The girl go knack demon wey dey light fire for hell,evenk knack one innocent god fearing man wey make mistake enter hell ,devil come hold am ,now the girl still want knack devil but the God fearing devil no gree🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chai!!! Officer woos you no fit kill me ,Even devil see iniquity run.
Who ever is reading this, I pray that whatever you are going through gets better and whatever you're struggling with or worrying about is going to be fine and that everyone has a fantastic day. Amen 🙏♥️
😂😂😂 Th Th Thank you for watching. Happy Sunday🤍
very interesting boss🤗
Thanks for giving us the reason to laugh out loud 🤗 God bless you 🙏
Woosilat
Boss
Happy Sunday boss can I have your WhatsApp number?
the guy who played the Devil is hilarious 😂😂
really acted well
Epic!!
Even devil rejected her from hell😂😂😂
Person wey wan knack the devil himself 😂😆
Officer 👮 Woos Fan’s From Abroad Let’s Gather here And Show’s Him The Massive Love That we Always Have For Him🔥🔥🔥🔥🔥🦅
Wey Una passports
@@lucyedwards2977 abi oo🤣🤣🤣🤣
Woos and Viper the Wiper in de same skit. Love fr Gh 🇬🇭
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen 🙌🙏
Amen
Amen
Amen and amen
Amen
Lol 😁 😃 😆 🤣 😂 . Ha this devil guy finish me . "The Devil is a liar "
i'm in control hahaha small staout hhhh I too like this Devil 😅😅😅
Wow wow wow!!!👍👍👍this is indeed incredible 🔥🔥🔥maddddd😂😂😂
Am watching all the way from Ghana ( OFFICER WOOS)
Thank God Say She Dey Nack Anyhow Ohhhh! Watin We For Dey Talk Naw!!!!!!
Officer Woos you too sabi abeg
Woos N Stout always Making My Day Lol 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
DEM BE TWINS... 😂😂😂
the trend "little miss",indeed woos is creative 😂😂🤣
Atleast pikin wey don die better pass pikin wey Dey do ashawo 😂😂😂
She don seduce person wey dey light the fire 🤣🤣🤣
God-fearing Devil 🤣🤣🤣
No be devil be this my eye dey pain me🤣🤣
Viper no well before he con get combo with weree promaxes🤣🤣
The devil sabi act I swear🤣🤣
Over savi
The combination of woos, small stout and viper naa mad oooo🤣🤣🤣🤣
Woos and small stout make ona no kill me with laugh abeg 😂😂😂😂😂😂😂
Woos u & small stout are very naughty !!!!!!😂😂😂😂😂😍
Him say na “small nap” 😂💔
Woos and small stout combo na vibes😹😹
The girl go knack demon wey dey light fire for hell,evenk knack one innocent god fearing man wey make mistake enter hell ,devil come hold am ,now the girl still want knack devil but the God fearing devil no gree🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chai!!! Officer woos you no fit kill me ,Even devil see iniquity run.
Make una leave God fearing devil oo..Shalom!!!
Their expression when d heard 1million ...lolz
These guys are the most unserious guys in Nigeria 😂, you need confession o, make father pray for una two , with dat dance sef, devu no go leave o
Woos wetin she dey do?Na small nap😂😂😂
I love this one....very funny
Am in control line killed me 😹😹😹
So Funny 😂😂😂😂😂 The devil's guy is very good. Congratulations 😂😂😂😂😂
Ma Ma Make sure you drop a comment😂😂😂
😂🤣
Officer woos this ur devil na real vibe🤣 even devil de fear to sin
😂😂😂😂😂😂😂
Woos u super good
The devil na baddoo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Ahhhhhh officer woos run for your life ooooo
U no do police again
U switch 😂😂
What type of playing is this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
always happy to watch your video thank you so much for bringing smile to our faces
😂😂😂😂🤣that devil guy ehn
“Ah..ah..ah… daughter of Jezebel “ 😹😹😹
😂😂😂😂😂😂😂emimimo santana 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 see this two oooh
Shey na eyes dy pain me abi watin be 😁😂😂💔
I can't stop laughing😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣 one round, your demon go pass away
LoL 🤣🤣 love this
Am in control am in control 😂😂😂
Ano fit laugh 😂😂
Wakey wakey how 😂😂😂😂😂
The devil is a great actor 🤣🤣😂😂😂
Devil dea reject him self 😅
Wahalla done happen 😂😂😂😂😂😂
Na small nap 😂😂
Viper the wiper?😂🤣😂🤣😂
Viper as the devil🤣🤣🤣
Doing my guy🤣🤣🤣🤣🤣
God fearing devil🤣😂😅
Viper I site u my guy 🤣🤣🤣🤣
Office woos I love you bro, watching from Uganda- northern Uganda.
knackings everywhere
Nice video 👍 good work more grace
God God no go shame us
Who ever is reading this, I pray that whatever you are going through gets better and whatever you're struggling with or worrying about is going to be fine and that everyone has a fantastic day. Amen 🙏♥️
Amen
Amen 🙏🏾 amen 🙏🏾 amen 🙏🏾
This devil na levels 😂😂😂😂
Very nice 👌 good work 👌 more grace
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
So hilarious 😂😂😂
you guys nor go kill me 🤣🤣🤣🤣🤣
Your milla don enter basket. 🤔🤔🤔🤔🤔🤔🤔🤔🤔
God fearing devil 😂😂😂😂
Wows na problem
Good baba😂😂😂
I’m in control 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Woos🤣😂🤣😂🤣🍾
Wahala 😹
Waki waiki
Viper the wiper hahahha
Hehehehehehe funny
Wahala🤗🤗😁
😂😂😂
Why viper the wiper
I think it’s just only me notice that’s black pant right 🤣🤣🤣
🤣🤣 controller
Viper 😂😂 de 😈 devil
Shalom 😂
The lady is a good actor 🥰🥰🥰
Oga mi
OBODO ROBODO 😂😂😂
My guys 🥁🥁🇿🇼
Woo
😂😂😂😂😂i like
Very nice
😂😂 😂😂😂
Trabaye 😂😂😂🤣😂😂🤣😂😂😂
I’m in control 😂
Thank you
I’m the first to watch this
Woos empire never disappoint 🤞🏾🤞🏾who with me???
Viper d wiper d devil