THE ANGRY FATHER | Homeoflafta Comedy
HTML-код
- Опубликовано: 12 сен 2024
- Homeoflafta comedy RUclips channel is here to make you laugh and reduce depression with funny comedy skits.
Please hit the SUBSCRIBE button and the notification bell to be notified every time we upload a new video:
/ @homeoflaftacomedy1854
#Homeoflafta #HomeoflaftaComedy #NigerianComedy #JudgementThrone #Comedy #MarkAngelComedy #Comedy2020
Greatest combination ever, elder is the don, felicity is fabulous, osakpolor is a born actor, and Evelyn is a good child
Hahaha
Anything am angry once I see elder movement alone I go just dey laugh happy 😁😁😁😁😁 una too much
Who saw sakpolo the way he was pipping through gate 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Nice one ☝️
Oga Elder you are on your own oo.you no go fit win this battle cos na one against three. Elder who go cook for you .ok oo hmmmm sorroww
Elder will not kill me 😹😹
Elder ur daughter na real full package,
Everything full 4 her body.
Chaiiii
Elder is a prodigy. He's so good
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Elder elder, elder many times did i call you, your wahala too much 🤣🤣
This elder like trouble sha. 😂😂😂😂😂😍😍😍😍
I love elder I'm a huge fan 🤣🤣🤣🤣
My elder, my elder...... I too like u abeg😂😂😂😂
Beautiful One 👏👏👏👏
Elder problem no dey finish, elder the player nice job guys
Every day you dey cause trouble elder
Hungry na cause dis anger so o😂😂🤣
Elder 🤣😂🤣😀you are the real trouble maker Elder 🤣😂🤣
Elder is fool with wahala he is one of kind 🤣🤣🤣🤣
Osaporo father easy with the family ooooh. Naa big wahala. Its fun to watch you guys. Watching from the UK
Na you the run am,🤣🤣🤣🤣sorrow 🤣🤣
Elder is one of my man keep going up my man 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
Hahahaha osakpolor u never no where u dey go you say make them give you your second shoe.elder abeg give them another chance
Yakubu Ayehgbemi 😂😂😂😂 Elder 🧓🏻 I beg 😂
Elder is good abed... Fine actor
Elder 🐱🐱 of the century 🙈na you be the man 👍🤟
Young elder,,, u are too much,,,, i love ur commedy,,, well organise,
Elder please accept them😀😀😀😀🤣
sakpilo, my guy just carry shoe commot
No time. Lol
Elder how far you..?? LoL
Plz check my series
You guys are too funny, l love bro
Osakpolor no go survive the parking 😂 lol
Young Elder u too much felicity respect u all ❤️❤️❤️❤️❤️
I Carry pot, pot say carry me 🤣
Nor be nuu meee😀😀😀😀
Funny elder. Always make me happy
Felicity too good abeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣elder u too get problem
😅😅😅😅 Elder said i will see the end of you people
Elder you're my favorite ❤ more Grace to u all❤❤❤❤❤❤❤❤
I non know the type of wevoo way she want if na a born non straight 😂😂😂
My elder you too much 😂😂😂😂😂❤️❤️❤️❤️
Na u the run am
Elder is just like my dad just that my dad doesn't talk much. 😄😄❤️🇧🇴
Elder weldone ooo. You dey there!
😂😂😂😂😂Elder every day one problem sorrow 😂😂😂😂😂
Elder them di take you do experiment abi ? Oh sorrow.
True talk
Elder you are lucky with the kind of wife you have oh trust me you don’t want to try the once outside this days
God forbit na your prayer 🙏 😂😂😂😂😂😂🥳🥳🥳🥳🥳🥳🥳🥳😂😂😂😂😂😂
Elder ooo you so talented great brother keep up
Elder get wahala pass the children..🤣🤣🤣🤣🤣
Elder the nagging man🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Love u guys😉😊👍👌
Very funny elder kudos to you 😂😂😂😂
Hahahahahah funny elder this he wife is also good
😆😆😆😆😆😅😅😅😅😅wahahla dey oooooooooo
Keep it up bro you guy's are doing well, may god almighty bless you people
Osakpolor is looking for his second shoe😅😅😅😆😆😅😅😅
Osakpolor If i stand up from here you nor go survive the packing 🤣🤣
Osakpolor & elder 🤣🤣🤣🤣 so hilarious
Please there should prt 2
Elder wahala 😩😂😂😂😂🔥🔥🔥
Plz check my series
Elder you have started again
Nice one
Plz check my series
Great team! Great artists! May God bless with great future. 💐💐
Osagbolo nice one I just make you my fam nice one thanks for sharing
The lion and the tribe of the house 🤣🤣🤣🤣elder ooo
Felicity and elder is the best
This osakpolor nor dey fat 🤣🤣🤣🤣
For were 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I tried for osakpolor ooo🤣🤣🤣
Frist person to comment today glory be to God
Plz check my series
This Elder has plan. He want to marry a younger wife.😉
🤣🤣
Others are busy begging, Sapkolo is busy asking for one of his shoe😂
Na Sakpolo wan kill him father😂
🤣🤣🤣🤣
Elder you worry o
Sweet
You guys re very funny love you all
Longer live I wish u all🙏
Nice one brother 😆 😂
Elder too good
I love sapolo and the father
Thank you my people.
Una no cook beans for elder ooooo who do dis😜😂
Elder and son Sapokorlo naa nor go kill persin with laugh oooooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Highest elder
Who wah stay wit elda sef ?🤣🤣🤣🤣
Daddy is it not osakpolor 🤣😂🤣
Oooh sorroooo! Elder, u should be grateful for the submissive Felicity God take compensate u. With all your plenty wahala and tensioning of ur family, I sure say I for don deck u before I remember say na u put 💰 for my head.😄😄😄😄😄😄
😂😂😂😂😂❤❤👍👍
I hope say no be like this Elder take get wahala for real life oo because e go hard for his children oo 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
He got talent
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Why una dey use Elder take dey do experiment? Abeg make una look for another specimen.
Elder you too much
😀😀😀🤣😄😄😄
Elder is underrated
Elder please be calming down
Haha haha haha haha
So funny
My people my people
Elder Elder u not kill person with laugh 😆😆😆😅👍
Please elder forgive them oooo.
Funny father
🤣🤣🤣🤣🤣😂❤️💯
Funny family😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂👍