Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
James nah one kind person wey get vibes and I also love his acting 💯💯💯💯💯💯
This guy James is an amazing actor ❤
Waoo this really quit great one love u bayo ur movies makes me keep dreaming about becoming an actor and I which I could,more love to the street❤❤❤❤❤❤❤❤❤🎉❤❤❤❤❤❤❤
Na person things dey enter your eyes, now Dem don Carry you go wia uno know ❤
I always Love 💓 any of your episodes ❤🎉
Person go dey watch film e preek go dey stand 😢Watin be this one na 😪😭😹💔
U be ashawo
@@BigFish83 the way dem dey act am ehn 😂😂I no dey fit hold my self 😂💔
Bayo Na werey I just like is film
Yes ooo my brother me too. But bayo your gbola bak dey stand when u dry act
I no com get any other work again than to watch Bayo’s movie 🍿 You too good my bro ❤
Bayo you don't let me hustle again 😂😂😂😂😂
Same here aswear😢
Bayo my favorite actor❤
My question is, Bayo, where and how do u scout for such gorgeous damsels?All ur actresses are mind blowingly pretty. Hats off bro
He's a guitarist so he'll be attractive 🎉
To be honestly speaking bayo beats u are good on creating content keep it up bro💜👍
This one na true oo e happen always women chaiii no trust women dem go make you sell your papa land for village 😢
lol boss like your own view of the story go far fah😂😂😂
U no see the way the guy Dey treat that lady?
Masa see the way the guy treated the lady.
Awesome movie ❤❤❤❤
I love the song fr
Bayo you are the best i pary my wish come to pas by meeting you face to face …am from Sierra Leone
Correct Guy love your lines
Why my gbola dey always stand whenever I dey watch bayo movie 😂😂
Me too
E go far here oooMake person no fit hustle again 😂
Toy gun 🔫 This guy wont kill me with laughter 😅😂😂😂😂😂
You know say I'm your fans always❤❤❤
Bayo next time should be long the movie ❤
James is a Nollywood standard actor 🎉
Bayo where u dey see this lines self 😂
This is nice. Keep it up
Bayo will surely find his way out but this time no way brr 😂😂😂❤️
Am I the only one noticing that almost every Bayo's content na true life story?
Nahh😂
Go watch relationship by force 😅😅😅😅
No
I really like the way he stands in front of the door 🚪😂😂
Na me dey give bayo the lines 😂
😂😂Who you
You’ll soon be sued
😂 bayo dey bad guy 😅
Make sure you do not invite bayo to your place if you have a pretty around you 😂❤😅
The besttt❤❤❤🎉🎉🎉🎉
Its okay when a woman doesn't want her man but when a man doesn't want his woman,,,,,,, Well,,,,, Yah.......
Guy, you too good with your script 😊
Big bayo❤
❤❤ bayobeat
🔥🤝
Bayo love your early video uploads now
Bayo ma man he's here to make things in his way kkkkk
Bayo beats 💯
Gbayi
All this guy's videos start with door knocking
You make my day 😂😂
Bayo in soup😂
First comment bayo
Strong bayo
Fans always ❤❤
Bayo you lose this time, you don't got what you want and go free 😂😂
You useless the miracle of God by making you to see again. The village wife no do you.
❤❤❤
Good work
Nice 🎉🎉🎉
Anyway such is life, Mr James did not show love to his girl, so she decided to look for another, and that's it.
😂 na only she day go market no day buy or carry anything come back
😍😍😍
Bayo you tight
Wetin man do man?
Bayo please stop the pickup lines😂😂
Aje sat
Omo, its james fault, the woman tried her best to be loyal but he was too tpxic, so she saw another guy who treated her well
Yes
🎉🎉🎉❤
I don watch am again bad teacher 😂
I never no watin e day use
Mr bayo
You don't need any more of your help
Bayo
is all your story based on true story? 😄😄😄
Bayo para para boy
Bayo....you like eating.....
