YKB - San Siro | Instrumental

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 7 ноя 2022
  • YKB San Siro lyrics
    Before I begin the explanation
    Make I paint a picture
    Make I write literature
    Describing the future for you
    Yusuf baby, baba siwon
    Ever since I don set my koro koro eyes on you
    I knew that I will fight for you
    I knew that I will participate in any competition
    If the prize was you
    I will go to any length to compose a sentence
    That will fully capture your essence
    I will spare zero expense
    Cause you get more sense
    Than bachelor degree or masters
    I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already
    Government e don pass law already
    Say your love no be crime
    Say your love no be felony
    Where the marriage counselor, make e dey counsel us already
    So many damn butterflies in my tummy
    I wanna open up
    I wanna show you off
    I wanna show you
    The amount of love wey I get
    E fit to fill up eleven basket
    E fit to fill up San Siro
    I could be your number one hero
    Till I enter casket
    Amount of love wey I possess
    It big pass wetin I go fit to process
    E go fill up San Siro
    I could be your number one hero
    Till I enter casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Till I enter casket
    Ooh, Ooh, Oh, my days
    I need a lawyer wey go rest my case
    I need a doctor wey go cure my craze
    And I fit call Dre but then
    It's only you that can treat me better
    And I'm still waiting for your call up letter
    If you post me, I no go redeploy
    Shey you no dey see the boy
    I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already
    Government e don pass law already
    Say your love no be crime
    Say your love no be felony
    Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
    So many damn butterflies in my tummy
    I wanna open up
    I wanna show you off
    I wanna show you
    The amount of love wey I get
    E fit to fill up eleven basket
    E fit to fill up San Siro
    I could be your number one hero
    Till I enter casket
    Amount of love wey I possess
    E big pass wetin I go fit to process
    E go fill up San Siro
    I could be your number one hero
    Till I enter casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Till I enter casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Casket
    Till I enter casket
    The amount of love wey i possess
    E big pass wetin i go fit to profess
    My baby teach me to love, she my professor
    And also my mother confessor
    Before I begin the explanation
    Make I paint a picture
    Make I write literature
    Describing my future with you
    Yusuf baby, baba siwon
    ykb san siro instrumental, ykb san siro instrumental download
    ykb san siro, ykb san siro instrumental, ykb san siro reaction, ykb san siro audio, ykb san siro lyrics, ykb san siro mp3 download, ykb san siro mp3, ykb san siro videos, ykb san siro mp4 download, ykb san siro justnaija
    ykbk, ykb san siro, ykb san siro instrumental, ykb practice patience, ykbs, ykb san siro reaction, ykb swaggy, btb gaming, ykb san siro audio, kb entertainment
  • ВидеоклипыВидеоклипы

Комментарии •