Coach bi you say my mind today, I guess the players want ten hag to go because this is becoming something else they are capable pf controlling the game but they decide to mess up
Liverpool aren't a serious club. Liverpool didn't show any character to win this league and now they're are putting their hope for Chelsea to stop Arsenal 😂
That Mainoo goal is something Zidane or Ronaldinho will score
Coach b dey play he go clear for your eye when arsenal go win Chelsea
Kobbie Mainoo is a star
Meanwhile Chelsea dey play 2-2 sha😊
Na ogun go handle your matter 🤣🤣🤣
@@Letmebeguys 😂 😂 😂 ogun sef dey fear me
Bro Chelsea no go fit stop arsenal or neither Man U 😂
Dey only club that I am scared of na Tottenham 😢for away because we’re going there
Coach B I international one time chiiiieeeeeeee 💙🔵🔵🔵🔵
😂😂😂
Arsenal was praying that we lose but God pass them
Senior man una tidy Arsenal well o
Choi better 5🤡
I Dey wait for Chelsea
Coach bi you say my mind today, I guess the players want ten hag to go because this is becoming something else they are capable pf controlling the game but they decide to mess up
Coach all jersey wey you wear dey fit you
The money reach am (wanbisaka) but seem Liverpool don go see am gv more
Coach bi Chelsea go collect beating against Arsenal
Normal na
One coach Bi😹😹😹😹
Great performance
Chelsea go collect be dat na
You are right coach bi
❤❤❤🎉🎉
❤
Na ref spoil that game
Coach bi u get mouth
Good game
Coach how you see the game
Weti u di talk so now the boy way don di play well no want do the job abi
Liverpool aren't a serious club. Liverpool didn't show any character to win this league and now they're are putting their hope for Chelsea to stop Arsenal 😂
It wasn't a penalty, I wish I could send a video rn
Shut up
Na man city go still win this league nothing person fit tell me
I swear to God if you no give me award for always commiting first on your post people go gather us😂😂
U MAN ENTERPRISE✍️