I'm leaving behind this powerful verse that shows that God is always with us no matter what. Lets put our faith in Jesus today. Can anything ever separate us from Christ’s love? Does it mean he no longer loves us if we have trouble or calamity, or are persecuted, or hungry, or destitute, or in danger, or threatened with death? (As the Scriptures say, “For your sake we are killed every day; we are being slaughtered like sheep.” No, despite all these things, overwhelming victory is ours through Christ, who loved us. And I am convinced that nothing can ever separate us from God’s love. Neither death nor life, neither angels nor demons, neither our fears for today nor our worries about tomorrow-not even the powers of hell can separate us from God’s love. No power in the sky above or in the earth below-indeed, nothing in all creation will ever be able to separate us from the love of God that is revealed in Christ Jesus our Lord
In life you need to strategize and you need to plan 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 no be lie
Oga sirb your video is not bright OK but your comadi is very sweet
😂😂😂
Too much strategizing can be a problem
My guy Nduka say dem dey copy blank sheet 😂😂😂😂 Nduka you get talk for mouth abeg 👏👏
Mr funny always coming out with things that happens in every day life. You're too good Sabi Nwa keep it up...
Indeed
Lol sabinus editor forget the usual black and white at the end 😂
Different director
“So, who you you come be?" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This Guy is a Genius ❤️🙌🏾🤣
❤️❤️
I wish I can subscribe more than once,
Sabinwam deserves overv1 million subscribers for his hardwork.
Back to Back Banger
@OGB Recent Cultist ..na your 55 subscribers you want make I collect ?
Sabi go submit exam sheet before the person wey him copy from 😂
Nah over Sabi the worry am 😂😂
Na only sabinus go Dey drop skit like say person Dey drink water🥰❤️
We dey talk about carry over and u dey talk about family 😂😂
Dem dey copy blank sheet ⁉️🤣🤣😜 Oga Sabi answer na 🤣🤣‼️
It's his facial expression at the end.....🤣🤣🤣🤣
Sabinus will never cease to amuse me😂😂
mumu
Ordinary your song self dey make me person laugh 😂
Swrz 😂
Them dey copy blank sheet got me 😀😀😀😀😀😀😀😀.
That facial expression at the end always makes me shake with laughter😂😂 sabinus sabinus sabinus...how many times did I call you?😂😂
Sabinus finish before person way him dey copy from. Wow 🤣😂
God bless you sabinus. Thanks for making me laugh this Sunday morning.
Sabinus The Best Comedia In Africa 😁
Na that bah wey them throw for me 😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 😂
Lol... Sabinus dey follow gambari for nyash
Dem dey copy blank sheet🤣🤣
Na two girls wey dy for front for me 😂
Sabinus aways putting smile on my face sleep goes away when i see your notification🤣🤣🤣 i love the investor vibes 😄
U dey follow gambari for yansh 😂😂😂
Sorry ohh sorry ohh 😂 dey have left you behind 😢😂
Sabinus!!u no dey ever learn!!!😂😂😂😂go dey copy carryover student 😂😂
Good evening
This man 70 year old man ✌🏾🤣😂😂
🤣🤣🤣🤣this guy wey no dey come class first us submit.
Lol 😂
Building material
Lol 😂😂😂
Na to wait ✋ for another year 😁😁🤣🤣🤣🤣
Sabinus I love it and laff when u open ur eye in amaze very funny 🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus must win one day 😁
E win major award yesterday
I laugh I wan cry this guy Dey craze I swear chai I will download this video
Oga Sabi Sabi....abeg flood us with videos ... we watch and watch everyday to be happy over here
Much Love from Uganda 🇺🇬🇺🇬
Sabinus and his crew too much 😎
Keeep putting smiles on our faces boss God Bless you💓👍🙌
Na the 5k you dey eat…enjoy it😂😂
🤣 Sabinus Sabinus .... you don play penalty go throw-in
First view
"So who you come be" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
In this life you need to strategize....you need to plan😂😂😂
Lol.. Sabi Sabi.... "Who you con be" .. see question
It never ends well for Sabinus 😀😀😀😀🤣🤣🤣🤣
You too much aswear
She dey talk of carryover, you dey ask how is the family
Sabinus nor go change😂😂😂😂
lol, very creative twist, didn't see that one coming
Person way done carry over , day ask waiting we go do now 😂😂😁
🔥
Sir let me deliver my head dey hot 😂😂 that girl ehn 😂
Very nice 👍 good work more grace
Much love from cross river 🙌🏿
"We dey talk of carryover you dey talk of family"
Sabinus don carry over ooo 😅😅😅
Oga sabinus
You’re just too good
Thanks for always making me to smile and laugh
Sabinus aswear you copy wella for exam real life🤣🤣
The video broke my rib😂😂😂
First to watch and first to comment
Much love from my end Liberia 🇱🇷🙌
Mumu man are you done 😂😂😂😂
You good abeg 🤣🤣🤣🤣🤣💪🏾💪🏾🍀💚
You still Dey follow gambani for yansh 🤣
Read you no read shey them never leave you 😂😂😂😂
Hahahahaha problem dey
An this thing way sabinus deed happen in my old level exactly the he acted it😂😂😂😂
e dor tey wen I dey want to be first to like sabinus video and I dor do am today body just dey sweet ma
Who sabi book😂😂😂😂
"Now the 5k you they eat oo"😂
The eyes got me rolling on the floor 🤣🤣🤣
Love this soul✌💕🇬🇭🤔🙄😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃😃
Sabinus u can never be wise 😂
I knew he’ll be the mumu man in the end laaaa 😂🤣🤣😆
You think say you Dey wise 🤣🤣🤣🤣🤣
Hahaha 🤣🤣🤣🤣 more of it nice One
In lyf... U have to strategize.... 😁😁😁
Na that investor moves be that 😂😂😂
This guy is so special 😂😂😂
I'm leaving behind this powerful verse that shows that God is always with us no matter what. Lets put our faith in Jesus today.
Can anything ever separate us from Christ’s love? Does it mean he no longer loves us if we have trouble or calamity, or are persecuted, or hungry, or destitute, or in danger, or threatened with death? (As the Scriptures say, “For your sake we are killed every day; we are being slaughtered like sheep.” No, despite all these things, overwhelming victory is ours through Christ, who loved us.
And I am convinced that nothing can ever separate us from God’s love. Neither death nor life, neither angels nor demons, neither our fears for today nor our worries about tomorrow-not even the powers of hell can separate us from God’s love. No power in the sky above or in the earth below-indeed, nothing in all creation will ever be able to separate us from the love of God that is revealed in Christ Jesus our Lord
Mr strategy 🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣hai this one killed me🤣🤣🤣🤣
Sabi near😂😂😂
I can't stop laughing 🤣🔥🇬🇭
Abeg no talk, good afternoon, how's the family again Abeg 😂😂
Sabi nnwa 🤣🤣🤣
Sabinus sorry oh 😂😂🤣
In life you need to strategize😝😛
Sabi nwa 😂😂
I too love sabinus, want to see him o😭😭😭
This guy is too funny😂😂😂
Werey man 🤣🤣🤣
Your skits are always unique, original, giving a positive vibe👌 just like IsBae U
Sabi nwa my love 😅😅
Funny, day by day by day
But sabinus you first the one you copy eeeeeeeeee!!!!!! 😂😂😂😂😂😊😂😂😂😂😂😂
E shock you 😂🤣
Serious Mumu Man. You do am again next semester 🤣🤣🤣😜😜😜
You are the best
Our mumu no too much 😂😂😂
3😄😄
So twin no help her own sis chai life no balance
Sabinwa don carry🤣