The guy is just too good for peace to reigned... If it was to be a bad day, Babarex would had received some lesson. Well, let peace reign in our hearts and minds in the day of troubles.. . "sure is life".
@BGKAISSY oga u get experience oh. Is like many bad things have happened to you from ur comment i can see ur pain. Dooooo go to JESUS HE alone can heal u. Na wa oh u take this comedy personal 🤣.
If you notice that he is always wearing white, Gather here!
That's true 🤣🤣
And I love guys that wear white, it shows how clean they are
I like him in his white polo. He be correct guy.
Am in
I noticed ❤i always thought i like skinny guys chai this rex is fresh😂
The way Rex always tries to snatch people’s babies 🤣🤣
Yooo this man kill me,🤣🤣 the former Rich man the present Barber🤣🤣🤣
he's maad 🤣🤣🤣🤣🤣
Barber wey no dey shave, that one na barber?😂😂😂. Oga keep your pride, I getam before nobi property.😂😂😂
Customer 2 much no time to barb😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Hahahahaha don't mind him
Baby hahahahhahaha sun dey oooh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂🤣
Jesus 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 omg table don scatter ooo!!! See compliment wey resemble big INSULT🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣.
Iswear 😁😁
😂😂😂😂😂😂the present barber 😂😂😂😂
I can't stop laughing oo
Baby sun day ooo hahaha
😂😂😂😂😂🙌🙌
😂😂😂😂😂😂 Babarex you too much brother. Just continue to dey kill us with laughters much thanks 🙏 bro.
Sugar-coated insult😏😏😏
My reaction when the girl removed the shades 😌😌😌
Mehnnn this insult wear cap o. I swear to enter that car na final insult. I rather trek in the hot sun
That brother done taking Ls everywhere hahaha 😂😂😂 take a break with that dude! 😂😂💪🏾
The Babe said ... Baby, SUN dey oh ... 😂😂😂😂. Some women & gold digging sha
Barber wey no dey barb
That one na barber 🤣🤣🤣🤣🤣
Baby, sun deh o; ah I deh sweat!!!!! Best line
Babarex is getting his ex back for sure😂😂
This guy Don suffer for Rex hand ooo 😂😂,
Baba rex, have mercy naaa, pity ur boii ....😂😂
Babarex wan kill me with laugh ooooo 🤣🤣🤣🤣
former rich man present barber 🤣🤣🤣🤣
Some girls ehn!!
What's that Honey, sun dey o!!!
Sha, God dey.
"Barber wey no dey barb, that one na barber?" Rex is such an extremely funny dude with his crazy lines.
girl ur dress got me 😂🤣🤣🤣
thanks for the laughter babarex keep up the great job.
Baby sun dey ooh..dat one shock me 😂😂😂😂
Barber way nor dey shave dat one na barber,,, enter front keep your pride 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Babarex always coming tru❤️🙌
Baba wey no dey bab, that one na.baba? 😂😂😂😂😂😂
The guy is just too good for peace to reigned... If it was to be a bad day, Babarex would had received some lesson. Well, let peace reign in our hearts and minds in the day of troubles.. . "sure is life".
Exactly what I wanted saying. The guy over mature to let peace reign. Na only the girl to get sense
Eiii Rex 😹😹💔💔 after u naa uu oh much love from Ghana 🇬🇭❤️🥰 bro May God keep u moving 🙏😎
This one weak me oooo. Babarex you too 👏 👍
Baba wey no dey Barb that one na Barbara😁😁
Barber wey nor dey barb that one na barber 😂😂😂😂
We no get wetin we wan talk, Jenny lets catch up 😂😂
Amazing piece Rex. U be bad guy. Fight will soon start o😂😂
Baba Rex why you like to dey spoil people relationship like this Na🙄🙄🙄
The former rich man ...the one wey dey barb now ?😂😂 I get am before no be property ..chaii
Ur husband is a barbeeer ... the way rex stress the word barber jesusss dat one gat me laughing
Oh oh. This guy is too good. 😂😂😂
Baba this one Maddy big bro u too good for this🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🔥🔥🔥🔥 chop knuckle
Barber wey no dey Barb na Barber? Ask am ohh... hahaha. "Rex baba.. Anoda Banger".. Keep your Pride..
Chai...
Rex don finally smash the table 😂🤣
Chaiii this guy has kill me😂😂😂😂😂😂🇳🇬💪🏻much love from kamer🇨🇲
Barbaer wey no dey barb, that one na barber 😂
Chai nah wa ooh. There is God oooh. Lol 👍👍👍🤣🤣🤣🤣
Lol, Rex na real crase ooo, barber wey nor de barb na barbar, hahahah hahahah hahahah hahahah, Rex nor well at all.
