De general abeg make una act this thing finish sharp sharp I no dey like suspense na 😂😢 I wan see as uncle k go die ( I personally wan kill am ) #justice for marrish 😢
Please the song in the background could have been less, like while conversations were going on. They might have taken it out completely. Like at the mechanic place. Great plot though!
D general dey deliver asap.....if you dey with me say episode 3 go dey ready tomorrow gather here ❤🔫😩
Can’t wait na all social media I de follow you because I look up to you my boss one I will work with you
I'm ready Boss ❤️
We ready ❤
Droppppppo
These film dey predictable
Haha😂….. De General don add India movie for the ending😭😭😂😹🤟🏻…. So loving 🎉 🔥 ❤️
Marish is a beautiful actress pls
I have been waiting for this movie since morning
I really love this movie ! Can’t wait for episode 3
I have been waiting for this since Tuesday ❤
Film wey dey goes well e reach ending una turn am to India film 😂
Omor I tire my brother😂🎉
Nawo😂
Guyyy😂😂
Really India movie at the end 😁😁
Baba Frayo voice: Madam this your daughter stubborn oo...Naso you be 😂😂😂
😂😂😂😂😂 that falling
Na Indian style naw 😂😂😂😂
Who else is crying 😭 Degeneral Dey always represent ❤❤ More grace and wisdom boss, I wish I Dey stable financially now, I swear, I for shake your Aza
De general is the content creator that can produce movie
I dey here since 7 hours ago just to watch this film @de general 💯 for you baba for this new brand new hit ❤❤❤❤😂😂😂🎉🎉🎉
God bless you all, next week I will make it 3 & 4
Why not this week de general
I swear this movie is one in a million
Even baba fryo joke reach with his friends, he day always day secretive while on calls , I love that men!!!
This movie is something else abeg, waiting for it to be released
EXPECTING THIS FOR WEEKS NOW,
Is the ending for me 😂😂😂
Uncle k , which kind hairstyle be this 😢😂
Like ehhn, 😂😂😂 I think say na only me see am 😂😂😂
Wicked uncle hairstyle 🤣🤣🤣
Baba frayo with the bag on his head 😂😂
LEGEND OF NOLLYWOOD
Interesting movie
I didn't expect it so soon tho ....!!!
U sharp boss🙌
De end na lowkey zee world 😅😅😅
I love this series, I dey wait patiently for the romantic part😂❤
The last part 😂😂😂😂😂 Indian ways 😂
😂
😂fr
Episode 3 please 🥺🙏, I am in love with this movie already 🥺
De General you bring bollywood format join😂😂😂😂
😂
The last part was so funny 😃
The she fell like India movie 😂
So nah indian style una take end these Episodes 😂😂😂
I no go still Panic 😂😂😂
😂 I wash hand nor 😂
Sha Dey drop am steady , make I no dislike the movie , I Dey enjoy am boss❤
D general episode 7 naa,I have been dying to watch that movie😊
The fall delay wasn't necessary
Big fan all the way from tiktok
Am loving this❤❤pls drop next episode🙏
What that Indian scene at the end😂
This movie is nice ❤
Oga this thing suppose be a full movie ooo
Abi why episodes again
But you’re too Good
The brain 🧠 too 🔥🔥🔥🔥 @degeneral
I no de like make film de waste time just drop episodes asap 😂❤❤❤
Ending is madd oh 🤣🤣🤣
I see indian movie for the last part....kudos fam😆
I think say nah only me see ‘em 😅😂
This movie can make person hate uncle k for real life😂
De general fans oya like my comment
Afa general you for dey do this movie reach at least 1hrs na
Because na you give am ideas right?
@@Allaboutcars997 Afa na bad thing I talk abi you nor see say I put at least
So nice can't wait
I'm waiting for the next part D'GENERAL
Putting all next part on notification
I love the falling,una add a little touch of Indian style of falling 😮😅
D episode is too short na haba
D general abeg make am longer
keep u d good work💛👍
Dis kunle man dey put pit fear in me with dose look oo😢😢
❤❤
I don already love the movie ❤
De general abeg make una act this thing finish sharp sharp I no dey like suspense na 😂😢
I wan see as uncle k go die ( I personally wan kill am )
#justice for marrish 😢
From TIKTOK raise ya hands✌️✌️
The ending come be like say na Zworld 😅 but is giving ❤
Please the song in the background could have been less, like while conversations were going on. They might have taken it out completely. Like at the mechanic place.
Great plot though!
Great work bro
I love this 😍
What an absolute legend of a movie 🎥 dis is truly a masterpiece ❤🎉
Makeup on point 👏🏽👏🏽👏🏽
Nice movie
The last part be giving zeeworld 😂
This one nah Indian film 😂
Please next episode abeg
Enjoying these ❤❤❤
Nice episode waiting for episode 3 🔥🥵
Pls drop this thing fast abeg
Increase the minutes abeg the movie make❤❤
Na peller bring me here ohh
Kudos to him though
Me sef gbadun the film too
Ahh una too much 💋💋💋
I so much love this movie ❤
Why the end be like Indian film
She dey fly b4 she reach ground 😂
D General, drop India skills las las
O boy me no go lie but this your movie sharp oh, people supposed to they go cinema go watch am
D general Episode 3 please 🙏 Biko 😢E joor 😢
Interesting 🎉🎉❤
😢
Patiently waiting
Same here 😂😂😂
De general you do this las one but we no panic 😅
From fb show love ❤
😂😂😂 is the ending for me
M even scared more than the main character because this stuffs happens for real
Which kind mumu mama be this
27 minutes to go 🙌
So so interesting
Because of money UNa Go dy cut film like waitin I no no
I want the episode where his uncle secrets towards her will be out
We want more of it please 😅
The part where he licked his hand after she slapped him 😂😂 Ohh my goodness I’m in love with Sammy 😍
Is he Sammy or kunle ?
A master piece 🙌🙌
😂😂😂the last part
AGK with vibes 😅
😂😂
Wait all
Of dem day stay the house ?
Like dem pay for the house but dem stay together , omo i
Just confuse 😂
People live like that most especially on the island , houses are expensive there
It is called a shared apartment
@@FunmilayoBolarinwa ohhhkk
Great work ❤
Bi love this movie @degeneral really try ❤
Infact this was so nice ❤
Ehhh and i was screaming see word
Why the end come be like Indian movie 😂😂😂
I swear 😂, make dem sha no make am look stupid at the end
I love this episode2 ❤
very interesting movie please epidode three
Nice one. I think the acting and all could be better btw
😂😂 omo degeneral don dey do Indian movie 😅😅 we dey expect episode 3 ohh asap 😁
Abeg as u deliver this asap we want the other one like that ❤❤
❤❤❤ Tø good Gen
Am a Ghanaian and like ur series