Bayo why you didn't use jenneth for this act Because she more romantic than this one ❤
RIP Bayo
😢😢😢
Bayo bayo
Ohh bayo don die😂😂😂
Oh no not again
I'm here first 😢
Sub tittles please
I swr
Bayo travel go city o, wetin kill am? Na woman
You too bad😂
Mee
Lol 😅bayo is dead lol😅
James nah one kind person wey get vibes and I also love his acting 💯💯💯💯💯💯
This guy James is an amazing actor ❤
Waoo this really quit great one love u bayo ur movies makes me keep dreaming about becoming an actor and I which I could,more love to the street❤❤❤❤❤❤❤❤❤🎉❤❤❤❤❤❤❤
Na person things dey enter your eyes, now Dem don Carry you go wia uno know ❤
I always Love 💓 any of your episodes ❤🎉
Person go dey watch film e preek go dey stand 😢Watin be this one na 😪😭😹💔
U be ashawo
@@BigFish83 the way dem dey act am ehn 😂😂I no dey fit hold my self 😂💔
Bayo Na werey
I just like is film
Yes ooo my brother me too. But bayo your gbola bak dey stand when u dry act
I no com get any other work again than to watch Bayo’s movie 🍿
You too good my bro ❤
Bayo you don't let me hustle again 😂😂😂😂😂
Same here aswear😢
Bayo my favorite actor❤
My question is, Bayo, where and how do u scout for such gorgeous damsels?
All ur actresses are mind blowingly pretty. Hats off bro
He's a guitarist so he'll be attractive 🎉
To be honestly speaking bayo beats u are good on creating content keep it up bro💜👍
This one na true oo e happen always women chaiii no trust women dem go make you sell your papa land for village 😢
lol boss like your own view of the story go far fah😂😂😂
U no see the way the guy Dey treat that lady?
Masa see the way the guy treated the lady.
Awesome movie ❤❤❤❤
I love the song fr
Bayo you are the best i pary my wish come to pas by meeting you face to face …am from Sierra Leone
Correct Guy love your lines
Why my gbola dey always stand whenever I dey watch bayo movie 😂😂
Me too
E go far here ooo
Make person no fit hustle again 😂
Toy gun 🔫
This guy wont kill me with laughter 😅😂😂😂😂😂
You know say I'm your fans always❤❤❤
Bayo next time should be long the movie ❤
James is a Nollywood standard actor 🎉
Bayo where u dey see this lines self 😂
This is nice. Keep it up
Bayo will surely find his way out but this time no way brr 😂😂😂❤️
Am I the only one noticing that almost every Bayo's content na true life story?
Nahh😂
Go watch relationship by force 😅😅😅😅
No
I really like the way he stands in front of the door 🚪😂😂
Na me dey give bayo the lines 😂
😂😂
Who you
You’ll soon be sued
😂 bayo dey bad guy 😅
Make sure you do not invite bayo to your place if you have a pretty around you 😂❤😅
The besttt❤❤❤🎉🎉🎉🎉
Its okay when a woman doesn't want her man but when a man doesn't want his woman,,,,,,, Well,,,,, Yah.......
Guy, you too good with your script 😊
Big bayo❤
❤❤ bayobeat
🔥🤝
Bayo love your early video uploads now
Bayo ma man he's here to make things in his way kkkkk
Bayo beats 💯
Gbayi
All this guy's videos start with door knocking
You make my day 😂😂
Bayo in soup😂
First comment bayo
Strong bayo
Fans always ❤❤
Bayo you lose this time, you don't got what you want and go free 😂😂
You useless the miracle of God by making you to see again. The village wife no do you.
❤❤❤
Good work
Nice 🎉🎉🎉
Anyway such is life, Mr James did not show love to his girl, so she decided to look for another, and that's it.
😂 na only she day go market no day buy or carry anything come back
😍😍😍
Bayo you tight
Wetin man do man?
Bayo please stop the pickup lines😂😂
Aje sat
Omo, its james fault, the woman tried her best to be loyal but he was too tpxic, so she saw another guy who treated her well
Yes
🎉🎉🎉❤
I don watch am again bad teacher 😂
I never no watin e day use
Mr bayo
You don't need any more of your help
Bayo
is all your story based on true story? 😄😄😄
Bayo para para boy
Bayo....you like eating.....
Bayo why you didn't use jenneth for this act
Because she more romantic than this one ❤