Godfrey don’t know Football always blaming the manager, what do he want the manager to do? To go and play the ball or what? The manager is not the management, the management suppose bring out money for the manager to be able to get a good player. Anyway we still gonna win the league trust me.
Who else observed that Arsenal fans done dey loose weight small small 🤣🤣🤣 See ADE 👀 CHAI.... ARTETA AND HAVARTZ DO THIS ONE SCORE ONE AND CANCELLED ONE.... LOL 🤣
Wetin dey worry all these arsenal fans? una score Tottenham last week from corner wey no suppose be corner, but I no hear any of una fans talk about am, but now Una dey complain say dem cheat una
This one when nr know anything about football don dy cry 😂... Always fighting against man UTD..... Una go end this season trophless as usual.... So you get this kind calm voice 😂
Arsenal really played well But sometimes in football you need a little bit of luck. Even the Aston villa squad looked richer than this arsenal squad.. The only thing arsenal can do now is to comot eye for the trough and play with less pressure anything way happens at the end of the season make it happen.. to win epl you need matured and and experience players. Look at arsenal bench today; Who you wan bring in to change the game?
Yeye guy , una match before yesterday match , trossard played ball enter goall kick , they carry corner give una , una score goal , nobody heard you complain
This Ade is very good in analysis. Baba I regard you
I suppose drive dey go house but I park on the road patiently waiting for Godfrey video 😅😅
E be like say arsenal day make the guy lean more and more😂😂😂😂
This guy talk sense,,partey don tire true true
If i don't hear Godfrey voice this night, i promises my self i no go sleep
Me too promises myself
Like you know who I was waiting for
Omo no sleep ooo😂
@@jilasorose3106😅😅😅😅
😂😂
Godfrey don’t know Football always blaming the manager, what do he want the manager to do? To go and play the ball or what? The manager is not the management, the management suppose bring out money for the manager to be able to get a good player. Anyway we still gonna win the league trust me.
Arsenal is a great example of working hard and die poor 😂😂😂
Aboki wey dey dig sockaway
This Ade guy dey always talk very sensible and funny stuffs 👍🏽
If u see person wey die and doctor said he no know wetin kill am 😂😂😂😂😂
Godfrey Abeg be fast I wan check something 😂
😂
I like this Ade analyst 😊
This guy is a very analyst kudos
It’s the olodo coach for me😂😂😂😂
I too love this guy 😂
Honestly the guy talks lot of sense. He is true unbias fan. Love the guy even though he is working in a bottling company
People gather here one of them is here crying oooo😅😅😅😅
This Ade don kill me😂😂😂😂😂
Honestly the guy talks lot of sense. He is true unbias fan. Love the guy even though he is working in a bottling company
Godfrey go explain pass this guy 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I like this guy analysis
"We send you??"😂😂😂😂😂😂
WE SEND YOU 😂😂😂
This my guy 😊
Where Godfrey dey 😂😂😂😂😂 I can't wait
Ade you were almost right oo Havertz did keep him on but there Gabriel kept him more on side if you look at it again.
This ade na very funny guy 😂😂😂😂
"Arteta na vampire" 😂😂😂😂😂
This guy said the obvious truth
Who else observed that Arsenal fans done dey loose weight small small 🤣🤣🤣
See ADE 👀
CHAI.... ARTETA AND HAVARTZ DO THIS ONE
SCORE ONE AND CANCELLED ONE.... LOL 🤣
Arsenal don dey cry
I no fit laugh oh😂😂😂 this guy took funny 😂😂
11:24 wetin be ERI-DEVICE lol
Keep explaining Netflix team 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣We are Liverpool ❤️❤️❤️❤️❤️
Arsenal the chase league
League the run
Dis guy done everything
“Prince of Persia” 😂😂😂
Oh boy, interview sweed die!!😭😭😭😭🤣😂🤣🤣
Bottling Officer
My gee😂😂😂
Tox the ball touch his hand
Watch it again
Nothing is sweeter than the tears of an Arsenal fan 😅😂😂
And you watch odegaard using his hand to stop ball in your box against Liverpool and ref said play on 😂
Wetin dey worry all these arsenal fans? una score Tottenham last week from corner wey no suppose be corner, but I no hear any of una fans talk about am, but now Una dey complain say dem cheat una
We go soon give this guy coaching license. Cause e be like say you coach for your first life .
