Na ONLY BJotter be the only content creator wey get the ability, tenacity, audacity and all available cities to take agbo chop bread🤷♂️🤷♂️ Respect to the Oracle
@Brain Jotter Shorts real warri na versatilé ICON now. Have u noticed there's literally NOBODY today that does what she does.Iba fun iya awon boyz, iyalaya anybody🙌🙌🙌
I actually couldn't watch it finish because of the shouting, that was why I made my opinion known, it's my take on comedy naturally that I do not enjoy shouting comedians.
Brain jotter use agbo chop bread!!! Omo!!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Warri pikin where u see this Dan gwarri from na, brain jotter too na mad ooo
I dey your back like enzyme😂
Real warri pikin no go kill me ooooo🤣🤣🤣🤣🤣. Never a full moment here
Chia this woman won't kill me 🤣🤣🤣🤣👏👏🇬🇭am ur fan from Ghana
Even before I watch I already know say na wahala combination 😂😂😂
😂😂😂
Real Warri Pikin say I dey ur back like eczema 🤲😂😂😂😂💔
I too love this woman acting style 🙌💓
Warri pidgin like no other forever a warri girl💪 we nor dey carry last
God bless you ma❤️
👈Real Warri pikin fans gather here
Let's appreciate her content :)
Your Waffi tongue sharp anyhow 😂
e dey the body abeg ❤️
😂😂😂
Na ONLY BJotter be the only content creator wey get the ability, tenacity, audacity and all available cities to take agbo chop bread🤷♂️🤷♂️ Respect to the Oracle
Omo ehn 😂😂😂😂
The guy is something else 🤣🤣🤣🤣🤣
@@oktina5944 I tell u
👈Real Warri pikin fans gather here
Let's appreciate her content :)
@Brain Jotter Shorts real warri na versatilé ICON now. Have u noticed there's literally NOBODY today that does what she does.Iba fun iya awon boyz, iyalaya anybody🙌🙌🙌
I dey your back like ezema🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nonsense ingredients 😂😂😂😂 I can’t stop laughing 😂
Am telling you😂😂😂
I don't know what to comment make I just dey 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo Eno dey stand at all 😂😂 good one!
Warri don carry last this time around 😂
The time I show brain 😊I was too happy 😂
How you are chewing is everything, you are just funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
i da ur back like ezema 😅i love your energy mama. the real queen of comedy💯
Thank you
Honestly mehn that comment weak me 😂🤣😂
@@macdompeanuts6629 ah swear 😂
Brainjotter don break the law of agbo..... By using agbo take chop bread😂😂😂
I dey your back eczema 🤣🤣🤣
The yansh u got will make any man stand with out even drinking the medicine hahahah
😏😏
Lol. Very funny. I dey your back like enzema. Welldone warripikin.
Thank you o
Don’t forget to share this video
@@RealWarriPikinchannel done
Lolsssss 😄😄😄😄 I dey for your back like egima
I swear if no be Ikechukwu, na street this babe for dey run😂🤣
Okokobioko Real Warri pikin you are doing well
Dis chukwuebuka ehhh 😂😂🤣🤣... Agbo nd bread
I dey your back like eczema 🤣🤣
Hahaha na wow for jotter oo 😂😂😂
I really like brain jotter he always makes me laugh whenever I watch his video
I don't like shouting comedians, that's why I like brainjotter, he effortlessly makes one laugh without too much stress.
Na your choice be that
Me too ❤
I dey tell you
And you are here watching this really
I actually couldn't watch it finish because of the shouting, that was why I made my opinion known, it's my take on comedy naturally that I do not enjoy shouting comedians.
😅😅😅😅😅😅😅😅😅 e run street no be small oo , you come still carry am again ontop 🤣🤣🤣
The real Warri Pikin is the global first lady of comedy. Let's appreciate her talent and creativity
Thank you very much
Aiswear down !
Real Warri Pikin 2tight.
I like her parole. Evrytin about her just dey ok. She b real comedian
Yesoooo she's representing Wella .
