These Lekki girls sabi lie lie. 12 of them go share one flat for Lekki dey do olosho work, yet dem dey call themselves entrepreneur....who are they fooling 😂😂
Covetousness destroyed them. They are still too young to delve into such.....they probably didn't even finish school, left home early, peer pressure and wannabes.
Their family members no get data? They no dey see these girls? I am a married woman, but my husband no fit peck me front of my mama oh, I no dey gree, I go run, him go dey laugh me...I just feel she will be eyeing me 🤷.....they really talk am say Na thief relatives dey shame, no be the thief......3 lost beautiful girls, I pray they find the right path soon.
I tire for this egungun guy seriously....high street Ashawo na him the guy go dey promote up and down like say him no see better content create. Which mumu entrepreneur dey earn 7 to 8 million naira in a month in this current economy?
Egungun no de promote them ,He knows they will end up embarrassing themselves which is fun to them and they do it for popularity and more engagements that’s why he tags their Handles and her get more viewers
The truth is, egungun himself knows that they are lying. But because of content and money sake he keeps interviewing them. When you know the person is not been sincerely then why putting out the content. So you don't care what you feed your followers. Sometimes seeing him do this is painful, my advise for every of his followers is that watch the interview with guys but for the girls or ladies, most of it are lies
A particular lady was lying about doing manicure for 200k and you know she is lying and you put the content outside and then later on, the lady did a video saying she lied on the interview that it is just 5k. So your followers can't even trust your guests
Anytime I go to that Ebeano supermarket in the late evening. You will think there is swimming 🏊🏿♀️pool inside. Because a lot of the girls are dressed like they want to go swimming 😮I wonder why 🤔
It's funny how these girls always go on about Yoruba guy's! Yoruba guy's!! Yoruba guy's!!! But guess what? They never leave the Yoruba guy's alone ooo😂😂😂..
@jobiej7416 OPO, meaning in Yoruba, someone that doesn't have a husband or husband deceased. Majorly OPO is use as a metaphor to described olosho / prostitute in southern Asia or Asia in general by Nigerians .
High street Oloshos from poor homes na him this Egungun guy go dey showcase for here every time. I no blame una na Yahoo guys dey make una feel special. Girls wey their papa no get reach 70k for account dey earn 7 to 8 million naira in a month.
@tuunji if to say you even get shishi then I go talk say na you dey sponsor them but for una family una still dey pray for Breakthrough for thousands of years but e still never come....Yoruba mugu dey there dey misbehave okponu
So funny how y’all be so quick to judge others and call people names……..even if na Olosho dem dey do none of us have the right to judge them …….even if they ask guys for help they’ll still ask for their body in return so what’s the difference…….I’m not saying prostitution is good but at the same time,who am I to judge?????You don’t know what people are going through ……you want to work for a company d boss will want to have a canal knowledge of you even hand work no dey really pay well for this country again except you get connection……Not everyone is privileged……because you are opportune doesn’t make you better than others………..nobody better pass anybody ….Let God be the judge pls
As u take they call your mama Olosho for house naso all your friends go join call your sisters olosho as your comment! 😂😂😂Hater online & na U carry Olosho pass 😂😂😂
These Lekki girls sabi lie lie. 12 of them go share one flat for Lekki dey do olosho work, yet dem dey call themselves entrepreneur....who are they fooling 😂😂
End time gen Z entrepreneurs, future wives. I really want to interview them 10 years from now
When she said 7-8m her friend opened mouth twice😂😂
😂😂
😂😂😂
Nawa o
😂😂😂
Olosho weh turn bizness woman who dey check am
…Odumodu blvck 😂
Wetin Dey happen wey girls Dey reduce thier age 🙄😂
Nigeria politicians done destroy young girls due to economy.
Not reasonable justifiable! Shey na that filthy olosho job na what reasonable minds go dey do? Lol
Covetousness destroyed them. They are still too young to delve into such.....they probably didn't even finish school, left home early, peer pressure and wannabes.
"I like how guys knows how to be a guy"🤣🤣🤣🤣(Olosho)
You get am 😅😅😅
Entrepreneurs
Egungun low key you don dey become ambassador for olosho
21 years old girl breast loyal like that,gone are those days 🙄🙄🙄🙄
Ashawo beauty product 😏🧐🤔 4:47
Abi I no hear well??
I think say na only me😂
As Anambra person i feel bad about the Anambra girl
"Calabar nor dey speak Igbo?"
Egungun na Wherey Ajeh!
