Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
I almost think say the money reverse o ... I like dis kain business
Rukky no dey ever forget to collect wig 😂
Rukky u wrong for removing the wig after u sell a whole human being 😅😅😂
Dis girl sabi act well, she really fit rukky 😂😂😂😂
Abeg way the other two girls wen u dey use before, that one wen use food money do her hair and the one wen say make u no dey push the father of her baby
Hello
Small guys self ehn. You go see girl with he guy. You go dey still run follow her. 😂😂
baba no dey ever forget him things 😂😂
Rukky you self why you go com back collect the hair 😅😅😅😅😂😂
😂😂😂😂You have 100 million.... But Rukky will never leave wig 😂😂
Run m put for Opay 😂😂😂
The wig😂. Always the wig
babe enter motor 😂😂😂😂
You need Jesus 😂😂😂😂 I know say you must carry Wetin you buy for her 😂😂😂your matter 😂😂😂
Rukky i nor lie u...how are wish u nor accept the offer ehn, i for vex for u well well o😂
No worry e get watin him wan tell you 😂😂😂😂
I will take over from here 😂😂😂
Rukky Rukky 😂😂😂
Rukky you dey funny 😂
Babe enter moto 😂
Ruky is just too funny 😅
I say na dis girl fit rukky...among all ur girls😂😂😂❤
Bro i swear you need award 🔔
Rukky this your eyes ehh 🤣🤣🤣🤣
Run m for opay very sharp 😂
This guy😂😂😂😂
Abeg enter motor 😅
Omo this girl to fine abeg
Rukky na wa.
Baby enter motor 😂😂😂
How wish I no accept the money you for accept the money : Fact.... Lols I was expecting rukky to remove the wig... Ajeh... 😅😅😅
But Rukky! Why dropping the dirts on the floor😢
😂❤😂❤
I love u bro
😂😂😂
Na me First comment o Boss
😹💔
100m ke, omo , we move
😂😂😂😂
You be bad person rukky
I don't like this girl
That one na ur own concern o 😒😂Una go just Dey start to hate on person rubbish 😏🚶♀️🚶♀️
First to comment and like oo

That one na ur own concern o 😒😂
Una go just Dey start to hate on person rubbish 😏🚶♀️🚶♀️
First to comment and like oo
😂😂😂