Wizkid x Brent Faiyaz - Piece Of My Heart Single Release Party
HTML-код
- Опубликовано: 20 окт 2024
- Wizkid & Brent Faiyaz - Piece Of My Heart
Single Release Party & Unreleased Morayo Tracks (London 2024)
Follow Wizkid:
Facebook: / wizkidmusic
Twitter: / wizkidayo
Instagram: / wizkidayo
Sound Cloud: / wizkid-official
RUclips: / @starboytv
Official Website: www.wizkidoffi...
Follow Brent Faiyaz:
Facebook: / brentfaiyaz
Twitter: x.com/brentfay...
Instagram: www.instagram....
Sound Cloud: / brentfaiyaz
RUclips: / @thebrentfaiyaz
Official Website: www.brentfaiya...
#Wizkid #BrentFaiyaz #Morayo
If you truly love Wizkid gather here❤❤❤❤❤❤
❤❤❤
❤️🦅
❤❤❤
❤
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
To the future. Wizkid is the reason why you are hearing Nigerian artist's songs worldwide and in space
I swear. This albim😢scattwr
Fact 💯
🔥🔥🔥🔥🔥
Wizkid doesn't need hit songs again but rather good music for the soul.😊
You understand 😊❤
Hit song doesn’t last but good song did❤
@@TemitopeOlaide-o3cwhat’s the first background song please ?
I don tell them tire, dem no dey hear😂
@@PapiPascalTokipiece of my heart? Or which one are you asking?
Only Big wiz fans from day one should like this❤🦅
❤
Yes now, what of we wey don know Wizkid since 2010 wetin we go do
If you are watching and still reading the comments like me see you hands 🫡 up FC
❤
❤️🦅
🫡
❤🦅
Big Wiz 🦅🦅🦅🦅💕💋
I now understand why Wiz is never in a rush to drop. Quality over quantity! Musicality over just screaming on songs…
He's not in a competition with this young musician, we all know that biz does he's things different 9:54
Sense or nothing. ✌️
Wizkid really cooked on this one and the way Brent perfectly blends 😭😭🙌🏾 pure magic❤
Fr 😢😢I love this vibes
All the album Dey give euphoria
Teasing of the highest level 😂😂😂..... Industry never see this kain thing before.... Big Wizzzzzz 💯💯💯
Ahswrr😂❤
Jesus. This guy Dey control industry
Wizzy ! Wizzy ! Wizkid..........Just the best always
>>>I'm not a hater but dude's music ain't the same anymore. Lyrics are too repetitive and it's boring now.
@@justiniyke4470 that's not hate but facts
This is real Afrobet, not like ithe others playing Amapiano claiming is Afrobet...big up BigWizz❤❤❤❤❤❤💃💃💃💃💃💃🥂💃💃
Real Afrobeat keh, which one is not real? Afrobeat is a big genre, so tell me which one you are listening to that isn't Afrobeat 😂😂😂😂
I swear this song to sweet
wizkid confident normally, but this extra confidence is because he KNOWSSSS this album is clear! 😂😂
Aswear, that’s why he’s doing us like this😂😭
@@TemitopeOlaide-o3c he’s sureeeee!
Chai this album na master piece 😊
I swear the album too clear
U no the matter😂🦅❤️
Guys morayo go scatter every where this year 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Real talk
Swears 😢😢best album
I swear
Omo no be small
4 years cooking something beyond just jollof music and he did it.
When he said, It’s only up from here he wasn’t joking ❤
Baba na here I go sleeep all my games just the play 😂😂😂
I had to put this on repeat 🎉🎉
Swear down
Babanla got it right this time
I swear aje
FC for life Abeg share ur game code for me make i play.
