Video size: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Show player controls
Autoplay
Replay
11:27 Sokoh Tyson Aka Anthony Joshua mentor😂😂😂😂 😂
I'm here because of sokoh's wife
I too love sokoh wife I swear 😂😂😂😂🎉🎉
The Urhobo Rebecca is another good actress, she made me remember when I was at Warri.😂😂😂😂❤❤❤
Finally, finally! This new Soko wife don make me forget Edo Babe. She sabi act well, well!
Na edo babe make sense pass this one too shout
@mcfs224 I swear, this one dey over act
Edo babe no get match here o
REBCCA: come to think of it, I no fit beat you before ? 😂😂😂😂
Sokoh still dey fear Edo babe pass Rebecca 😂😂😂😂😂
Sokoh come to think of it I no feet bet you before 😂😂😂😂😂. Sokoh call family meeting before she go bet you one-day ooo😂😂😂
If you love sokoh wife let's gathered here we have family meeting
e slay queen can act sharp sharp
😂😂😂😂😂😂 house of wahah
Oga Bassey and salary deduction. Chaiiii😂😂😂😂😂
He doesn’t like paying Salary at all 😂
You are very correct. Oga Bassey does not like paying complete salary to his empoyees at all. A very terrible boss. @ogabasseytv
I thought Rebecca ran away when she came back 😂
Husband scarce 😂Na men wey go use her learn new style full street
Oga Bassey ❤😂
Esosa and oga bassey girlfriend can't never get along 🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Na this Rebecca sabi act sokoh wife.
Please I need Rebecca's RUclips Handle so I can be watching more of her videos, she's so hilarious in her acting....
Werey dn go use full store provision do love😂
12:8 Sokoh abeg i think it's high time una go dey subtitle places where ur wife or anybody wey talk language wey we no understand, I can't wait to be knowing the meaning of those nonsensical combinations 😂😂😂
10:20 😂😂😂😂😂
Sokoh and Rebecca na march made in heaven 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
Soko and Rebecca too match abeg
Lol
Hahaha wafi pigin is always sweet
Thank you guys,we ve come a long way to this point.
😂😂😂 kudos guys. Wonderful episode
Rebecca one ❤️
Sokoh your wife strong pass you❤
Which one sabosa, is esosa
Oga bassey, how your girl friend matter take affect your work salary?😂😂😂
😁
Ipaa poo
I love ❤️ Sokoh wife oo😂😂😂😂🎉😅
She get craze like her husband 😁
Rebecca say na " come to think of it i nor fit beat you before" 😂😂😂
Her mouth no good at all 😀
Oga Bassey abeg get sense small na😂
🤨🙄😩
Oga Soko get PhD for Stingynology😅
E stingy no be small 😀
I prefer Akpan and oduma 🥹😏😏😏
Thanks for the love 😍But you’ll enjoy this show too with time 🤗
🤣😂🤣😂
Thanks for watching 🙏🏿
Lol 😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂
11:27 Sokoh Tyson Aka Anthony Joshua mentor😂😂😂😂 😂
I'm here because of sokoh's wife
I too love sokoh wife I swear 😂😂😂😂🎉🎉
The Urhobo Rebecca is another good actress, she made me remember when I was at Warri.
😂😂😂😂❤❤❤
Finally, finally! This new Soko wife don make me forget Edo Babe. She sabi act well, well!
Na edo babe make sense pass this one too shout
@mcfs224 I swear, this one dey over act
Edo babe no get match here o
REBCCA: come to think of it, I no fit beat you before ? 😂😂😂😂
Sokoh still dey fear Edo babe pass Rebecca 😂😂😂😂😂
Sokoh come to think of it I no feet bet you before 😂😂😂😂😂. Sokoh call family meeting before she go bet you one-day ooo😂😂😂
If you love sokoh wife let's gathered here we have family meeting
e slay queen can act sharp sharp
😂😂😂😂😂😂 house of wahah
Oga Bassey and salary deduction. Chaiiii😂😂😂😂😂
He doesn’t like paying Salary at all 😂
You are very correct. Oga Bassey does not like paying complete salary to his empoyees at all. A very terrible boss. @ogabasseytv
I thought Rebecca ran away when she came back 😂
Husband scarce 😂
Na men wey go use her learn new style full street
Oga Bassey ❤😂
Esosa and oga bassey girlfriend can't never get along 🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Na this Rebecca sabi act sokoh wife.
Please I need Rebecca's RUclips Handle so I can be watching more of her videos, she's so hilarious in her acting....
Werey dn go use full store provision do love😂
12:8 Sokoh abeg i think it's high time una go dey subtitle places where ur wife or anybody wey talk language wey we no understand, I can't wait to be knowing the meaning of those nonsensical combinations 😂😂😂
10:20 😂😂😂😂😂
Sokoh and Rebecca na march made in heaven 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
Soko and Rebecca too match abeg
Lol
Hahaha wafi pigin is always sweet
Thank you guys,we ve come a long way to this point.
😂😂😂 kudos guys. Wonderful episode
Rebecca one ❤️
Sokoh your wife strong pass you❤
Which one sabosa, is esosa
Oga bassey, how your girl friend matter take affect your work salary?😂😂😂
😁
Ipaa poo
I love ❤️ Sokoh wife oo😂😂😂😂🎉😅
She get craze like her husband 😁
Rebecca say na " come to think of it i nor fit beat you before" 😂😂😂
Her mouth no good at all 😀
Oga Bassey abeg get sense small na😂
🤨🙄😩
Oga Soko get PhD for Stingynology😅
E stingy no be small 😀
I prefer Akpan and oduma 🥹😏😏😏
Thanks for the love 😍
But you’ll enjoy this show too with time 🤗
🤣😂🤣😂
Thanks for watching 🙏🏿
Lol 😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
🤣🤣🤣
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