo wèré
This guy will do well in this field. I like this guy
Broda shaggi nice one
Broda Shaggi you go buy me new phone back ooohhh. I don laugh soothe my phone fall screen crack .... dat White na mumu
Nice hihi
Why your name the sound like ice cream 😂😂😂😂
I swear bro shaggi no good at all😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Her deserve more views.this man is funny
Broda shaggi put this guy for job😂😂😂😂😂😊
This broda shagi sister pikin dey try well well
I dey your back but if dey hit u no fall for my body
Hahahahahha
#oyebosaywhat
Nice one
Your spirit go run live you.
Lol 😀😁😃 broda shagi y u con run
Basket man killed it menh
Add a public comment...nice vidoe i luv it. keep it up okay
Chai! White Agbero.
Hahahahahahah chaiiiii
That one go collect like #30.oya hit me
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
If Some one should give me such slap me ehn. Na Washington DC I go land. Can't stop laughing.
#Oyinbo say taink u.
#ya hit me!
Ẹya wèrè ni the white man don't even fear at all but the slap hit him well
Broda shaggi na mad man😂😂😂
shaggi upload another lets get 100,000 subscribe oh ya hit me 😂😂😂
Watching in 2021
The white guy though 😂😂😂😂😂
Ryan my guyyy...🔥🔥🔥
Hahhahahhahahhhahahhahhahhahahhhh pls ooooo ooooo brother shaggi wetin dey pursue u. Chaiiiii I don die for laughter here ooooooo
🤣🤣🤣🤣🤣🤣oyinbo enter wahala
Thunder 🔥🔥 Go Fire 2 of you 🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣😂🤣😂Ndi Agboro🤣🤣🤣🤣
You will never kill me oo😀😀😀😀😂
That slap😂😂😂😂! Instant wake up call!😂😂😂😂
International Agbero no use local sense.
Dem slap international comot, remain agbero. Nes time shey you go giv yasef sense?
😂