Okay, This Is One Dramatic Compound You Would Absolutely Love To Live In. || SOKO & D-GANG ||
HTML-код
- Опубликовано: 8 сен 2024
- Okay, this is one dramatic compound you would absolutely love to live in.
Watch this very hilarious video and have a good laugh.
This episode is a banger oooh 🤣😂🤣 I laff so tey mess comot from my yansh oooh 🤣
Seems this chioma belle na scam at the end of the day. Cos which kind belle dey make woman steal
Are you saying that she stole the belle too? 🤣🤣😂🤣🤣🤣
I like edo bae,,she hate fake love and doesn't pretend 😂😂😂😂😂
I love this Soko and his gang you guys wona too much
Big Bikin you funny and Edo Babe
Edo babe , na whah ooooo! I want to apologize....Bam!.....All you are feeding, don't go put fire for house ooo!
Akpunwa you too good my dear
Edo babe is something else 🤣🤣😂😂😂
As I Dey see you now nah village you Dey like this omo 😂😂
This is my best episode I have watched so far. 😂
M.O.G need babe, abeg make ona give am abeg😂
😂
So entertaining 😃😃😃😃...
MOG!😂😂😂😂😂😂
🤣Oduma...I too love dis guys😂...MOG, edo babe, Akpuwan topping d list, and big pikin
My ❤ Love for MOG 😂😂😂😂😂😂
MOG brain 🧠 dey fast, e dey Jerusalem
Is this a battle for Rebecca🤣😂, wahala for the compound😂🤣🤣
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
Waiting be MOG own self 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I love you all
I dey feel Edo babe bini way she dey speak. You guys are too much. Keep it up.
Chioma's pregnancy looks like INEC result.
Surplus accommodation issue 😂
This emo g and big pikin una 2 full if spice🙏🏿 good acting skills my brothers especially emo g watching fr Jamaica 🇯🇲
I knew problem was about to start when Ruth said she wanted to change her clothes. OMG na wahala
Ogbanje wen smoke egbo
Edo babe u be princess warrior..sokoh u be genius akpumwa na my babe be dis🥰🇯🇲
😂😂😂 nice one
So Soko won dey make ein wife sister change? 😂😂😂
If him want second wife make him talk am naw.
There's no peace in this compound 😂😂😂
He say na wa o 😂😂😂😂
M.O.G , wan finish big pikin.....
Soko you too Dey enter big pickin 😂
Dem lose
Guard house owner😂😂
This is the funniest so farrrrrrrr😂😂😂😂😂😂😂
Another amazing and hilarious episode 😂😂😂
hahahahaha Edobebe, waiting for next episode;;;;;; from Cameroon.
This comedy sweet pass my relationship😂😂😂 lol
MOG my man❤
Hmm.... Wahalla wear wrapper.
Man of God too much
Omg 😩🤣🤣
From Ughelli Delta state
Me too
Interesting comedy
😂😂😂😂😂😂❤❤❤
I love my Edobebe
Is it just me, or is anyone else curious about whether Chioma is pregnant?!
So funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lol
Who else notice Edo baby too fine❤
She is a very fine girl
I love you our OBIdient Edo babe ❤
Edobabe ❤❤❤ I'm your biggest fan.
Soko and MOG finish big pikin
😂❤❤
Please oh I have been wanting to ask for the longest of time now where’s Gongola I kinda missed him in these episodes
😂😂🤣🤣😅
If you wan carry holy ghost join body feel free😁
😂😂😂
who missed Gongola ?
Otumafa and Gongola
Man gongola Is the ishhh
Akpunwa don suffer for this relationship oh, 😂😂 make she find her square root because soko is not marrying her anytime soon😂😂💔
🤣🤣🤣
❤️
Lol😂
Fugi house of commotion
Soko I beg God use i love to be part of ur team I go do my best
Kasala everywhere
MOG, how body? No more ex-girlfriends to collect the gift u gave them? We miss u
keep the HolyGhost out of your jokes please, people will still find it funny and interesting.
😁😄
This one na big insult for soko
Soko girlfriend need to go home after this
How can you lock the man of the house outside
No no no i can't take this
Why akpan nor Dey here now?? Make una take mic make una explain wey akpan nor dey dis episode na😂 una dey provoke boys oo
Where is gongola ❤
Soko leave man of God sleep with the girl you sleep with girlfriend 😴 😌 case closed 🤣 🤣 🤣 🤣 😂
Soko I use God beg u. I be bolt driver for abuja, I just get car not realizing say engine and gearbox no good. Abeg help my life e don enter see finish for my matter... ABEG HELP
In my own house
Soko, this matter I Don buy am, how can your girlfriend way you never married go lock you and your brother for outside just for her friendtobecomfortable, that is disrespect and you most do something about it for the nest episode or he go be me and you ooo.🤣🤣🤣🤣🤣
If you don’t mind I mind on your behalf
Soko i use to like all your comedy but this is not interested at all abeg improve m
😂😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😅