Albert you are a trueful person that some people don't understand. For me Akobe is too proud.while. Will people always all him Epa how old is he even people older than him they call him Epa?
My edo People abeg make we no dey spoil our self no matter anything we are one akobe try sattle with albert obazee make we forget them say them say make we move forword may god have mercy respcet
Akobe is a liar, his own statement is indicting him, how can you take morning from a client and didn’t mark it on a calendar for everyone to see, this is unacceptable, people should ask questions
What is in akobe dat will make Albert to jealous him? Oh, I just realized dat akobe is d head of state dat simply makes Albert to jealous him, nonsense
Albert you are a trueful person that some people don't understand. For me Akobe is too proud.while. Will people always all him Epa how old is he even people older than him they call him Epa?
Akobe say omorefe na in boy omorefe dey play guitar but akobe no sabi play......
Akobe omorefe na akaba man boy no be your boy
24bit never know say na who get money be akobe friend
My edo People abeg make we no dey spoil our self no matter anything we are one akobe try sattle with albert obazee make we forget them say them say make we move forword may god have mercy respcet
Akobe na yeye boy n a liar
24bit still they eat from all those poor musicians head how a musicians will tour a own Europa upon all money for equipment or nice car wahala 😂😂😂😂😂
Akobe is a liar, his own statement is indicting him, how can you take morning from a client and didn’t mark it on a calendar for everyone to see, this is unacceptable, people should ask questions
Who is akobe boy, did he learn music from akaba man let alone having boys, he only higher super stars for show nd pretended dat dey are his boys
How far deone slave 😂😂😂 VDM don drop bank statement ooooo😂😂😂
This Albert na mumu person you nor get work fool
😂😂😂😂😂😂😂
Omoefe is from Ehor now base in Europe, AKOBE NA BABA
if akobe na baba why omorefe come pass Libya come abroad.as omorefe try for akobe reach for music akobe for help am
can I get Omoefe details, Facebook name or RUclips channel
Akobe stop this ur cheap lies if ur secretary doesn't know ur appointment date why most you called him or she secretary abeg enter house
Esan people no be like Benin people oh
Albert is a content creator
You go explain tire
Akobe go explain tire my Broda. When salt too much for soup, blind man go see am
Old man headache go soon hold you...
My guy quite find work for for that uk
Still tell 24bits the same thing
You don't have respect Albert
Albert,,,why are you jealous of akobe...live your life and leave akobe alone
Did you watch the complete video?
What is in akobe dat will make Albert to jealous him? Oh, I just realized dat akobe is d head of state dat simply makes Albert to jealous him, nonsense
Bro you nor get work. See wait you day talk. Nor nor big man I go follow before
Guy this man pass you oh no need if e wan come play for esan Baba come nobody get anything bad about you
How person take they pass person for life? Enlightened us Abeg.