Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Great this is the life of every Benin boy❤I love my edo brothers
Pluto! U dey finish my data well. I love your content. And I like the way you include another city view, make e be like say na Benin City 😂😂. One love
Angel wey dey bleach don collect new whip. Congratulations oooo😂😂😂😂
I dey com, make I go collect my 7 dolls. 😂😂😂😂🎉🎉❤❤❤
😂😂😂😅
I just like the way Pluto carry other people along for this comedy industry ❤❤❤❤❤
I finally see you here and I will finish my data because of you ❤Pluto leave hote food Abeg 😂😂
I really enjoy this contents
I dey enjoy u bro.....oruma from abuja
Hahahahahahahahaha..Pluto, chai u nd Os eh..laff wan wound me here oooh😅😅😅
"Before you open, hope you know say after Martel na Hotel o"😂😂😂😂😂
❤❤❤😂😂😂 make we go chop for house
Pluto i really love yr content. Your iye and landlord are the best hv seen
Why u nor let am long na😢Like 5 hours I wan just Dey watch am Dey laugh 😅Pluto 😂
Pluto u dey gemme Joy 💯
Omo I come from Whatsapp ooh so the other channel way I de follow no be ur real channel 😂Pluto ur skit na masterpiece ♥️
Martel, hotel, Cartel. 😂
Pluto I love your content You are a real comedian
Joy too much for this siteMy data just dey finish coz of plutomanian 😆
I really enjoyed this video keep it up brother
Pluto I too love your content... I used because of your videos to subscribe on RUclips bundles one love bro ❤❤😂😂
My brother no place like home 😂😂😂😂😂😂😂😂
Pluto no Dey eat for hotel. I love that get money get sense
Una, go kill us for the new pluto comedy. So funny. Fool of laugh
The clip sharp die...keep pushing plutomania
Pluto gallant when it comes to billing😂😂😂
Pluto all the way ❤😂😂😂😂😂
Pluto wey get doings 😂😂😂
I like this your iye ooo
😂😂😂😂 so funny... Plutomania
😂😂😂Princess nor want EBA oo
I like your way, house food is the best!
Pluto, you too much 💯❤️❤️❤️
Pluto we no Dey see the land lord oo 😢😢😢😢
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 nice one smart guy
😂😂😂😂😂😂 nice one bro
7 weeks food no be small😂😂😂
I like ur new way now ❤❤😂😂
Sharp ....your content de gimme joy 😅
Plutooomania🔥🔥.
The highest now in benin 🙌👐
After matel na hotel, we need use body rub body 😂😂😂
I swear Pluto mama said act the iye wella
This guy is talented shaa
Pluto for lodge suit like 3 to 4 bedroom because you get plenty boys, so that all your boys go mount you for the hotel and guild you in case anybody won misbehave for Pluto presido
Ur style na top notch 😂
😂😂😂😂 na so ooo 😊
Na only 7 dolls u deh pick?
Hotel food money wey my mumsy go use cook 7days meal
Very interesting and a lesson for our youth, thanks bro
Ahhhh Pluto ❤❤❤
I love ur content pass my future wife i swear
This is good for some ladies some ladies misbehave when the see good guy.
We no just know real account to follow bayii
Pluto u still Dey bomb so?😅
After Martel na hotel😂
7 dolz longggggggg Pluto my geee
After martell na Hotel for my cartel 😂
Pluto👑👑👑
Plutomania❤😊
Pluto you no talk anything when your mama say make I join them they go house, e no make sense na
😂😂😂
Una wan finish he money?
Nice one for mama
Una wan finish Pluto money na😂😂
😂😂😂😂
Great one guys 👍 👏 👦 👌 🙌 😀.
Presido kill me 😂😂😂
You no go buy solar?