That Goal na Good Goal, ,, the officiating is too poor
My guy don tire he concealed the Emirates 😂
Tox tell dem about Anguisah again 😂😂
A player won't just tell the coach that he is tired....its the duty of the coach to read his game
E blike say this guy dey smoke on lowkey 😂😂😂😂😂. Ade wetin be this?
These guys representing Arsenal here should stop mentioning Arteta,
Kronkes are the problem of
Arsenal. When you look at the bench, you see nothing.
You suppose dey interview Godfrey first
😂😂😂😂 see frustration
This one when nr know anything about football don dy cry 😂... Always fighting against man UTD..... Una go end this season trophless as usual.... So you get this kind calm voice 😂
ABEG WHAT TIME IS FOR GODFREY I NO GO SLEEP 😂
I'm waiting for amara
Doggy is sweeter than Netflix (arsenal)
Arsenal really played well
But sometimes in football you need a little bit of luck. Even the Aston villa squad looked richer than this arsenal squad..
The only thing arsenal can do now is to comot eye for the trough and play with less pressure anything way happens at the end of the season make it happen.. to win epl you need matured and and experience players. Look at arsenal bench today; Who you wan bring in to change the game?
Arteta doesn't like seeing greens in our matches.
He wants to see red, green and ash, that looks appealing to him.
Na confirmed dem send am chai!
Yeye guy , una match before yesterday match , trossard played ball enter goall kick , they carry corner give una , una score goal , nobody heard you complain
Na Partey play sporty bet. He gave 3 chances to Watkins and eventually Watkins scored one
He is talking about Liverpool draw but his team has draw more
Well what did i expect from an arsenal fan the talk about Liverpool more now
This club no go kill me 😂😂
Why is coachie saying Bukayo Saka will not be for anything 😂😂😂
So shall it be for Arsenal 🙏
This one dey there dey find Liverpool downfall, whereas na Arsenal the thing backfire
ADE, you really know Football but the boys try their best but is not our day, trust me we gonna win the league and if we do I’m gonna send you 200k ok
Delusional 😂😂
Netflix, next season please 😅
This Ade looks and speaks like an Igbo to me. I wonder how his name is Ade! I’m not convinced he’s Yoruba sef
If the handball was fouled by Aston Villa player then that would be own goal directly.. that handball fall on Kai to the net was a foul.
Ade no reason sterling matter,make una still help us keep am😂😂
That ball hit havertz hand
No be the same ade talk say arsenal attackers dey defend 😅
You go explain explain tire no evidence 😂😂😂😂😂
PREMIER LEAGUE ❌
PREMIER FILM ✅
Where is Godfrey?
The goal scorer self knows it touch him arms lol wake up bro
Oga havertz was not bad today
Na ade i like pass
Mk no body blame arteta ohhh
Una never see anything😂
Arteta na enemy of progress
Oga win ur game no Dey talk about other teams 😂
Wetin arteta do😭
😂😂😂😂
I'm very very angry dis night
I no just understand arsenal fans.. I no just want hear we have the best defenders in the league.. ABEG make word.
It's always easy to blame coaches
For the online witches phone e touch him hand
U go explain tire
For the fact say the ball touch arsenal player na fowl ball its not goal.. if at all say na Aston Villa it will be a pure penalty
Wathin arsenal the cook na excuses 😅😅😅
What is the Bible verse that say ' When the prophet speaks and then man does not listen, the blame is on the man's head.
Ezekiel 33:4-5, its trumpet not prophet but same thing
Arsenal just accept you are cursed 😂
Ade change your hair style you will see Arsenal will start winning matches😂
😂😂😂😂 Arsenal
No b unah say unah get the best defence,unah notice say this guy don dey slim down,him neck don dey long
Hahahahahahahaha
You have nothing to say bro injury is the problem and call out the owners to bring money out
Ade don dey lean oooo
BROS FOR THE FIRST TIME I HAVE SEEN WHO THINKS LIKE ME
ARTETA IS A DEMON.. FACT
E reach ur turn u want the better team to win ....
Nonsense... Arsenal fans una dey funny 🤣🤣🤣🤣
Arsenal fans with their inconsistent analysis 😂
Tomorrow Arsenal win, it's going to be a different story
😅😅😅😅
Mke Una go watch d handball again
Ade pls stop insulting Arter , instead insult Korokes..the faulers of that 2 goals are Dm not defenders..call on the board the window is open
Arteta game management is questionable. And he one of the highest paid player in the world. Wow
What's Arteta's shirt number?