Me nor dey pity for any cultist wey dem kpai bcus who dem kpai today don first kpai person before and who kpai person today them go still kpai am tomorrow. Na d innocent youth I dey pity for I cum in peace.❤
Why una nor dey talk to una Oba wey dey invite particular cult group into the Palace to celebrate with him? Yeye pipo! Till una wake up, that benin city nor go better.
Na oba be the problem of benin, wen e papa dey throne e nor be like dis at all...e nor fit coordinate e people, and na same people e dey always invite come palace for he celebrations
@@genesisworld-zc5im Na only social media dem fit dey talk, nobody go see am here make dem jus meet with Oba and governor and with CP everything go settle.asap
EPA thanks for your contributions. This killing matter make una know say people for abroad dey send money to kill Benin people but you dey talk about other tribe 😂 Benin no dey kik for cult for Lagos? Otlr Delta State? Forget tribe cult no get tribes if he dey self na ur Benin people invite them so no talk say them no be Benin 😂 Again why the killing no go end soon is that were to face una no know am to face . RUclipsrs and Benin people for abroad sending money to RUclipsrs to fight against one group in Benin na them dey bring the war. E g Alex HQ for France is the reason for the killing all these years, them pay am to dey talk bad on other group that's why the war no dey stop. Carry juju swear for people wen dey abroad sending money and RUclipsrs joining some group against one groups if the war no go lesss😂😂
Well said bro. The thing done too much for Edo State and the so called new elected governor of Edo State didn't comout and say something about it. Wat a shame. I miss Obaseki
@@OmoreyeGeorge-mm4vwwhat is his responsibility as Oba? Why is federal government paying him? Why do the people of the land paying him homage and loyalty if he can’t protest them?
@@STG1244 the federal government is paying the king because the king was formerly ruling like the government but now power has shifted to the government that is why the government is now the one making laws so don't expect the king to take the action without the government
@ the king still have right to take action within the law! Does government also stop the king from making a statement condemning the evil that’s happening in the land?
@@oviarobogodstime2773 Oba himself na cultists 🤷🤪 and na their patron. Otherwise Oba for don place a curse on it since and declare them Oghionoba and Oghionevbo 🤪🤷😂 I dey look them with my eyes 👁️👁️ 👀.
The time way he place curse you never start to they use phone? Education no teach you say na traditional ruler? You nor know your governor house to ask for security?@@sunnydemmy8751
This one na Mercy after death. Akobe when Obaseki banned Cultists 🤷 you dey among the people wen dey criticized Obaseki . Go tell una INEC selected Governor Monday Okpewholo and the lions and tigers .Cry 😭😭to una Oba palace 😜😰🤷 . Who be Oghionoba now. . I dey laugh 😂😂😂😂 For Both Bini and broken 💔😭 english...
@@dgoddess4620See how dumb you sound. Everybody is oghionoba. If l were you this is what you should do. You see all those jobless chiefs and fake native doctors going to court with red unwashed dress tell them to put a curse on anyone killing people in the name of cultism. Then there will be peace in your state. Oghionoba yeye people.
Oba of Benin congratulate and embrace nastic politicians while not him also talk about the killing in Edo state or the killing is a sacrifice for Edo land 😭😭😭
Oga nah becus of spraying to musicians is that why you come out to do this video. You were making sense when you start, but by the time you now adding the spraying of cash to musicians, you now spoil the whole thing.
God bless you
Nice one epa , more of this from other Edo celebrities and edo mothers to come out and go to oba palace
Akobe make una dey talk true for benin
@@OsagiedeSamuel-kk7vz Akobe na mugu. Una don cursed Obaseki finish 🤷🤷. Go cry to una Oba , INEC selected Governor.shameless
Me nor dey pity for any cultist wey dem kpai bcus who dem kpai today don first kpai person before and who kpai person today them go still kpai am tomorrow.
Na d innocent youth I dey pity for
I cum in peace.❤
Good advice who get ear make them listen yeye people
As an edo guy my trip ✈️to naija for xmas cancelled❌
Uwese! Well said. 👍🏾
Thank you very much sir👍🙏
Thank you for your concern and understanding .😊
Well said my brother
Amen. But no dey swear for Albert again. Just ignore him. Thanks for your video. Domon baba❤
Una go Remember Obaseki for this Benin city
Why una nor dey talk to una Oba wey dey invite particular cult group into the Palace to celebrate with him? Yeye pipo! Till una wake up, that benin city nor go better.
Oba na de problem for Bini ooooo
Na oba be the problem of benin, wen e papa dey throne e nor be like dis at all...e nor fit coordinate e people, and na same people e dey always invite come palace for he celebrations
@princebillions4709 Facts, but the binis are afraid to speak up.
