Hahahaha i don watch this interview reach 5 times this guy wen be detective to him babe na real Ozu. 25years old girl single for 8years una never see nobody don shift something😂😂 baba self wan swell juju for her matter go just kpai like chicken. At Age 18 you left a girl now she is 25 sey the girl dey keep p***y for you for 8yrs😂😂😂. The boiz wen dey toast am when she like make the guy know nai e know reach so the wan wen dey chop her na invisible this guy go cry las las
I am married and I no fit do without knack and I am responsible Oga if you are married and you can do without knack then you no love your husband reach 😂
Some women are not like that, I see a lot of negative comments on here maybe base on their past experience, but REMEMBER everyone is not the same 💯👌 Just like me now im 25yrs and when I told people that my body count is only 2 they say im lying 😊
is good that the guy love the girl, and he wants to marry her, but he should not take the risk of swearing with his life that the girl is not nacking. I like the guy for trusting his girl from distance.
This one when he dey use kpom eyes dey talk and boast so. If woman Don break your heart oh, your slippers don cut be that oh. I wish una happy married life
Thanks for watching take a moment to subscribe thx❤❤❤
He go soon learn the hard way😂
Your eyes go soon clear broda. Dis guy don enter pot oooo
😂
They have left this guy behind 😂
That time Tinubu na President 😅
@sharonlorna8255 I swear even person way dey Nigeria him wife dey cheat much more of 8 years no see body no be firewood 😀
🤣🤣🤣
Good women they everywhere. 5years without her by my side, l still love and trust her. Soon we will be together. Amen.
this guy wyn himself
bro put loyalty prank on her make u confirm 😂 two seconds everything go clear, no be this nija wey I dey 😂😂😂
For him to be so confident maybe he don do blood covenant with the girl if not then he would learn lessons the hard way 😂😂😂
Them don carry this boy picture go far 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
This guy is rediclously bemused in self-deceit. 😂😂😂
He is too juvenile in thought.
This boy is so childish 😂😂😂. Odidi 8 years... Omo you dey lie jor. You wan kill the girl.
It will end in tears..
Even babe way dem dey leave for one month dey collect another gbola 😂
Aswear 🤣🤣🤣
My guy just day play😅
I swear 😂😂
So mumu still dey like this ? Na wa o
Wetin be this 🤣🤣
This Guy is muguu, your wife is under your roof she still sheet on you talk less of long distance for 8years,.
💯💯💯
Better mugu lol 😂
Hahahaha i don watch this interview reach 5 times this guy wen be detective to him babe na real Ozu.
25years old girl single for 8years una never see nobody don shift something😂😂 baba self wan swell juju for her matter go just kpai like chicken.
At Age 18 you left a girl now she is 25 sey the girl dey keep p***y for you for 8yrs😂😂😂.
The boiz wen dey toast am when she like make the guy know nai e know reach so the wan wen dey chop her na invisible this guy go cry las las
There are still some good women,
@@fionabukie4520 for where you want see that one
Just leave this guy everyone has what he or she believe he love the girl so let them breath.
Happy birthday Davido 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Awww🥰
You're the best ❤️🙌
This debate too sweet ooooh
Run a loyalty test on her your eyes go clear 8yrs no be 8months
Hahaha
@JoyGold-kv7cg bitter truth for 8yrs
I fit swear say this guy babe neva sleep house since this week😂😂
I am married and I no fit do without knack and I am responsible Oga if you are married and you can do without knack then you no love your husband reach 😂
God bless 🙌
Some women are not like that, I see a lot of negative comments on here maybe base on their past experience, but REMEMBER everyone is not the same 💯👌
Just like me now im 25yrs and when I told people that my body count is only 2 they say im lying 😊
is good that the guy love the girl, and he wants to marry her,
but he should not take the risk of swearing with his life that the girl is not nacking.
I like the guy for trusting his girl from distance.
The guy is a pedophy the girl is 25 and he started dating the girl a year before he left Nigeria which is 9-25=16year he should be arrested
This one when he dey use kpom eyes dey talk and boast so. If woman Don break your heart oh, your slippers don cut be that oh. I wish una happy married life
Be like dem tie this guy man.
No be Ekp wey men Dey drive enter, Dey collect 20 numbers????? I go lie for you?🤣
🤣🤣🤣🤣
I have a lot of friends in Italy, Italiandavido I like what you are doing ❤
❤️❤️
See me as I dey lard like mumu😂😂😂😂😂😂 love don blind him face
You go learn in the hard way bro.
Premium tears awaits this guy.
Mama ose,have taken this guy picture to somewhere
We just lost a brother 😂😂😂😂😂😂😂😂
I just come to laugh😂😂😂😂 just dey play 8years not 8monthhmm
Did the guy know he is being recorded? He claims his wife is unfaithful, but publicly admits he's been sleeping with prostitutes. Lol😂
Bro your heart go break oo
Talk true 🔈
this GUY NA MUGU DEM DEY FLEX YOUR GIRL ANYHOW STAY HERE DEY PLAY
No be juju be dat😂
Person when dem don smoke him woman out 😂😂
Day play 🤣
This guys a very funny hahaha😂😆😆😆
Italian davido o😂😂😂😂😂😂😂😂😂 this ur ahhhhhnnnnn sound Dey funny.
Make dis guy Dey play
E clear 🤣🤣
Can ur wife swear for u…. They want women to control and fear them
That’s my in-law ❤
You people have finish this your in-laws
Maybe na she sell her things send the guy abroad
This topic sweet me oo
Juju dey work oo
International m*m* 😂
This boy no nothing about life
Guy try to guy with big boy ok, you are very low for you word
Ahhhh! 😂😂😂😂
Both Nigeria women and here them dey cheat
Hmm 🤔
😂😂😂😂
Nor be only this guy na mugu finish big SIMP. This wan tears go pass premium package
🤣🤣🤣🤣
Confirm
This guy mumu
8 years day play mumu
8 years no be 8 days oo😂😂
Hmmm @@italiandavido
😂😂😂