Show love ❤
13 mins of my life well spent 😅😅🎉🎉
Data no waste ❤
no cap❤
13×4 mins of life well spent 😂
Starboy indeed
I swr 😂❤
I done come back here 20 times.. Big wiz u do this one 🔥
Like😢
I just Dey crave the songs this evening
This man has the most dedicated fan base world wide
He deserves all the love he gets. Time I still can’t forget the first time I listened to Wizkid Love my babe it’s 14+ years and man is still going hard.
AM A PROUD FC FL
He is simply a genius !
😂@@AlongeOlusola-gt6tg😂
❤️🦅
@@Radio9730killerewo lo fa Ekun?🙄
@@Radio9730killerWerey
If you are there in 2124 I was here a century ago ❤
Wizkid is the goat, his lyrics, melody, music, lifestyle has been satisfying and gives us joy❤
Your generation miss wizkid
I hope life is good in 2124🎉
❤❤❤
I was here too.
Same
🥺🥺🥺🥺🥺
🙋🏾♂️
You go dance GBEDU
You no go dance kehh 🦅
You go lie for us kee❤❤
December is about to be lit 🔥, that song go too suffer for club
Yu can't predict wizkid,same way Yu shouldn't be able to predict Art,Music is Art,Music is wizkid❤️🩹🦅
The guy carry power
@@joanna1840indaboski😂
Music is Wizkid, Wizkid is music... Big ups
Aswear
💯💯💯💯💯💯
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen
Ameen
Popsy you too good ❤🦅
Amen 🙌
Amen❤🎉
Amen❤❤
"Bend your body ko jo" banger!! 🔥💯
This our wizkid sef. See as everyone rush to watch the release not knowing it’s just party celebration 😅
Aswr😂
E sweet still what's the point of complaining 😂
Half is better than non😅😂 popsy we go chop snippets like that🦅🥵
Abeg rest
At least you get to listen to the entire song b4 it's officially release hehe. Enjoy the snippets
Another Grammy on the way
Big Wiz forever ❤
I used to be Wizkid fan but am now his AC on the highest level.
😂😂
I’m his wind😂
@@joyjohnson1392 lol 😂
😂😂😂😂
Don't play 😅
Nobody ever did it better than you 🦅❤💯
Big wiz is back 🔙🤯
Watching from Nasarawa State
Lol 😂what’s Watching from Nassarawa doing here 😂
Sha dey look ur back make dem boko haram no carry u😅
Guy this gbedu too sweet
@@Mazcaraayome sef dey wonder😂😂
me tooooo
Best album of all time ❤️🦅
Morayo is blessed and it’ll be recognized worldwide 🙏🦅🦅🦅🦅
I swear. Make he take time release am😊
@@joanna1840Aswear we no rush😢
Always remember that Nigeria have only two natural resources....(crude oil and wizkid) ❤❤❤
No be small😭😭😭even wizkid na treasure
😂😂😂
😂😂😂😅🗣️🎙️🎙️🎤📢🔉🔊🔊🔈
For this one your write now Angels are happy for you the angels are smiling in heaven now 😅😅
😂😂😂fear
Wizkid is back this is a very very good album all songs are fire
Aswear I enjoy the gbedu😂😂
I just dey dance here
He never left 😂❤
I Dey tell u
Dj TUNEz is so happy. Dude is even happier the Big Wiz. 😂
😂😂😂
I love everything about wiz team
U people are the real definition of "don't watch the clock; do what it does. Keep going."
Wizkid brought me her directly from Twitter ❤️🦅
no be only you oh😂
@@simonebimodei8171 😅😃❤️🦅
Me too😂
I swear
When he said if I retire today yall can't still meet up, he really know what he is saying ❤🎉
Brent X wiz
A collabo I never thought I needed❤❤
"That 'Soji' track has a cool, laid-back vibe."😎
No be small
I dey tell you
I believe say more fire tracks dey that album 🔥🔥🔥
Normal @@GodfreyBakpo
@@GodfreyBakpo Normal
Piece of my heart is already banger, hit, evergreen❤❤❤❤❤WizKid FC.
