Acting Comedic Skit isn't easy at all. Look at how they were laughing in the making process but later became very bold to act without laughing again 🤣🤣
I think this is one of d best comedy U ve ever made, every sentence made me laugh infact I had to pause and laugh every 5 seconds. I don 4get say I get exam sev 😆😆
"I go ministry of work sef, dey say no work" Sabinus is GOATED!
Una don carry una scam reach here?
@@ChefOnyitex 😂😂😂
😅
Run ooo... This same person replied me, that one OGA SABINUS. But ur own I'm seeing mr funny.. and na same Igbo man weh d find Biafra the do this...
@@2nesky28 na scammer naa
This other guy nailed it as well 😂😂😂🙌🏾
God bless sabinus.. the kind laugh and happiness him dey bring to me is priceless.. good health always..
"I go tell my children make them dey open books for your children"...Sabi Sabi you are the 🐐🐐🐐...respect to your crew as well; they are amazing 😍
Timi: Asks the first interview question
Sabinus: Timi any issue? me and you dey quarrel? You don eat?
🤣🤣🤣🤣🤣 my favorite part
0:51 I go ministry of works dem say there's no work 🤣🤣
Sabinus class mate from Sierra Leone 🇸🇱🤣🤣
I can't stop watching this
Really
I can't believe this🙌
Really
Sure
"I go ministry of work sef, dem say no work", omo... Statement of the year.
"...the full family is covered", Sabinus drop words here ooh... Omo...
Mr Sabinus. Thanks for always putting smile on our faces
At first I happy for am 😂 as I hear dey cover book Sabinus come dey explain 😂😂
"Timi, any issue?"
Sabinus knew there must be something 😅😅😅😅
Sabinus: Repeat the question again, Timi: In light of recent happenings, Sabinus: Timi!.
@ mr funny, Scammers everywhere 😂😂😂.
Hey!
Sabinus e no go better for u aswear 😂😂😂 chai! Three questions none of them were answered waiting u go school go do nah u no go kill me SABINUS O
This guy never miss ! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The bloopers come sweet pass😂 Sabinus too funny abeg Timi self dey laugh 😆
This is the best so far ...😂😂😂
"I go Ministry of works ..Dem say work no dey....na dis one kill me 😂😂😂😂
0:51.....
I go ministry of works sef , dem say no work
The whole family dey cover book 😅😅
Timi, any Issue? 😂😂😂😂…..The Full Family is Covered 😂😂😂😂😂….Openly done😂😂😂…sequence of funny words😂😂😂
Le meilleur comédien de tout youtube anglophone. Sabinus, you're the best
C’est Vrai 💯💯
What kind of accident happened on sabinus way to the job interview, Motor Jam trailer, trailer come back flip (tumbled) ahahah 🤣🤣🤣
Timi: So you dey this country???
Sabinus: Poor man dey travel?😁😄😃😃😃😃
I love these Bloopers that you are adding to your new videos now. 🤣 🤣
Acting Comedic Skit isn't easy at all. Look at how they were laughing in the making process but later became very bold to act without laughing again 🤣🤣
@appalachiashomesteadpataraascam
Timi: In the light of recent happenings..
Sabinus: Timi
Me: 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Let’s gather here and show some love to SABINWA cos he deserves it❤️🤞🏽….
Best forever
Really
Ggg
We own it to sabinwa 4ver
As una dey close book 📚.🤣🤣🤣...nmeee😜..u still sapa dey goo
The family is covered.. This man you too funny 🤣🤣🤣🤣🤣
Timi questions dey amaze me 😂😅❤
Poor man dey travel? I go ministry of work dem say no work hahahaha sabinwa
The full family is covered 😁🤣🤣
Which kind questions timi dey ask sabinus nah? Sabinus is sweating o ,just because him cover book for SS2! Hahahaha!!!
Hahahahahaha I don laugh tire sabinus you won kill me ? 😄😄😄😂😂😂
😂😂😂😂 Sabinus oooo my stomach God oh !!!!!!!
