God can't protect them because they are the ones who initiate all the issues, it's not Africans exposing themselves it's naijhas cosing problems for other Africans
A tribe called Adam slink Media, Nigerians will always be Nigeria, how can u be forming curtist in another mans land na waiting carry u go there be that
@@bamideleolaseni8750 they don't do this to other countries only Nigerians cuz no one speaks for us... If they touch even Uganda, their Uganda embassy dey turn up ASAP.. Nigerian embassy say we should look for lawyer. Bro before Nigerian embassy show to make passport for guys , we have to contribute for their flight and accomodation...
Good morning good afternoon good evening good night depending on where you are watching from. Nigerian should not be showing up for person country that that dem get money
Well may Nigeria government look into dis issues because is serious and make Nigerians where dey dat place make Dem stop to dey fight ASAP make Dem no where Dem dey start from normally our country name don spoil for dey I swear na wetin make Dem dey arrest us anyhow for dey and secondly dey no say we get money because e go still after innocence people for dey
The truth is, the Nigerian leadership is not responsible enough. Everything you're seeing is a reflection of the irresponsibility of the leadership. No other factor is prime as that one.
And do what for you? If we have a government, no country will be maltreating us anyhow they like.. they don't do this to Uganda or Kenya because they will go after Indians in their country....
Yet,Indians in Lagos Nigeria are forming boss in our own country. Most Nigerian people are even supporting them. Indians has a school in Lagos where Nigerians couldn't even attend. Chinese supermarket where Nigerians are not allowed. Wake me up Nigerians. We said we no go free for anybody what happen??? People are insulting us all the world but our government is keeping quiet.
All this kind of things won't stop until we get good leaders in Nigeria
Instead of us to stay and fight to make it work, everybody won japa, who go com fix the country? 😂😂😂
Turn here Nigeria turn there Nigeria na we worst pass
Abeg oooo
Everybody there should take care
Nigeria needs to be careful over there May God Almighty continue to protect our people over there Amen 🙏🙏🙏
God can't protect them because they are the ones who initiate all the issues, it's not Africans exposing themselves it's naijhas cosing problems for other Africans
Nigeria government should do something about all this
May Nigeria government look into the issues abeg
Nigeria we need to be careful
Everything about this my country Nigeria is just different and heart breaking 💔
This guy no dey talk true cos there’s no smoke 💨 without fire 🔥 real talk regardless 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Nigeria again..hmmm
A tribe called Adam slink Media, Nigerians will always be Nigeria, how can u be forming curtist in another mans land na waiting carry u go there be that
Don't say what you don't know
Who be this man 🤔
But Nigerian police do worse to their fellow black people so how do you expect other race to treat you better
Adamslink they never take care of us way dey house talk more of una way dey outside 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
I imagine lol...the government does not even care about Nigerians in Nigeria talk less of those outside
ADAMSLINK THE BOSS.
GOOD EVENING
I wish Nigerian government go look in to the matter so sad
The same way in Mozambique
Nice
See how our people are being treated and how they treat themselves.. India for that matter shameful..
@@bamideleolaseni8750 they don't do this to other countries only Nigerians cuz no one speaks for us... If they touch even Uganda, their Uganda embassy dey turn up ASAP.. Nigerian embassy say we should look for lawyer. Bro before Nigerian embassy show to make passport for guys , we have to contribute for their flight and accomodation...
That's huge
It's really bad ooooo
Nah wah oo!
Nigeria government need to do something
Nar wao
God help your people out there
Nar wa
God bless you sir
May God help us all oooo
Our people we need to do well
Nigerians!! We are not ready
Oga na who get mind dey go abroad if you don't get mind no try come because we know what we are seeing everyday
Na wow.
Good morning good afternoon good evening good night depending on where you are watching from.
Nigerian should not be showing up for person country that that dem get money
If u see were Nigerians for day fight abroad u go shame for been a Nigeria them go day shout the matter them go settle low-key them go day make noise.
Greetings fam...
Make God help us for this india 🇮🇳 😭
It's all africa 😮😮
Na wow o
Well may Nigeria government look into dis issues because is serious and make Nigerians where dey dat place make Dem stop to dey fight ASAP make Dem no where Dem dey start from normally our country name don spoil for dey I swear na wetin make Dem dey arrest us anyhow for dey and secondly dey no say we get money because e go still after innocence people for dey
This is very sad 😭 news 😢😢😢 Nigeria in lndia need help 😢😢
Waite Nigeria dey do for India self
Pls ask than, because l did not see anything in India.
@@Roserose-n3z Absolutely nothing there
@@Roserose-n3z Any Nigeria who ft go India, that person ft go Pakistan shaaaaa
India police what is going on
Nigeria need help in India
Lack of accountability
God help us
😮
Nigeria government need to do something about it
They will never
nigerians need to do something.
Pls tell Nigerian to stop traveling ooo
Nigeria again really
The truth is, the Nigerian leadership is not responsible enough. Everything you're seeing is a reflection of the irresponsibility of the leadership. No other factor is prime as that one.
Nigeria what is happening
We all know the region they come from in Nigerian.
Why all this Nigeria dey always expose them self una go hustle for there why una nor dey leave peacefully
First
Am inside house since 3days now
This is reason why all the Nigerians in India have to come back home asap …PERIOD
And do what for you? If we have a government, no country will be maltreating us anyhow they like.. they don't do this to Uganda or Kenya because they will go after Indians in their country....
@@Officially_Bush_Dr So do you prefer them to be going through all that over there..?
@@Officially_Bush_Dr which work India get, people wen never see chop na dem go join mitchew
@@princeC1292 Even those wey dey Spain or anywhere no dey find am easy as a Nigerian... Outside better pass house.. atall atall....
@@StephanieIdah If work no dey India, people dey do business for India... Everyone has something that takes them somewhere, no matter what....
Who dey India dey try
Yet,Indians in Lagos Nigeria are forming boss in our own country. Most Nigerian people are even supporting them. Indians has a school in Lagos where Nigerians couldn't even attend. Chinese supermarket where Nigerians are not allowed. Wake me up Nigerians. We said we no go free for anybody what happen??? People are insulting us all the world but our government is keeping quiet.
He was in transition
What kind of people
First😂
Indians dem self no get job for their land wetin naija people dey fine go there?
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Why is Nigeria doing so in India
It is not right
They are looking for juju, because l know India dat l know don't have money.
Make e send details brr you no get mouth brr
If na VDM e get mouth the matter go settle
But i pray make VDM carry the matter
Okay if they send transfer to VDM, l think is your God.
But we have Indian people in Africa right?😡😡😡😡
Talking and eating not nice at all...that sound .....very..very bad ..no table manners at all
This is bad
What are u doing in India
They are looking for juju.
What exactly is in India 🇮🇳 Nigerians has to travel there? Isn’t that country worse than Nigeria? Africans leaders have failed us big time 😢🇬🇭🇺🇸
😁😘😘😘😂😂😁😁👇😁😂😂😘
Very bad
Indian nar country
Indian police nor mean well for Nigeria be that then……………..:::::::::::::::::::::::::::::::::::::::::::
It does not look nice to talk with food in your mouth.
You are just jealous of hard working immigrants
First😂
First
First