"Show you the money" and "in my bed" are timeless
Omo WizKid bring him star power on morayo 🔥🔥🔥🔥
2080 people I hope una dey enjoy this legend ???
STARBOY Number one 🦅🔥🔥❤️😋
If you truly love Wizkid gather here he has done it again we have a meeting ❤🦅
Omoo me I just Dey repeat ham every minute 😂❤🦅
We are here together 😢😂
If you know Wizkid is your 001 gather here
He’s not the 001 pls HE’S THE GREATEST,HE’S HIM
@@dhhscompanysharp😊😢🎉
There's nothing like 001 in FC.... 🌟 STARBOY 🌟 is simply the best ever!
Commenting on RUclips for the first time-share cake reach that bro behind….danceeeeee🎶🎵
Dance Gbebu is a goal,
Star Boy Forever ❤️🦅
Omo, that bend song is literally the sweetest nonsense i have heared in a long while, too sweet😢😊🎉
Fr😢
Werey 😂
I swear ohh
Guy you bad now
You no go get hypertension kee
Wizzy take ur timeeee no rush release am😂😂❤️🦅
Abi I dey with you
Fr😂 we love it already
Abi oh
Abeg paste ya address make me and you fight first...... I dye tell you say Hunger don too do us. These mid artists just dey give us wetin dye purge us
I swear. The thing Dey tortori me
We go dance GBEDU, GBEDU 💪🏾🔥🔥🎉🕺🏾
The joy of watching Wiz keeps me going
I rush come here thinking is peace of heart video release, Biz wiz please drop this song na, I’m on my knees 🙏🙏
Not only you dear 😂
Make he take e time. Na bastard master piece he wan do
Biggest star ✨
Biggest bird 🦅
He has finally dropped oo. Hope u have watched it ❤😂😂
The lyrics just dey ring for my brain 😂
EP no be rushing....or album Big Wiz to the world ❤🦅
The whole album is 🔥 📛 👩🚒 🚒 🧯 ......... im so happy you did naija gbedu, we really needed that
Voting for piece of my heart to be released 🙏🙏🙏🙏
That dance, gbedu na straight hit 🎉
Those girls FaceTiming their buddy’s are the realest
If u love wizkid drop love under my comment
💜
Fc 🦅♥️
❤❤❤❤love too scatter
❤❤❤❤
❤❤❤
1hr 30mins before wizkid go drop Peace of my heart, make I chop this video again 😂❤
Steady chasing the kpa I Dey concentrate ❤️🦅
My guy you dae alive
@@amadualexbockarie2949Guy u be Ghanaian ? Nah only dem Dey ask if person still Dey Alive oh 🤣
😢😢wizkid too good
GBEDUUU 😂😂
I swear
Omo i just dey shine teeth dey smile like werey since 🤩😂.. Make wiz drop this albumn na 😩😭
Omor this album na mad!!?🔥🔥🔥
@@MarvelNekky19very mad😢😊
😂
If you did not fast forward it ❤hit like button
I nearly brake leg dey rush come here so ❤❤❤🦅
This guy sef😂
Popsy for a big wiz for a big reason ❤️🦅🦅
Wizzy is on another different level entirely.
No be today
Wiz fans we are active for you till the infinity
FC FOR LIFE, gather here if you’re fc since birth
Wizkid😭😭😭😭😭! If you’re here in 2143, you should know Wizkid was the GOAT!
Big wiz we never beg you reach to release the song waiting dey happen self make you self they respect us the FC❤️🦅you are the best of the best no one come close mini god❤️🦅
Much love ❤️ BIG WIZ drop the album we can't wait 🇨🇲🇨🇲
I'm in tears already 😢 nobody does music like Big Wiz in the world...this man is so unique in his craft..Big wiz pls stop starving us 🙏 drop morayo already pls pls and pls.
