I like seeing Godfrey like this, if you win you praise your players and coach. Today arteta no be coach tomorrow is will be the best coach😅😅😅. Blues let's show some love💙💙💙
When United won Everton, Godfrey say who be Everton now you draw for home. My offer still stands, Arsenal win any trophy this season and you get 500k from me. Stop running your mouth
Dani wey go scrape him head for beginning of season, una think say him no know wetin him dey do. When you and Ade ready, una go comot this thing wey una put for head 😂😂😂😂
Blud has always called out arteta but fact remains that the whole football club has neva been ambitious because wtf is this arsenal current squad 😂😂 They are playing negative football this season and are over dependent on set pieces 😂😂for a FC that wants to challenge for the EPL🤧 More strength to all the arsenal brothers in the world 😂😂 Blue must show💙💙💙💙💙💙💙😁
Hahahahaha 😂. I can't laugh oooooo. My guy said his eye the turn him. Plz Godfrey no vex we our big brother will fight for u. Blue 💙💙💙💙💙 is the colour.
Manchester United and Arsenal fans are the same, when they lose or draw they blame the coach and players but when they win they can't give enough accolades for the Coach 😮😮
Godfrey I be former arsenal fan.. my advice for u be say leave Arsenal, this club is cursed and Arteta can never win a major trophy for us.. average as a player, still average is a manager… ARTETA OUT” 😤
@@victorprecious5071it doesn't matter. So, he should lose his mind because he doesn't want to be a glory chaser? Imagine eye dun dey turn Godfrey already😂 abeg leave the guy make he choose happiness. Arsenal nor fit take him joy away.
Young man beating Everton is not for everyone, we beat them with just 2 players, 4:0 very comfortable win You guys couldn't score even 1 goal at home against Your senior Everton 😂😂
Godfrey is not a Good Football Analyst, He is Just A Fan that says positive things when his team Wins... Some time Ago Arteta Was the Best Coach, now he is rubbish.. Bro be Consistent 😂😂😂
I no understand this guy. Whenever arsenal draw or lose, na coach cause but when they win, na players nobody go remember coach. I no dey feel his analysis
Another day to remind you guys that we Chelsea fans are not in the title race we just want 3 points per game 😂so we're waiting for Brentford to come and donate their own 3 points today😂😂
I like seeing Godfrey like this, if you win you praise your players and coach. Today arteta no be coach tomorrow is will be the best coach😅😅😅. Blues let's show some love💙💙💙
No he no be fan of Arteta normally
In Tox's absence, this guy did a good job 👏👏👏👏
He has been doing it, maybe you just started watching it. Even during the World Cup finals and others.
Nor be today e Dey run am na
Karibi interviewing Godfrey just dey make me laff😂😂😂
From the best manager in the world to a championship manager. Back to reality 😂😂
😂😂😂😂
Oboy that Liverpool match hot 🔥 from start to end. Very intertaining attack to attack. Forget Liverpool get Jinja.
Arsenal Dey chase league but the league Dey chase Chelsea 😅
😂😂
I swear them they false us to follow fight for league 😅😅
Don’t leave me 😅
Dem go explain taya 😂💔
Mad oh.... 😂. This one enter!
Please Fans Tribe Management find a way for us that are not Nigerians to have the same opportunity to hang out with you guys 👏👏👏 please ❤
To subtitle it right?
I don dey wait for Godfrey cry since 😂😂😂
This man take say them go trash Everton now them don trash people ticket 😂 Godfrey before you will see Arsenal win the league you will be 45 years old
Ahhh and em never reach 30yrs o
When United won Everton, Godfrey say who be Everton now you draw for home. My offer still stands, Arsenal win any trophy this season and you get 500k from me. Stop running your mouth
Amen😂
I always my bro say I go born pikin pikin go grow finish university marry born n Arsenal will still not take league 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
I always want to hear Godfrey complain of merino.