❤❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂
After martel na hotel.. na my cartel tell me
This guy making levels
Felicity 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
❤❤😅😅😅
Pluto my guy
Let’s have it 👀
My Belle they heavy me
Na so brother no look face 😅😅😅
This one sweet me
Let's go
lwkmh walia
7 dolls is my own
Who notice that eye always play her rules very impressive
Iye (mother)
This iye ehmmm
Ah swear 😂😂😂😂
3rd to comment
7dolls done drop
Someone please help me, what is the meaning of HK😅
Headquarter.
😅😅😂❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤️
YOU DON USE 7 DOLS BUY LIKE 1000 THINGS 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂❤💘
I day wait for my 7 dollars 😅
7 doll master
😂
After Martel na hotel
😅😅
Pluto
Wahala
Nothing sweet pass house food correct jee
No be lie men maunt
My call j money for my 7dors
😂😂😂😂😂😂
Great this is the life of every Benin boy❤I love my edo brothers
Pluto! U dey finish my data well. I love your content. And I like the way you include another city view, make e be like say na Benin City 😂😂. One love
Angel wey dey bleach don collect new whip. Congratulations oooo😂😂😂😂
I dey com, make I go collect my 7 dolls. 😂😂😂😂🎉🎉❤❤❤
😂😂😂😅
I just like the way Pluto carry other people along for this comedy industry ❤❤❤❤❤
I finally see you here and I will finish my data because of you ❤Pluto leave hote food Abeg 😂😂
I really enjoy this contents
I dey enjoy u bro.....oruma from abuja
Hahahahahahahahaha..Pluto, chai u nd Os eh..laff wan wound me here oooh😅😅😅
"Before you open, hope you know say after Martel na Hotel o"😂😂😂😂😂
❤❤❤😂😂😂 make we go chop for house
Pluto i really love yr content. Your iye and landlord are the best hv seen
Why u nor let am long na😢
Like 5 hours
I wan just Dey watch am Dey laugh 😅
Pluto 😂
Pluto u dey gemme Joy 💯
Omo I come from Whatsapp ooh so the other channel way I de follow no be ur real channel 😂
Pluto ur skit na masterpiece ♥️
Martel, hotel, Cartel. 😂
Pluto I love your content
You are a real comedian
Joy too much for this site
My data just dey finish coz of plutomanian 😆
I really enjoyed this video keep it up brother
Pluto I too love your content... I used because of your videos to subscribe on RUclips bundles one love bro ❤❤😂😂
My brother no place like home 😂😂😂😂😂😂😂😂
Pluto no Dey eat for hotel. I love that get money get sense
Una, go kill us for the new pluto comedy. So funny. Fool of laugh
The clip sharp die...keep pushing plutomania
Pluto gallant when it comes to billing😂😂😂
Pluto all the way ❤😂😂😂😂😂
Pluto wey get doings 😂😂😂
I like this your iye ooo
😂😂😂😂 so funny... Plutomania
😂😂😂Princess nor want EBA oo
I like your way, house food is the best!
Pluto, you too much 💯❤️❤️❤️
Pluto we no Dey see the land lord oo 😢😢😢😢
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 nice one smart guy
😂😂😂😂😂😂 nice one bro
7 weeks food no be small😂😂😂
I like ur new way now ❤❤😂😂
Sharp ....your content de gimme joy 😅
Plutooomania🔥🔥.
The highest now in benin 🙌👐
After matel na hotel, we need use body rub body 😂😂😂
I swear Pluto mama said act the iye wella
This guy is talented shaa
Pluto for lodge suit like 3 to 4 bedroom because you get plenty boys, so that all your boys go mount you for the hotel and guild you in case anybody won misbehave for Pluto presido
Ur style na top notch 😂
😂😂😂😂 na so ooo 😊
Na only 7 dolls u deh pick?
Hotel food money wey my mumsy go use cook 7days meal
Very interesting and a lesson for our youth, thanks bro
Ahhhh Pluto ❤❤❤
I love ur content pass my future wife i swear
This is good for some ladies some ladies misbehave when the see good guy.
We no just know real account to follow bayii
Pluto u still Dey bomb so?😅
After Martel na hotel😂
7 dolz longggggggg
Pluto my geee