Ashawo at age 20 Making Millions / Ghana Angie Stylish / Shallipopi on Wizkid
HTML-код
- Опубликовано: 13 окт 2024
- Ashawo at age 20 Making Millions / Ghana Angie Stylish / Shallipopi on Wizkid #shallipopi #wizkid #angiestylish
Follow me
Instagram - www.instagram....
Twitter - hyped s:// zetbradaily?lang=en
Facebook - Adamslink Media
My Other Channel - / @braimahhabeeb1
Business Related : adamslinkmedia@gmail.com
Subscribe To This Channel And Share This Video With Your Friends
My Channel 'Adamslinkmedia' is about Africa Celebrities Biography, News and Latest Gists
Adamslink you don fresh finish oo see the way your face Dey shine 😂
Ashawo na blood E dey
Na wetin i dey wait for na the comments i dey wait for oloosho dey run for blood that's the fact u're right bro
ADAMSLINK THE BOSS
GOOD EVENING
Omo this one now international ashawo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
God bless you for the good job bro
Ashawo day pay oo😂😂😂😂😂😂😂
Inside shalli mind bigwiz nah the 001
Ashawo just full everywhere for naija nawa ooo
In Ghana too
Happy weekend sir
Nar wizkid be him number one since nar him e first mention
Let go guys we move ❤
Yes you are right
I can do anything with what I use my money to get
I watched the video on telegram, i was just numb, its crazy mehn
For where Shallipopi won get the money 😂😂😂
Shallipopi sef no worthy $10m 😅😅😅
Adamu my man😮😮
Wonder shall never end
You people should take it easy on Shallipopi 😂😂😂😂
At age 35 upward I can say you try but 20 to 27 I think he is playing with his life with this you can still see good work
I think girls nowadays don't want half patience for they self they just want money all means
Things are going crazy mhenn, we pray for God's mercy in this generation
Congratulations to shallipopi we love you 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Nawah oo...
Good morning Adamslink family ❤❤❤
Angie should just forget about the police and enjoy the ride😅
Make una dey calm down with lie haba 😂
Ashawo na blood . If a lady have self discipline he wont do olosho
Ashawo work is a big work since years ago in Thailand but Nigeria girls and other Africa girls upgraded it
This post is just something to laugh about 😂😂😂
Shallipopi😂😂😂😂
22 is too old you will see people 16-20 doing the work with over 100 body count
No, no be ozeba shallipopi go talk, he go say na wahala wahala
Things Dey sup
Na money matter
Are we talking about it like it new to us because we’ve seen exactly what you’re saying everyday 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
15 years old dey do am 😅
Chai
Hahahah 😂😂😂😂😂
Just imagine what that Ghana girl does online 😮😮😮
Shallipopi
Ashawo na traditional thing age nuh really matter
$450 million how much be ice box net worth?😂😂
She is doing it for the money and we don’t need to feel anything for her because She collected money for it and it was never a mistake………
Indirectly shali still put wizkid for first
Now how day you will see Olosho in ages of 15, 16 years as in ehn
Olosho starts @15
Good morning guys how are you doing
Shallipopi is Intelligent more than he looks 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Of them Put Woman Of 20 yrs and Woman of 40 yrs for you to nack,which one you go choose?..I'm talking about the Olosho aspect o
18 years old dey do am
The parents should be blamed for this. If you see the way parents raise their kids nowadays you will definitely be shocked and blame them for everything.
Ashawo dey run for blood thats the fact if oloosho no dey for ur blood u can never become one but if oloosho dey for ur gene one day if care is not taking that person is going to turn into one that's the fact
Well nowadays they don’t see it as a wayward life or a stigma, they see it as a business because they have turn their body into a commodity or assets to sell and make a living 😢
E dey there body be that because woman wey done spoil done spoil
😂😂😂😂😂😂😂
Ghana people go tell u say na Nigerians day do olosho work but na Ghanaians do am pass even the married one's, if u marry a Ghana woman u leave her go work before u go back from work she go go knack another man collect money na normal work for them.
Money is the problem
Many people serious girlfriend dey do olosho, dis so called Gen z baddie thing don corrupt Yung girls, dem no won even try any oda tin 4 life
I believe is a thing of choice, cuz some of are us are getting worse and still in it. Imagine where someone will insult your generation and you have to say tank u and sorry to the person insulting you for no reason and when is month end you have to beg for you pay and after paying when they like you have to say tanx or else😢
Nigerians dey think say millions of dollars is the same with millions of naira! 😂😂😂 make una dey think before una dey come social media come dey lie anyhow.
Do you guys think Shallipoppi worth 5 million dollars? And how much is 5 million dollars to naira?
She is 17 years
Shallipopi worth is not up to $2m make Una small small ooo
Na money 😔
They will useless them selves at that peek AGE , at they menopause they will start looking for a Responsible Guy to marry them as a Left over. God forbid.💔
Some of all these oloture issue is because of parents negligence.
Thats a lie o, haba na! Do u know what $450 million is? Common men. Not possible. No cap
The age any lady should be able to go into such should be 28, i have my reasons though
What can the police do? She doesn't have a legal document the guys signed before they got into that immoral act, so she doesn't have a case based on the fact that they paid her to release such insensitive content to them, she doesn't have a case. Its too late
Sex worker's are making lots of money 💰💰💰💰
Angie is a young beautiful girl, I don't know what leads her to such nonsenses stuff
Bro no age is good at all, bad things is bad young or old.
I really don’t know if going to the police station is right or wrong because I have no idea 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Huhs 🥱 everything is just terrible