Their family members no get data? They no dey see these girls? I am a married woman, but my husband no fit peck me front of my mama oh, I no dey gree, I go run, him go dey laugh me...I just feel she will be eyeing me 🤷.....they really talk am say Na thief relatives dey shame, no be the thief......3 lost beautiful girls, I pray they find the right path soon.
21 year old girls that’s crazy Bby😂
Like brrrr, I am so fu*k shock right now
Monalisa is a good friend
You'll know that with her reaction to her friend when he asked if he should leave her 8:53
21 kee
And she de like this😂😂😂
Them ask madam tattoo at first if she take something,she say know.She later confess madam don off finish 😂😂
Egungun.... Hold am oh.
That girl dn high
Chai lost souls 😂😂😂😂 egungun mi all this girls Dey boom your glory 😂😂
People just dey give forex trading bad name.
“PRINCE EBEANO” Blown! 😂😂😂
Na olosho location be that , egungun use scope update lekki fishermen lol
Shey napa take light when the video wan end?😂😂😂
Fake life everywhere's 😂😂
Bambi skin is glowing ❤️
See this one wey her breast don fall dey say she dey 21 kilode baby???
The bobby don cast
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 never touch it. Is expired
Which kain content b dis? Olosho promotion is part of the moral bankruptcy in the society! 😂😂 😂😂😂😂😂
Lively girls😊. Love their vibe
Egungun go dey promote Olosho ,high street Hook up girls...
I tire for this egungun guy seriously....high street Ashawo na him the guy go dey promote up and down like say him no see better content create.
Which mumu entrepreneur dey earn 7 to 8 million naira in a month in this current economy?
@@chideraonyeji1971 I taya for the guy....
Egungun no de promote them ,He knows they will end up embarrassing themselves which is fun to them and they do it for popularity and more engagements that’s why he tags their Handles and her get more viewers
The truth is, egungun himself knows that they are lying. But because of content and money sake he keeps interviewing them.
When you know the person is not been sincerely then why putting out the content.
So you don't care what you feed your followers.
Sometimes seeing him do this is painful, my advise for every of his followers is that watch the interview with guys but for the girls or ladies, most of it are lies
A particular lady was lying about doing manicure for 200k and you know she is lying and you put the content outside and then later on, the lady did a video saying she lied on the interview that it is just 5k.
So your followers can't even trust your guests
21, u an entrepreneur, u sell beautiful product, when u start to de do d business, wey u take get mind comot 650k take buy hair
😂 he no gree leave the girl hand oh😂🤣
Make she no fall naa😂
She don high 😂😂😂
The girl is gone....as in she don go😂😂
He is a good guy , the girl don high , make she no fall .
High class okpo!
Àwọn ọmọ Olosho...
Make lemonade out of lemons👽❤️
Monalisa bress shock me 😂😂
😂
Grate iroko tree has falling down 😅
See breast of 21 years old don fall finish 😂😂😂 all these ones nah OLOSHO dem dey do😊😊😊
Go do your own werey
"Lekki guys just want to sleep with you",but you just want his 500k to 1million.....untrained juveniles...hope we don't see them on true crime daniel.
Exactly what I said when she said that...
Oloshopreneur set of people
#1 PIMP in Nigeria 🙌
21, 20 and 22 yet everywhere is hole 🕳️ and falling hero...😅.
Our politicians don suck everything finish 😅😅
😂😂😂😂😂😂
Bebs way get class no dey ask for hair money
I'm an entrepreneur 😂😂 Wahala entrepreneur
No mind am
See nonsense clothes dey are putting on. Olosho 😢😢
I swear
Nonsense clothes indeed u indoors lover & outdoors hater😂😂😂😂
At 21? Jesus christ. And everything has fallen like a pack of cheery. Watin come remain.? Politicians una weldone o
Am 20, 21 by Sept ..Married Men hiding their rings 4 minths 😂😂😂
Wow anambra my sis
Anytime I go to that Ebeano supermarket in the late evening. You will think there is swimming 🏊🏿♀️pool inside.
Because a lot of the girls are dressed like they want to go swimming 😮I wonder why 🤔
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Aum....roooober with wigs😊
How is Monalisa 21?
I need one of this girls
It's funny how these girls always go on about Yoruba guy's! Yoruba guy's!! Yoruba guy's!!! But guess what? They never leave the Yoruba guy's alone ooo😂😂😂..
Entrepreneur.... 😂 obviously
Even her friend knew she's lying 😅
What is Nigeria turning into nitori Olorun?😢
That 21 in 3 days is actually 26/27.