Gbam ! 🤣🤣
👈Real Warri pikin fans gather here
Let's appreciate her content :)
Warri nor dey carry last 😂😂😂
Abeg make this get continuation abeg 🙏 🙏 😂😂
It's soo great to see a gbagyi person featured on Real warri pikin's skit. I subscribed because of that. Gbagyi to the world ❤️❤️💯
As soon as I just heard a Gbagyi man voice, I have to check the comment Section. #Gbagyitotheworld
Brain jotter combo with warri pikin no be here 🤣😂🤣😂
The way brainjotter dance atimes😂🤣
She dey your back like ezcema 😅😂
"upcoming dj cuppy" lol
Ah gwari gwari😅😅
🤣🤣🤣🤣 this brain jotter na wahala I swear
This two combination na die I don laugh tire 😂😂😂
Shai Brain jotter don colo, everything about him is just too funny 🤣😂, date dude nah king of comedy He's so funny...
E say na standing ovation 😂😂😂😂😂female fowl keh 😂😂
Upcoming Dj cuppy😂😂
Hair like mopstick....that one off me 🤣🤣🤣🤣
Mama migwor
Keep up d great work by taking our urhobo nations to d top urhobo/ijaw wadoo...
The best!!!😂😂
This lady get back ooo I know no say she fine like this lol
Hahaha 😂😂 I dey your back like eczema hahaha 🤣🤣
Maàma you too much✌️ na every acting dey sweet from you dear more Grace upon you and your house hold 🙏🙏🙏
😂😂😂
Brain Jotter say na orange juice say him get sugar you still da give am another augar
She's playing a role sha. No be everybody for be like Brain Jotter 😊
I dey your back like Ezima , warri pikin no go make heven
🤣🤣🤣🤣Na es oooh madam solution
U dea represent waff to the world 🌍
We dea ur back like ezema 🤣🥳
..'if I use you gym, I nogo sweat'..😂😂😂😂. na so d bros thin?
The eye lashes and the voice for me
I dey respect you she don dey beat you
Damn she’s a superb actress
Queen of content I hail
I always love Ur comedy anytime I see ur notification wow am a big fans of Ur skirt ☺️☺️
Skirt or skit
This real Warri pikin language ehnnn😂😂😂😂😂😂😂sweet me
Relate with the name @RealWarriPikin she dea drop the warri langua raw raw raw
Na only Inazua she go Dey shout 😂
😆😆😆😆🤦, madam solution abeg leave me rest. U won't kill me with laugh.
i dey your back like ezcema..
Brain na mad man... I swear 😂
👈Real Warri pikin fans gather here
Let's appreciate her content :)
Wahalurrrr 😂 😂 bread ewoooo sugar cane lol 😂 ezema for back 😂 😂
RWP 🤣😂🤣😂🤣😂. You be first lady a beg!!
My mama 😅 your upcoming boys for warri ❤ you..
Up coming Dj Cuppy 😂😂😂😂
😂😂😂
Mr natural comedy is with you
Real warri pikin don see the one way pass am today pls carry me too 😂😂😂
Standing ovation 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😅
I love you ma❤️❤️❤️🤣 so funny 🤣
Real Warri pikin 🤣😍
Carry my guy nah 😂😂😂😆😆😆
😂😂😂😂
Warri pikin funny you, nice one.
Nonso they carry me ooooo help me carry my friend 😁😁😁😁😁😁😁😁
Dis brain jotter na kolo oh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 wako person 😜🤣🤣🤣🤣
Wahala Wahala Wahala 😁😁😁
Nice one nice one
Much love From Sierra Leone ❤️💖💯
Thank you 😊
You must win home match o 🤣🤣
Them run you street for your own Street 😭😂😂
Nice one 💖
Wow Nigerian people no go stop
Used agbo dey eat bread
Mama Solution where your shop dey ?🤪
😂😂😂😂😂😂🙆 Nah my yansh you want take test am?
Abeg i tell you saying I want comot sugar for body, you dey carry sugar give me....
This Real Warri pikin na war oh lol. Nice work
😂😂 thank you
The guy don jot her brain 😂😂😂
As I see Real warri pikin I just subscribed. Mama solution de your back like eczema
😂😂😂 thank you
I no know say u get your channel my real warrior warri pikin. I don sharperly subscribe Iron Lady lol😂# I don go# 🏃🏾 🏃🏾 🏃🏾
That's my mentor
Help me carry my guy up😂💔
The way brain jotter enter she suppose say wahala don land
Area mama, you are doing well, sending love from India 💟
😂🙌
u keep to ur promise abi