So since lockdown, you never still go church. I leave you for almost one year come back, you never still reach church. Omo the people wey dey follow you, dem really get you o. 😂😂😂😂
The only remaining advice for Solo is to join APC and automatically become a criminal under Association of Past Criminals (APC). After all criminals no dey wahala fellow criminals 😢
Sólo this u dey say glory, glory, abeg watin glory do u😂😂😂😂
Broda Solo you are church no be mate 😂😂😂
Now.... What's the problem, What's the solution 😂😂
I surrender for brother Solo, him no go ever attend church for dis life😂😅
😂😂😂my love for brother Solo e too much 😂😂😂 love from 🇸🇱
Solo village people strong😂😀
Heaven com meet Muhammad, Muhammad ja
Solo church is not for you in this life 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Wahala. Even as dem bring service come your house 😂😂😂😂😂😂😂
Bro solo still miss church for his house chaii
This ur glory I hope all is well
Bro Solo, maybe you should go to church from Friday because is like going on Sunday is not for you 😂😂😂
First from Kenya... happy Sunday solo
Solo go get your idol make you dey worship for house😂😂😂
Solomon, If you like go and live in church. Church building will vanished.😂😂😂
Finally bro solo
From Serenje, Zambia
So since lockdown, you never still go church. I leave you for almost one year come back, you never still reach church. Omo the people wey dey follow you, dem really get you o. 😂😂😂😂
The only remaining advice for Solo is to join APC and automatically become a criminal under Association of Past Criminals (APC). After all criminals no dey wahala fellow criminals 😢
Solo you have to tell member to go buy it
God why😂😂😂😊
Which advice i wun give brother solo like this 🤔...oya sit down house do online service 😀🤷🏽♂️
Solo did that on Purpose... he don't want church service
Una nor sabi praise God for dark?😂
😂😂😂😆
Brother solo will never make it to church service again
😂😂😂😂😂
Solo,now is clear you are the your own problem, maybe try idol worship.
Change Religion, maybe church is not for u