How he calls merino is funny 😅😅😅
It is the "Sorry" that Karibi said at the end for me oo😂😂😂
😂😂😂
I feel your pain bro supporting Arsenal is not easy
I have been waiting for u😂😂😂
Your eye never start to dey turn you😂😂😂
“😂😂😂😂😂”
Godfrey say my eye Dey turn me 😂😂😂😂
Dani wey go scrape him head for beginning of season, una think say him no know wetin him dey do. When you and Ade ready, una go comot this thing wey una put for head 😂😂😂😂
Real 😂😂😂
😂😂😂
Word 😂😂😂
I dey call GODFREY... BABA OF BLAMING GAMES 😂
5:12 Him saying MY EYE DEY TURN ME, made me laugh out loud
😂😂😂
Wow bro . My birthday is also 22nd December ❣️
Na Godfrey I dey always wait for,he dey always sweet me
I don laugh tired 😂😂😂. E say “ how i go defend person wey be failure” 😂😂😂
This guy na pure Calaba
This man too complain 😅😅😅😅
I lov when arsenal drop point and form😂😂😂
Lol 😆 fft witch
Ten Hag dey still Jobless ooh, you can bring him in January, and u no go go trophyless this season 😂😂😂😂
Karibi u try to hold dat laff for ur belle through out the interview, e remain small u for just burst laff😂😂
Blud has always called out arteta but fact remains that the whole football club has neva been ambitious because wtf is this arsenal current squad 😂😂
They are playing negative football this season and are over dependent on set pieces 😂😂for a FC that wants to challenge for the EPL🤧
More strength to all the arsenal brothers in the world 😂😂
Blue must show💙💙💙💙💙💙💙😁
But wait oh
Where Olu sef 🤔
As Karibi dey interview Godfrey e dey make me laff😂😂
No man utd headline today?😂😂😂😂
😂😂😂I can't stop laughing alone this night
You think say nah plate hair 😂😂😂😂
Arsenal fans are back to earth from the moon..
Reality don hit dem hard.. im really loving this pain 😂😂😂
12:52 This place too funny 😂😂💔, karibi gatz laugh 😂
I Dey enjoy this guy reaction when arsenal lose or draw 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
So Toks name na Tokoni 😂Omo thank you Everton I never knew information Dey always fall out when Arsenal lose 😂😂
😂😂😂 aswr I shock 😂💔, anytime arsenal drop point, we always learn new things 😂
😂😂😂
How many corners you Don create in the match 😂😂
Hahahahaha 😂. I can't laugh oooooo. My guy said his eye the turn him. Plz Godfrey no vex we our big brother will fight for u. Blue 💙💙💙💙💙 is the colour.
december don come for arsenal😂😂😂
U r very right my guy
I love these😅 tears 😭
Chelsea needs to cash in on this double slip by Liverpool and Arsenal. Go on Blues.
My fellow Chelsea fans please stop shaking hands with that arsenal fans make them no go infect you with the draw mentality please very important 😅
😂😂😂😂😂
Sorry Godfrey, arteta will soon unlock kai
Abeg help me tell Godfrey say na now him know say Arteta no be premier League coach
Gofrey Say God forbid bad things 😂
We are finished 😂😂😂😂😂
The way Godfrey dey pronounce merino 😂😂😂
E de drag de name 😂😂😂😂
The N is silent 😂
Manchester United and Arsenal fans are the same, when they lose or draw they blame the coach and players but when they win they can't give enough accolades for the Coach 😮😮
Arsenal reality is right in front of them.
I like seeing their fans in pains.
Suddenly Chelsea is in the lips of everyone
Bro say eye de turn am 😂😂😂😂😂😂
Charity na the 2nd bus stop after Oshodi, abii⁉️👀
😂😂😂 how i go say ma defend sombody way be failure 😂😂
Set piece FC done dey complain ooo December never finish win your game u dey mention united 😂😂😂
Godfrey dey kpami
Every season prank Fc netflix 😂😂😂
Nah you go do dread, Una result go dey dread go 😂😂
Happy birthday inadvace sir
Godfrey funny gan 😂😂😂😂😂
omo 😂😂😂 this guy
Godfrey I be former arsenal fan.. my advice for u be say leave Arsenal, this club is cursed and Arteta can never win a major trophy for us.. average as a player, still average is a manager… ARTETA OUT” 😤
Which team you come dey support now ?
