Zan Kris - Gratitude (Official Visualizer)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 9 фев 2025
  • Listen to the single Gratitude
    link= push.fm/fl/d33...
    #Zankris #afropop #afrobeatsmusic
    Lyrics:
    Woke up in the morning and I know
    And mi give thanks to the lord
    Many try but them no see today light
    No be by my power nor by my might
    No be sey na mi na mi goodu pass
    No be sey na mi na mi pray pass
    But am living my life
    On ah daily many don go
    Even though mi walk through the valley of the shadow
    Mi tell them mi nuh fear no death
    No be by my power nor by my might
    Thats why me give jah thanks for my life
    You gat no reason nuh nuh nuh
    Gratitude is a must
    Oh nah nah
    This are the reasons why mi say
    Gratitude is a must
    Gratitude is a must
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Gratitude is a must
    Gratitude is a must
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Emi o gbor nkan kan
    Se ti romo naa
    No dey try touch mi man
    Ma towo bo naa
    Dey wan run my race
    But they no get my grace
    Mi thank man no be God
    All of the things them talk
    wan ni mo ma shalaye
    How the blessings come my way
    Mo ni kan ma fara wey
    Everything na by his grace
    You gat no reason nuh nuh nuh
    Gratitude is a must
    Oh nah nah
    This are the reasons why mi say
    Gratitude is a must
    Gratitude is a must
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Gratitude is a must
    Gratitude is a must
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see
    Wetin my eye
    Wetin my eye don see

Комментарии • 2

  • @kristopher3482
    @kristopher3482 Месяц назад +1

    i love you zan kris ❤️❤️❤️❤️❤️❤️ gratitude is a must!

    • @Zankris
      @Zankris  15 дней назад

      Gratitude is a must