Oga stop giving us this kind of content abeg...
Abi oo
Entrepreneur don plenty 😂😂
Yes ooooo! Some dey enter my DM o, been in the same group o
Big big olosho😂😂
3 of them are confirmed OPO . I know one of them .
Pls what’s the meaning of OPO. Asking for someone in the comment section
@jobiej7416 OPO, meaning in Yoruba, someone that doesn't have a husband or husband deceased. Majorly OPO is use as a metaphor to described olosho / prostitute in southern Asia or Asia in general by Nigerians .
20yrs breast don drop down na waoooh
Am an EnterPRENIO 😂😂
Which one is AM 2021 BY SEMPTEMBER?😂
Lol she say na Forex trader.😂
She dey Instagram. She be like olosho but she fine die!!
🤣🤣🤣
E shock me guy
I love guys that knows how to be a guy.Do you know how to be a girl losholi😂
Lol tell them
Entrepreneur for bed with our Oga at the top eating the Nigeria cake, how the current situation go affect una
She said something bad about Yorubas ...Na y e no go better for you be that !!!
Y u dey condemn one tribe ...😢
Engun wanna go and see bambi😂😂😂
Please sir want 2 learn forex trader
Who noticed how they communicate with their eyes and body language. Just know that their info isn’t true.
Forex keh 😂 most Forex trades I know are always introverts and don't go out much this girl be like the opposite
I want work 😢😅
All of them are entrepreneur
Hookopian 😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Is the girl about to fall down or something?
e don high nah
Why she dey hide her face?
If she get liver, make she face camera.
Egungun stop interviewing oloshos abeg
Egungun cruise no b here 😂
21? i don't know if it's only me...Be like ibos girls grow so big compared to their ages...
These ladies are definitely lying. These ones are older than that.
All of them just dey lie 😒 o!
Entrepreneur at 21 😂😂 issokay
No be only entrepreneur awon olosho gbogbo
YORUBA DONT GO FOR GOLD DIGGERS WE ONLY NEED TO LIE TO THEM FOR ONE NIGHT STAND WHEN OUR WIFE IS NOT AROUND WE WERE TRAIN NOT TO GO FOR TV WOMEN
All their breast done loyal finish 😂😂😂
I fit come pick you up with my bajaj ?
Igbo girls na olosho
Olosho kobokobo
The other girl say she's from Anambra but can't really speak igbo and you dey Nigeria........Sorry to you in advance Ozuor
High street Oloshos from poor homes na him this Egungun guy go dey showcase for here every time.
I no blame una na Yahoo guys dey make una feel special.
Girls wey their papa no get reach 70k for account dey earn 7 to 8 million naira in a month.
what brings you to his video?
@tuunji Na your Papa get youtube?
@@chideraonyeji1971 na frustration dey worry your Papa, you sef go interview ladies in your family and village...
Learn from them since you lack sense! Don’t be like your father,be above & have more than whatever is has okay @Chideraonyeji1971
@tuunji if to say you even get shishi then I go talk say na you dey sponsor them but for una family una still dey pray for Breakthrough for thousands of years but e still never come....Yoruba mugu dey there dey misbehave okponu
So funny how y’all be so quick to judge others and call people names……..even if na Olosho dem dey do none of us have the right to judge them …….even if they ask guys for help they’ll still ask for their body in return so what’s the difference…….I’m not saying prostitution is good but at the same time,who am I to judge?????You don’t know what people are going through ……you want to work for a company d boss will want to have a canal knowledge of you even hand work no dey really pay well for this country again except you get connection……Not everyone is privileged……because you are opportune doesn’t make you better than others………..nobody better pass anybody ….Let God be the judge pls
Na only olosho dis guy know ?
All this street girls have made the word "entrepreneur " useless word
Person tell me say… hair of 60k u fit sell am give these girls 400k…
.....time will tell who is an entrepreneur
Olosha is now entrepreneur
Hmmmmm!!!
Life... What a shame
The one on black gown..
20 going to 21 breast don fall like this
So it is all of you not in a relationship
Eti yawerey
Forex traders or olosho trade
Forex trader keh... Na liarrrr...na format
Olosho no fit talk Dia real age nah
As u take they call your mama Olosho for house naso all your friends go join call your sisters olosho as your comment! 😂😂😂Hater online & na U carry Olosho pass 😂😂😂
ASHAWOOO
21 keee😅😅😅
🎉your papa