Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
My favorite song at this moment 🎶❤You too sabi savage 🙌🔥
The video is clean and very creative. Biggy uku. Baby girl why are you doing me like this❤❤❤😊 🤩🤩
Zlatan no dey everly disappoint but Savage sef no gree leave am for neck. Video clean.
You sure say na pinky shot this 😮😮😮 she don bad oo
I dey the Savage train like this Nice one 👏
Savage Gbemidebe.. This video cleannn😍😍😍💯🔥
So clean and smooth👏👏👏👏 Banger!!!!
Zlatan is the perfect for this remix, savage no gree for him oo 😹😹😹I love this energy am seeing 💕💕💕
The way I ve been anticipating this video😭. I wasn't disappointed 😊
Visuals na fayaaa🔥
E con be like say na Zlatan get song 😂Savage sef no gree for am ❤ big upppppp
Well creative video and so rhythm to the lyrics ❤❤❤❤ Kudos to the director ❤🎉🎉🎉🎉
My favorite song at the moment 🎶❤️Everything niceeee 🤩
Good music never needs to promote cause it promotes itself 🔥🔥🔥🔥
These artists no dey ever disappoint ❤ them dey always deliver better jam🔥🔥🔥
Omo Savage chop this jam wella, this video too clear❤❤
OmoPinky don dey shoot wetin no Good oo 😮😮. D video make sense ❤❤. Love it!
Lit 🔥 I’m feeling the Gbedu
This visuals too clean! Damn 🔥🔥
Finally!!! better jam 🔥🔥🔥
Anticipated video don land 😘 too clean
You guys delivered fr🔥
I don watch this video more than 10 times, too clean!
I love these song....... sweetest Remix ever....
Always representing
Zlatan mud this song tbh!! Banger 🤭🤭
We really needed this remix
I love this energy too lit abegg 🔥❤️
Visual effects too clean ❤
Visuals is on fire 🔥🔥
This video tooo clearPutting this on repeat Allday
I love the music ❤❤❤ vibes on vibes ❤❤❤
See proper visuals omo😍😍😍🔥
This video is everything 🥵🔥🔥
Zlatan and Savage 😍😍
We love this bro 😎
Okay okay, Zlantan too sabi this remix thing 🎉❤
Zlatan muda d verse. My fav on my playlist❤
The music video is giving everything minus nothing ❤
Zlatan did his thing ngl, savage ate on this one 🔥
Truly magical😍🚀💐
So clean love this 🎉❤
Big name 🎉
This savage will be very big... mans good
Clean visual! 🥺🔥
Savage is on fire ❤
Savage is killin it 🚀🧇🚀
Best jam at the moment 😍😍😍
Savage too good 👍 ❤
❤❤❤❤ this is too goood
Savage Beast finished work with this onev
Love this 🔥🔥🔥💃
Sabi boy 🤯🔥🔥
Let’s go 💃💃🥵🥵
Omoh this song dey sweet me ❤😊
Damn slap hard gan ❤🔥
My jam 💯✅
Tooo clean ❤
This song na banger ❤
Too clean ❤
big tune ! 🔥
Nice one ❤❤❤
Love this jam ❤❤
Gbedu 🔥🔥🔥🔥🔥
Clean visuals
Beasty 🔥🔥🔥🔥
Wahala 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Be ups to the director, he did a good job on this video
She
Amazing video
Cleannnnnn❤
Only one ibile electricity ❤️
Lyrics on point
this song too sweet abeg😂❤
Better gbedu ❤
Too good 😊
Savage!!!!!
This song😍😍😍
Savage no gree for anybody 🎉
You’re here to stay try give us back to back
Let’s Go😈
E be like magic ❤️😁
Clean ❤🧼 😊
This guy no wan gree for anybody oo
Dope 🔥
Savageee❤
You’re so good 😊
Magic❤
See Visuals nowwwwwww, tooo clean ❤
🔥🔥🔥
Big jam
O gidi gan gan ❤❤
Nah GOd save savage say e dey quick collect Mike from zanku e for steal the song with his verse😂
💥💥💥
Nice ❤
Savageeeeeeeeee 😻😻
👊🏽👊🏽👊🏽👊🏽
🎉
❤️❤️❤️
❤❤❤❤
🎉🎉🎉🎉
My favorite song at this moment 🎶❤
You too sabi savage 🙌🔥
The video is clean and very creative. Biggy uku. Baby girl why are you doing me like this❤❤❤😊 🤩🤩
Zlatan no dey everly disappoint but Savage sef no gree leave am for neck. Video clean.
You sure say na pinky shot this 😮😮😮 she don bad oo
I dey the Savage train like this
Nice one 👏
Savage Gbemidebe.. This video cleannn😍😍😍💯🔥
So clean and smooth👏👏👏👏 Banger!!!!
Zlatan is the perfect for this remix, savage no gree for him oo 😹😹😹
I love this energy am seeing 💕💕💕
The way I ve been anticipating this video😭. I wasn't disappointed 😊
Visuals na fayaaa🔥
E con be like say na Zlatan get song 😂Savage sef no gree for am ❤ big upppppp
Well creative video and so rhythm to the lyrics ❤❤❤❤ Kudos to the director ❤🎉🎉🎉🎉
My favorite song at the moment 🎶❤️
Everything niceeee 🤩
Good music never needs to promote cause it promotes itself 🔥🔥🔥🔥
These artists no dey ever disappoint ❤ them dey always deliver better jam🔥🔥🔥
Omo Savage chop this jam wella, this video too clear❤❤
Omo
Pinky don dey shoot wetin no Good oo 😮😮. D video make sense ❤❤. Love it!
Lit 🔥
I’m feeling the Gbedu
This visuals too clean! Damn 🔥🔥
Finally!!! better jam 🔥🔥🔥
Anticipated video don land 😘 too clean
You guys delivered fr🔥
I don watch this video more than 10 times, too clean!
I love these song....... sweetest Remix ever....
Always representing
Zlatan mud this song tbh!! Banger 🤭🤭
We really needed this remix
I love this energy too lit abegg 🔥❤️
Visual effects too clean ❤
Visuals is on fire 🔥🔥
This video tooo clear
Putting this on repeat Allday