I go ministry of work
Dem say no work😂😂😂
Like how😂😂😂😂
@Ogasabinus489 thanks my boss
Waiting for the giveaway
I think this is one of d best comedy U ve ever made, every sentence made me laugh infact I had to pause and laugh every 5 seconds. I don 4get say I get exam sev 😆😆
Sabinwa classmate from Kenya. I can't get enough of this 😅😅
This kind of friend is a devil incarnate oo, he will never ever forget that day 🤣🤣
Sabi those stages of the acting make me laugh out loud 📢
Much love From Uganda 🇺🇬♥️
Nah this Timi sef na another 🤣🤣🤣🤣🤣
"Go find work for ministry of works , them say work nor dae "
Interesting!!!
@Ogasabinus489 I'm humbled
He doesn't even attempt to answer. Zero effort 😂😂😂
Sabinus Timi no do u anything. Na u no know anything 🤣🤣
U Say dcman don get d job ,why u go dae ask am lek na JAMB..😂😂
Covering book is like a family lifestyle 🤣🤣🤣
This guy too get rhymes 😂❤
That “You don’t know you don’t know why it’s going on” at 4:36 perfect timing😂😂😂
Sabinus nor go fit ever get job 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My man I just need to touch your blue sleeve of Grace you’re so funny 🤣
What’s the giveaway prize
I cant stop laughing!! Sabinus don finish me with laughter !
Omo,😂 na the end crack me up hard 😂
Sabi nwa 😆😆🤣
Small questions you no fit answer 😉.
If na to cover book for school,you go do am pass everybody 🤣.
Now e don choke you 🤣😂
Kudos, bro!
Lwkmd..... abeg my belle don nearly burst😂😂😂😂😂😂
I can't stop watching it over and over !!!
Timi is too playful😅
Timi me and you dey quarrel?
Hahahahaha
The full family is covered 😂
Sabinus receive sense 👏 🤣🤣🤣
My full family cover book 😂😂😂 sabinus 💙
Poor man dey travel? 😂
God did 😂
Even ministry of work,no get work 🤣😂😂
Sabinus never never fails. He's hero of delivery
@user-xx6ob9px3t Scammer get lost.
Really
Whala no dey finish for Mr sabinus side😂😂
My boss, I love your comedy, please keep it up. All my prayers for you will never be In vain, you must prosper. GOD BLESS YOU
Work no dey for ministry of works. Hmmm...wahala dey
Omoh!!! Timi do bad thing 😭😂 Why you go do my boss Oga Sabinus like that say nah prank 😂💔
You cover book now you are covered🤣🤣🤣🤣
Even in ministry of works they no get work SABINWA ♥️💪😁💯
This guy don use Grammar take burst Sabinus head o😂😂😂
Toni : One last Question :
Sabinus: na still prank? 😂😂😂😂
Na wow oo,the full family is covered 😂😂
Poor man Dey travel 😅😅😅😅
Sabinus no be like person wey sabi SS2 physics self😂
Ohhh my Goodness Mr sabi nwaaa the best omoooo
The blooper sef funny pass🤣😂😂😂
I go ministry of works they said no work😂😂😂
0:51.....
I go ministry of works sef , dem say no work
😁😁
Much love from kenya ,,sabinus you have the job
Motor jam trailer, trailer nw backflip 😀😀 funny guy
Na Broda shaggi suppose de answer this questions no cap 😂
Too much talent abeg 🤣
Sorry sorry sorry oh Sabinwa 🤣🤣🤣
Sabi go ministry of work...no work🤣
My belle oooo 😂😂😂😂
Now dem don wage ur employment naaaaa
He is global warming himself 😂😂😂
You are the best of them all ❤ I love you so much
Timi
Na ijaw na ooo
🤣😂🤣
Hahaha hahaha
I'm among the fastest fingers today.... More skits Bro...
Dis video wan kill me with laugh 😂😂😂😂😂
Sabinus ma kpami na😂😂😂
I go ministry of work self them say nor work 😂😂😂
Sabinus when you go know book 😂😂😂lol
My Belle o🤣🤣🤣🤣
Nearly I don open that book for you!!!🤣🤣🤣
Timi please forgive him😂😂😂
Chaii 😂😂
Sabi nwa 😂😂😊
Is the bloopers for me 🥺🐐
Remember everything u did in class can just follow u back, so sabinus behalf 😄😄
This guys are funny 😄 😅