W4 thank you ooo e be like say I know the other guy wey hate 2baba from mitv he use to be on air personalty. Your hate for 2baba no go make me follow you
@vbabashow5427 and all ur opinion must highlight 2baba and how he has treated people. Every single interview ...cmon nuh man you started with blackface, since then na the trend
I Love your songs control w4 control oooooo
Hoha podcast is the best 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
2baba is a legend 🎉W4 is a legend
This show is just about 2face una no get talk Everytime na two face haba na waooo
2 face is a big tree 🌲 with big branches in the industry make e shock you
Sorry d show is not against 2face ok, but na bcus dem dey interview people wey close to 2face from rocksteady to blackface to Aj natives
I tell you
Most they talk about him now they dey disappointed as W4 said the truth against what they were expecting to hear
Na to bring ojb and whole fastac artists
1st class musician
Na 2face Dem dey talk about for this podcast
Legendary w4
W4 one of my best musician I. The early 2000 I love your music bro
If you want dey this just get something with 2baba
Na bad belle dey worry.den won use tuface trend .
This W4 is super talented everyone for street admired him back then. Wishing him all the best going forward.
Excommando I greet you
I don't know w4 was this smart
2BABA IS UNIVERSITY COURSE THAT IS STUDY.
W4 thank you ooo e be like say I know the other guy wey hate 2baba from mitv he use to be on air personalty. Your hate for 2baba no go make me follow you
Every one will come on this show to talk about 2face😂
I tire o.. Is 2face the type of the show is becoming boring
This show is about 2face , how to destroy 2face ... bring a guest and don't talk about 2face
No body is bringing any down some people are saying the opinion about any body
@vbabashow5427 and all ur opinion must highlight 2baba and how he has treated people. Every single interview ...cmon nuh man you started with blackface, since then na the trend
@@vbabashow5427Tu face he's a good man
They know what they are doing. It is an agenda.
@aperturetv6421 yeah bunch of dumb people... every fucking interview is centered on 2face. Like why hate this much
Am always here for you 🤍✨
Pls talk about someone different or something different. Everytime 2baba
Vbaba you be 2face hater lowkey na why you no go reach him level be that
Bro your partner talks more than the guests. Very bad for a podcast
2face don already sing am say, if no body talk about u den u r nobody weda na true or na lie. So make Dem talk dia own
Downfall of 2baba podcast
Every time 2Face !!! Una no dey tire. Boring and dry podcast
This ur show is becoming annoying bro. Stop talking about 2baba , he is a big ocean and don't need all this shit. He is blessed.
EVERYTIME 2BAƁA, SO WITHOUT TALKING ABOUT 2FACE ALWAYS THIS SHOW WILL NOT MOVE FORWARD HOHA