Chelsea or city ?
U are a glory chaser
@@victorprecious5071it doesn't matter. So, he should lose his mind because he doesn't want to be a glory chaser? Imagine eye dun dey turn Godfrey already😂 abeg leave the guy make he choose happiness. Arsenal nor fit take him joy away.
@ChrisnaldoFabrolo😂😂😂
Wait ✋😂😂
When failure is a failure is a failure
If Chelsea later won premier league before Arsenal is very Shameful and Disgraceful for Arsenal, Back to Back defeats.
I love e tear 😅😂😅
Young man beating Everton is not for everyone, we beat them with just 2 players, 4:0 very comfortable win
You guys couldn't score even 1 goal at home against Your senior Everton 😂😂
Arteta F. Up sha
I just pray make Arsenal fans dey alive to see their club winning the league 😂😂😂
I like Godfrey tears 😂😂😂😂
Godfrey my man 😂😂😂
Tox,how far now....help me ask Godfrey say how market with Arsenal yesterday...
He's reserving them for next match 😂😅😅😅😅
Godfrey, my question for you is that, wetin you smoke when you talk say havertz go score 25 premier league goals
@aryoroladele3172
Thank you, please help me to ask again.
😂😂😂 person wey dull 😂
I Dey think it fit be local Igbo 😅😅
Godfrey lia hio kitu ikutoke😂😂😂
Chelsea no be Arsenal mate oo u got the explain tyre😂😂
I don't know how people are blaming Arteta for this one
There were so many chances missed
Pickford saved some goals
Every year we are there for the league, we are not there for any league. We just they decieve ourselves. Lol
This guy tears dey sweet
insha gra gra😅
Na pressure, insha Allah we'll be there 😂
Arteta no give Nnwaneri minutes when odegaard injure..when odegaard they play na when him decide give am minutes.. oya na
Honestly is today i knw arteta is average coach. He don't hv a tactic to change things. Kai
Your headache is our joy 😂😂😂
karibi say sorry 😂
Godfrey is not a Good Football Analyst, He is Just A Fan that says positive things when his team Wins... Some time Ago Arteta Was the Best Coach, now he is rubbish.. Bro be Consistent 😂😂😂
He say God forbid, Arteta is finished
Karibi say sorry 😂😂😂😂
I want Arsenal and Man U match replay
Everybody dey talk, Man U self dey talk
Leemao 😂😂
Gimme corner or I retire
My own is that let man U loose ;oo
Your eye dey turn you ke😂😂 5:18
Karibi "calm down 😂"
Godfrey " ah never finish, a never finish"😂😂😂😂😂😂
Convert Havertz, YESUS, Raheem to RB, LB or BENCHERS…🤣🤣‼️‼️‼️
😂😂
When arsenal wins u we be praising atteta, but wen u losee u we be insulting d manager.........
Godfrey how market I remember you said no draw or losing say na steady winning wetin con happened yesterday na..?
In fairness... no matter how everyone talks much about this guy, he was never for Arteta.
Arteta na mid coach normally
Godfrey need to understand Arsenal and the coach. He wants to chase man city so since mancity is playing badly, he is chasing them backwards
Arsenal and their fans will always wait for next season.
Of course you're finished my bro
Arteta wey ETH better pass😂😂😂😂😂
I no understand this guy. Whenever arsenal draw or lose, na coach cause but when they win, na players nobody go remember coach. I no dey feel his analysis
Una de press na and jurgiho get vision more than rice
Another day to remind you guys that we Chelsea fans are not in the title race we just want 3 points per game 😂so we're waiting for Brentford to come and donate their own 3 points today😂😂