@@genesisworld-zc5im Na only social media dem fit dey talk, nobody go see am here make dem jus meet with Oba and governor and with CP everything go settle.asap
EPA thanks for your contributions. This killing matter make una know say people for abroad dey send money to kill Benin people but you dey talk about other tribe 😂 Benin no dey kik for cult for Lagos? Otlr Delta State? Forget tribe cult no get tribes if he dey self na ur Benin people invite them so no talk say them no be Benin 😂
Again why the killing no go end soon is that were to face una no know am to face . RUclipsrs and Benin people for abroad sending money to RUclipsrs to fight against one group in Benin na them dey bring the war. E g Alex HQ for France is the reason for the killing all these years, them pay am to dey talk bad on other group that's why the war no dey stop. Carry juju swear for people wen dey abroad sending money and RUclipsrs joining some group against one groups if the war no go lesss😂😂
Well said bro. The thing done too much for Edo State and the so called new elected governor of Edo State didn't comout and say something about it. Wat a shame. I miss Obaseki
Well said bro
God bless you sir,but why Oba of benin never put mouth for the killing inside him state ? Shebe na like this we go dey dey?
Because he's the governor of the state right?
@@OmoreyeGeorge-mm4vwwhat is his responsibility as Oba? Why is federal government paying him? Why do the people of the land paying him homage and loyalty if he can’t protest them?
The primary responsibility of a governor and a king is to protect their subjects/people
@@STG1244 the federal government is paying the king because the king was formerly ruling like the government but now power has shifted to the government that is why the government is now the one making laws so don't expect the king to take the action without the government
@ the king still have right to take action within the law! Does government also stop the king from making a statement condemning the evil that’s happening in the land?
EPA thanks, But we no the truth all us nowhat to do why not doit ,,, But truth is better in our state
Make Benin traditional rulers come out and swear on this. This is getting too much please ohhh
Nice talk 😊
Well said . I wipe for the innocent ones😭😭😭
Oba na be the problem in edo state
@@oviarobogodstime2773 Oba himself na cultists 🤷🤪 and na their patron. Otherwise Oba for don place a curse on it since and declare them Oghionoba and Oghionevbo 🤪🤷😂 I dey look them with my eyes 👁️👁️ 👀.
@sunnydemmy8751 oba na big time cultists
The time way he place curse you never start to they use phone? Education no teach you say na traditional ruler? You nor know your governor house to ask for security?@@sunnydemmy8751
All of una day. Na una de teach them
Baba them don kpa my blood brother
So sorry dear😢😢😢😢
So sorry for that my dear
My condolences 💐 omoh 😢 e nor easy people lost their loved ones walahor make una rest ooo
This one na Mercy after death. Akobe when Obaseki banned Cultists 🤷 you dey among the people wen dey criticized Obaseki . Go tell una INEC selected Governor Monday Okpewholo and the lions and tigers .Cry 😭😭to una Oba palace 😜😰🤷 . Who be Oghionoba now. . I dey laugh 😂😂😂😂 For Both Bini and broken 💔😭 english...
You're an enemy of progress,oghionba Oghievbo . Ozuor 🙄
@@dgoddess4620See how dumb you sound. Everybody is oghionoba. If l were you this is what you should do. You see all those jobless chiefs and fake native doctors going to court with red unwashed dress tell them to put a curse on anyone killing people in the name of cultism. Then there will be peace in your state.
Oghionoba yeye people.
@@dgoddess4620ur Oba is the oghienvbo and the enemy of Edo progress
This same akobe makes mockery of obaseki, when obaseki tried to make a move to stop the cultists killing menace.
God bless u daddy ❤
Oba of Benin congratulate and embrace nastic politicians while not him also talk about the killing in Edo state or the killing is a sacrifice for Edo land 😭😭😭
Daddy thanks for this 🥹🙏
Former governor is bad, so new governor is with you guys now. You among the people who said governor Obaseki is bad, so just the beginning.
Mumu when the fight take start??? Una don fail una don fail
Tinubu and Oshiomole has made me deny my State
Yes oooooo
Ola.gue.bueno.esta.bideos
Where is the Governor of Edo State
Na Governor send them?
May them continue oooooo
Epa lamogun
Epa you dey go church ⛪️ 😂😅😂😅. Epa say in Jesus name 😂😅😂.
😢😢😢😢😢
Uwese
🤔💔💔💔
Not be lie oh
U
Why is everyone calling him epa? Hes not even up to 40. Akobe is a small boy
YOU KNOW SAY NA SO EDO PEOPLE MENTALITY BE.
ONCE PERSON DON GET SMALL MONEY AND BIG BELLE, DEM GO BEGIN CALL AM EPA.
@@WILLIAMSOKOSUNOga quiet e, stop saying what u don't know and reason like a mature human being mucur
Akpa vbabobo 😅😅😅
Na una b the problem so Epa na normal talk for Benin it's special regards for who knows himself nor b by age or money mugu 😂
Oga nah becus of spraying to musicians is that why you come out to do this video. You were making sense when you start, but by the time you now adding the spraying of cash to musicians, you now spoil the whole thing.
Oga U b mumu oh,wetin d man take wrong here,he say dance he go na only women dey no men,how he tk wrong,Una jealousy eeh
Now I see u are a stacked illiterate, them give u examples of the fear in town u start talk like olodo
@@RobinsonKelvin-og5jrno mind that mumu illiterate ohh. Simple advice and beg the goat no understand 🙂
Not be lie oh