Mr Paul say the car dey fly because of aeroplane engine oil wey dey pour inside the engine😂🤣😂🤣abeg na where I fit see aeroplane engine oil buy for my car biko
1st sign of danger! Once Pastor start to dey round u up, ee don set be dat. If Pastor start to dey sing, "u know me u dey do me"! my broda 4gerrrabourrit, no escape point 4 u! 😂😂
Hahahahahaha.....no be only airport junction, na agbasa junction....hahaha....Paul get mind dey tell zualakate say he car go start bush market....chaiiiii....I can't stop laffing....nice one bro.
This is mad.. skit of the year.. Noble with him anyhow talk.. Zualakate just keep quiet. He dey think, I manage buy car after all these many trekking, you nor see something do, you con go feed am garri.. we die here today.
Only a person who studies or has studied the Bible would actually notice and be "bothered" about that "clash" in Proverbs 26:4&6. To now use it in a comedy skit is pure genius. Your brain dey work well...
It's called cinematography...if such happened an onlooker will be using a phone... I been wan vex for your comment but I remember say your brain na trial version

Hahahahaha! This mechanic is a great storyteller I tell you! The car come dey fly because they put aeroplane engine oil! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Whosoever that made this combo does not want our ribs to be at peace 🙄💨
😂😂😂😂😂😂😂 omoh! This mechanic funny die shaa..!
Zualakatey seh don lose hope for the matter
If the arrow for the Master meet the servant that's elimination 😹😹
Madam quick divorce am make them no call you widow. 😂
Celebrate grace
Normally Mr Paul self no normal 😂
This Mr Paul can be very serious while annoying someone 😄😄😄😄😄😄😄😄😄
You know you dey do me... You know me you dey do me, thunder fire 🔥🔥🔥
Zualakatey funny joor.... 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
“You load my car with Garri?”
This skit made my Christmas Day 🤣, merry Christmas guys, you two are the best 😂😂😂
Zualakatey dey struggle over prayer point
He no know which prayer Point to dey offer for that matter, na why e dey try fight!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂
Make I Laugh Before I Watch 😂, I Know Mr Paul 😅
Mr Paul say the car dey fly because of aeroplane engine oil wey dey pour inside the engine😂🤣😂🤣abeg na where I fit see aeroplane engine oil buy for my car biko
1st sign of danger! Once Pastor start to dey round u up, ee don set be dat. If Pastor start to dey sing, "u know me u dey do me"! my broda 4gerrrabourrit, no escape point 4 u! 😂😂
Accept my sympathy, my condolence 😂😂😂
Load car because it's hungry🤣🤣🤣
Mr Paul you again 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You're just so good man. Your skits are exceptional
Mr Paul met his match,
His complicated explanations couldn't help today 😂😂
God bless ur hustle ! I pray our government see how natural talent abound in Nigeria!!!
Cheers!!!
Madam, make you quickly divorce am , make dey no call you widow.🤣🤣🤣🤣
Quickly divorce am make dem no call you widow 🤣
Mr. Paul na follow come mad man 🤣🤣🤣🤣
Lols... This is great
Omo, I love Mr Paul comedy. 😂
My GO omg pls come to South Africa
Oh my goodness, my two favourite comedians right now, Bini and Urhobo collabo. It's the gospel war song for me 🤣🤣🤣🤣
Hahahahahaha.....no be only airport junction, na agbasa junction....hahaha....Paul get mind dey tell zualakate say he car go start bush market....chaiiiii....I can't stop laffing....nice one bro.
Much love bro, u guys made me laugh So loud 😂😂😂
You mix cement and garri take load the cow abi na car 🤣🤣confusion everywhere
Mr. Paul go just dey calm dey narrate rubbish 😂😂😂😂
Mr. Paul done craze finish
If the arrow meant for the master hit the servant, you’re finished🤣🤣🤣🤣
Mr Paul I woke up watching you
Lol, I don laugh tire. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You bring so much joy
Belle wan kill me ooooo😂😂😂😂😂😂😅😅😊
The way this guy dey quote scriptures
Mr. Paul, tory no dey tire you? 🤣🤣🤣🤣
Haha, power locate you 😂
When craze meets madness 😅
This is mad.. skit of the year.. Noble with him anyhow talk.. Zualakate just keep quiet. He dey think, I manage buy car after all these many trekking, you nor see something do, you con go feed am garri.. we die here today.
❤❤❤❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂
I wonder what he expected
You know me you de do me die by fire
This combination naa heavy wahala...una no well😃😃😃
The noise was much, bro. But thanks for the entertainment
Mechanic with wrist watch for work shop.
Hahaha ha mr Paul
Raw comedy 🤣🤣
This ajino boy is a very good actor
Where is Paul?
GRACE
Funny 😄😄😄
Mr paul the day i discovered u eh social media nodi bore me again
Grace
Funny souls
Merry Christmas 🎁🎄 Guys 😙🤪😚😋
So funny
Only a person who studies or has studied the Bible would actually notice and be "bothered" about that "clash" in Proverbs 26:4&6. To now use it in a comedy skit is pure genius.
Your brain dey work well...
So interesting
Power locate u😂😆😆
Bec of grace
Aeroplane engine oil, trailer engine oil.😂😆
Loadam with cement and gari😂😆
G - R - A - C - E
😂😂😂😂😂
😂😂😂
Try arrange better camera not phone camera...y’all need upgrade abeg
It's called cinematography...if such happened an onlooker will be using a phone... I been wan vex for your comment but I remember say your brain na trial version
🤣🤣🤣
G. R. A. C. E
G-r-a-c-e
From 3:17 Proverbs 26:4-5. That part of the Bible is the most confusing verse. Very contradicting!!
😊🤣🤣🤣🤣😂🤣😂
Make sense
From when Apostle Johnson Suleman prayed for you, I just liked your skits. You will go far were his WORDS
This ministry by power
Work on your camera quality
Mr Paul head no correct at all
Who buy this one car
G.r.a.c.e.
Next time try understand me ok
God go punish this paul always like to confuse person haha
A
Mr Paul Rubbish
E
G
R
A
C
E
a
e

So true
😂😂😂😂😂
G-r-a-c-e
😂😂😂
A
E
a
e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e
G-r-a-c-e