What a Beautiful Album from the one and only BigWiz. MORAYO 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
We full here. FC Star ⭐ boy forever ❤️
I just experienced a living Legend in my own generation 😊❤
🦅❤wiz knows how to party...drop this gbedu big wiz na😢
The moment Wiz said
SOJI 😭😩🔥🔥🔥🔥
🥹🥹😫😫💥
I swear 🥺🥺🥺😊
What does that mean
@@XoliswaangelaXonxaIt means. Have fun
@@XoliswaangelaXonxait's french
Steady chasing the kpa I dey concentrate 💯👌
That part😢
Nobody love you like I do 🎉 Big Wiz
I love am pass you bro
@@francisenime5856I love him pass you too😢😢
Dey play
I’m obsess 🥹😫
@@NickelIbrahim204me wey Dey play for my baby everyday 😌🙄🥹
Morayo go hot ajeh even enemies will testify
Allah cause this album is fire🔥🦅💯😌
I swear
Amen😂😂😂😂
My love for Wizkid grows bigger every day
SOMETIMES already my favourite 😍
That gbedu is a classic 😊😊
I just Dey fire replay dey go 😂❤️👨🍳
Anything you drop we go chop ajeh
Weather night or day
I dey on my chase
Kese Kese kese
Big wiz for a reason ❤️🦅
Morayo ❤
MORAYO go dey smell everywhere this year walai ❤❤❤
Morayo will be the best album ever 🦅
No wonder popsy call the Album "The Best I ever Made" E choke gan
I swear
The greatest there was
The greatest there is
The greatest there will ever be
Baba zion, where you wan take this world to. This is too much ❤❤❤ Best you’ve ever made for real no cap 🦅
The fear of Wizkid is the beginning of wisdom 🤏
Banger can’t wait ❤️🐐
A tip of Morayo❤️🦅
Today’s 17 October and the time is 9:09am , so I wanna quickly watch this sweet video one more time before I head out ❤😂
Now my December go too bad wizkid album don assure me 😂 nah that yansh song ehnnn guyyyy 😂😂
Aswear 😂😂we go dance tired 😂 na dancing album
@@TemitopeOlaide-o3cmake we hear people complain them go collect
Any 30bg way da here !!
Una papa da mad 😂🦅
Them don Dey fear 😂😂
This one loud 😂
Make dem enjoy, no hate zone here, dem go hate tire
Their papa bro 😂
😂😂
With this wizkid album, no sleep for the wicked, no sleep on TikTok ❤❤❤❤
Who is Wizkid
🧏🏾♀️
-in zoology, my goat
-In geography, my world
-In history, my King
-In math, my solution
-In biology, my medicine
-In astronomy, my universe
- In literature, my inspiration
- In music, my melody
- In art, my masterpiece
- In sports, my legend
- In science, my discovery
- In technology, my innovation
- In philosophy, my question and answer
- In psychology, my motivation
- In chemistry, my reaction
- In education, my lesson
- In fashion, my style
- In politics, my voice
- In architecture, my design
- In ecology, my balance
- In sociology, my community
- In economics, my investment
- In linguistics, my expression
- In health, my wellness
- In technology, my connectivity
- In astronomy, my constellation
- In engineering, my solution
-In ethics, my integrity
- In medicine, my cure
- In film, my blockbuster
- In agriculture, my harvest
- In philosophy, my paradox
Release song, you dey do strong head, you no be God ooo
😂😂😂😂 no tell me say e day pain you ohh 😂😂
Who call you here mumu.. with your big head
Ajeh he just dey fiwasi 😟
I jus tire for d guy mtchwww d tin dey pain me too much
@@clestomalol no be fight na 😂
Big bad wiz 🦅🦅 you never disappoint 🦅
Omo big wiz you too bad 🦅
Starboy number one drop the album we ready 🙏🏾🦅🔥
POPSY thanks for posting this masterpiece❤🦅
Wizkid FC you guys should gather here I love this comment 🦅