Too much like for Rex. Barber wey nor dey barb that one nah barber. Make the man even stay back still dey praise person wife😂😅😅
mad man ooo 😂😂😂 this one got me today
Baba Rex....Abeg laugh wan finish me here ooo for Dakar, Senegal.
Who hits the like button when it comes to Babarex videos even before watching?
Barber wen nor Dey barb dat one nah barber😂😂😂💴💴REX dem go flog u oooh😂😂
Baba rex God need to arrest you...I wan live with laugh oooo...
E be like say your money come looooooooowwwwwww🙈🙈🙈🙈
She dey sweat ooo. Sun dey wela😂😂🤣🤣
Barba wey nor dey barb that one na barber🤣🤣🤣🤣
Barber way nor day barb na baba 😂😂😂😂🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
Babalex no bi me u go kill wit laff😂😂😂😂😂😂😂😂.
"Baba keep ur pride" 😂😂😂😂😂 i faint
😂 so he pretended not to see him... then he wants to catch up🙆
Nosa you will not kill me with laugh 😁😁😁😂😂😂😂😀😀😀
🤣🤣🤣🤣this rex is a whole mood
Baba enter motor and keep your pride
My chest dey Pain meee😂😂😂😂😂😂
Rex you no go kill me abeg lol. You are good baba!
This Rex them never beat you🤣🤣🤣🤣🤣
The fool even shook hands with him after all that he said, keep your pride and the fool entered the car😂😂😂
@BGKAISSY na you wey dey predict person future? You no dey hear former ashawo dey marry?
@BGKAISSY oga u get experience oh. Is like many bad things have happened to you from ur comment i can see ur pain. Dooooo go to JESUS HE alone can heal u. Na wa oh u take this comedy personal 🤣.
Big foool😀😀😀😀
@BGKAISSY omo Las Las na comedy.
@@julianafred you sure say person wey get time dey write all this article wey no necessary get work so abi na the pandemic dey cause am?😂😂😂
Baba rex, u really made my day🤣🤣🤣🤣
Rex with he bad mouth 👄 lol 😂 😂 😂
LMFAO..love from Ghana🇬🇭
Oh Women! Sun dey Ooo🤣🤣🤣
😂😂😂🤣 baby sun dey oo
"the former rich man"...chai 😀😀that's unfair
Oga enter motor keep ur pride😅😅😅😅😅😂😂😂😂🤣🤣🤣
Barber wey no dey Barb that one na barber? Helloooo 😆🤣🤣
Baby sun dey oh😂😂😂😂
Baba rex non be because say you nmbe benin man o, but u be the new igbudu of nollywood,, oba gha to kpere,,, iseeeeeee
God no go shame us ooooooo oyahitme and take it by faith
😂😂 baby sun dey o
Always coming through 😂😂😂😂😂😂😂
The former rich man? Na yi be de present barber😄😅😅😅😀😀😀
Hehehehehe... Bros aswear you dey craze....😁😁😁😁😁
Wonderful 💃 i came here early 😁😁😁
Bby sun dey ooo😂😂😂😂
This Rex at least Dey allow your ex dem rest 😂😂😂😂
I must like before watching
Oh God, pls don’t ever put us in this situation o.
😂😂😂
Aswear🤣🤣🤣
Amen oo. Nothing sweet inside insult oo.
Babarex nice one .keep it up
Women Ehnnnn Baby Sun Dey Oooh🤦♂️🤦♂️... The Babe Self Na Ever Ready To Continue Wit Her Ex
Make God no make us former “rich man” oh😂😂😂
Nosa you be bad guy for real😄
Babyyyy sun dey ooo
Baby sun dey ooo 🤣😂🤣😂🤣😂
Sun dey oh😹😹😹😹😹
Chaii Nosa u are wicked 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣 don’t disrespect barbers like that broooo
Rex get spite for Africa😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Senior man you'll not kill somebody with laughter.....👍👍👍
Na wa ooo... God no go shame us
Baba wey no dey barb that one na barber??? Lol
😂😂😂😂sun dey ooh
Barber way no de barb 😂
Sun dey oooo😂😂
Omo... Baba Rex if say na me, I don kill you finish for there ooo @Keep your pride enter car 😀😁😂😂
Babarex dem need to arrest you.bros keep your pride sun Dey ooo😂😂😂😂😂
Barber wey nor de barb,lol