First of August na the date o Na so me and ma friends Sit down we relate o Say make we gather people come jubilate o Cos na my success i dey try celebrate o You see You can't afford to come late Cos my gate go dey close like eight o And if you come so quick Girls dem yapa you can start to relate o And if you wan to chocolate o Kpoli and drink already don circulate o But if you feel intoxicate o Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile Nobody fighting in this place o Cos if you do you go enter police case o All my guys don shack i can start to dictate If you love yourself, give yourself brainy straight o Kpoli go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o All the place just dey full of smoke o All the boys wey dey down don dey toast o Even all the girl don eyeballs don compose o Bend your waist and take it slow o Dance to the beat as bigiano dey flow This na my time make i spend my dough Even if i like i go smoke igbo o U never hear this on your radio Mtvbase go love to play all of my video Alaba go sell i go carry all my money go Ghana must go meje must full of owo University dem dey shout bigiano Polytechnics don dey hala bigiano London people don dey find bigiano Ameriacan , jamaica lo Kpoli go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo
These guys were doing this old school. I know Nija music has blown up recently but someone has to bring these golden days back. The flavor is just correct and pure Nija.
Been having a lot of crave for throw back music and listening to this song for the first time in years made me feel like crying. I only saw this video once event since it came out and today is the second time. Been searching for it for the past years and today I came across it through someone’s video on Twitter and without any hesitations I Shazammed it. Thanks to apple for incorporating shazam. Mann a piece of me has been reconnected.
2021 weee stilll jumpinn to bigiano shino.hahah nigeria big up ur selfs.times of p square.to star boy,through to teknow and now burna boy .much love from kenya
It has been long that Nigeria started holding it down in as much as entertainment and music is concerned in Africa. In Africa, it's Nigeria v the rest of Africa, they can't beat the reach!!!!
Am loving this sh**t.. How come I didnt see this all this while until now.. Very nice video concept and nice rythym.. I play this song More than 20times a day since I found it.. Keep it up BIGIANO!
15 years later, who's here for this masterpiece?
am here lol
2024 anyone?😊
Still hot 🔥🔥🔥
Still a jam
Feb 2024
🎉🎉
Hell yea 😎
It’s disheartening that most Nigerian DJ do not like playing our throwbacks at events. This song remains a hit despite the year it was sang.
Also Lagos party remix
Throwbacks have their place!
2023!! Bigiano’s Shayo is still a hit!!
Who is still playing Shayo @2019.....Shayo go dey flow like fire
Me ooo
🔥🔥🔥
Me 🙋🏽♀️💯🔥
We dey here
Please I need help oh
There's an old song I'm looking for
"Shody you no know say you dey my mind if you cross the line Amma give it to you"
2020 anyone? 😁
Keye Light 🙋🏾♂️🙋🏾♂️
✌🏽✌🏽✌🏽✌🏽🔥🔥
Shayo 😉😎
Keye Coker 🤪🤪🤪
We here
This song hits harder in 2024, on God
Nigeria has been killing it for decades. Mad jam!!! 🔥🔥🔥❤️
igbo* has been killing it for decades
@@Emerald449man shut up man just enjoy the music and don’t bring tribalism’s here
@@kutiboluwatifea2612 no, you need to shut up idiott. Generalizing "nigerian" music, when the most notable artists are almost all igbo
@@Emerald449u b wawa😅
This song gives me such beautiful memories of my childhood. I love it a lot. Bigiano wherever you are. Thank you. I'm from Kenya
Who else feels a kinda way and start listing to Naija olD school jamz......❤❤❤❤
most underrated African club banger ever......still vibin' to it in 2020
You 💯 percent correct
Bigiano where ever you are in the world thankyou for giving us this song 😊⚡⚡❤
Amazing memories this brings
30th August 2022 and it's still slaps
@@adedayoonakoya3490 yes oo
Amen bro
Having a old skool nigerian concert st home during Quarantine lol.... THIS SONG IS A MUST
Thanks to the Netflix Afrobeat documentary, I'm going down memory lane with all these amazing tunes!
More years to anyone who listens to this Song ❤
One of the guys that paved the way for afro beat 🔥
Facts 💥💥💥
fact
If this song came out in 2022 it would be a hit. Timeless classic.
No doubts
so true... this song is fire
He just did the remix Now in 2022...go check it
Swears.
This is my first time hearing this song and my gosh...what a track. This is gold. On repeat!!!!
Exactly, my first time hearing it too. Did they put crack in it haha
You both are not Nigerians then cos wtf😂
Y'all ain't Nigerian??? Its been 14 YEARS 😂😂😂
i swear@@baxjay3666
This song dey everywhere that year 😭
2022 and still on repeat 🇳🇬🔥
Mennnn, me too
We here🙂
We Dey here 😂❤
Those watching in 2019 lets gather here for a selfie 📸😁
HalfPintOfPleasure you fucking killed it HAHAHAH
I swear my guy lol 😂💯
Awww shucks !
@@noko3762 🤣
😁👍🏿
The opening shot of this video is still the hardest ever!
It just sets the tone/mood for what you’re about to experience! 😅
I suggest that one of Naija's popular artists should pick up this and make a remix with same beats. I have a feeling it will win a Grammy😍😊
some kinda weird Nostalgia brought me here.. glad it did!!
sparklz55 eerily apt
First of August na the date o
Na so me and ma friends
Sit down we relate o
Say make we gather people come jubilate o
Cos na my success i dey try celebrate o
You see
You can't afford to come late
Cos my gate go dey close like eight o
And if you come so quick
Girls dem yapa you can start to relate o
And if you wan to chocolate o
Kpoli and drink already don circulate o
But if you feel intoxicate o
Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile
Nobody fighting in this place o
Cos if you do you go enter police case o
All my guys don shack i can start to dictate
If you love yourself, give yourself brainy straight o
Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos i gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
This party no be joke o
All the place just dey full of smoke o
All the boys wey dey down don dey toast o
Even all the girl don eyeballs don compose o
Bend your waist and take it slow o
Dance to the beat as bigiano dey flow
This na my time make i spend my dough
Even if i like i go smoke igbo o
U never hear this on your radio
Mtvbase go love to play all of my video
Alaba go sell i go carry all my money go
Ghana must go meje must full of owo
University dem dey shout bigiano
Polytechnics don dey hala bigiano
London people don dey find bigiano
Ameriacan , jamaica lo
Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos i gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
This party no be joke o
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
It says "poli go dey blow like fire"
Poli is a colloquial term for weed.. Awesome lyrics though
Asante from Kenya!
You're the real MVP.
Nice lyrics
It's "Kpoli go dey blow like fire"
Kpoli means Cannabis, no need to censor the great song.
I give you!!!respect
2k19 all of una must shayo for success 🙏🏾🔥🔥🇳🇬
Xuccessful tenboga amen
I'm here 2020
Who is here during the quarantine,hit like
✋✋
Yes
We Dey here ooo bro
Still a jam in 2020
We Dey here oo
Bro we jamming 2022 😂😂
Am still here watching in this 2019,
if your with me, make i see your like
I'm here 2020
This is better than the noise of nowadays we are hearing. Please I need more of this you are a legend to me
This man doesnt exist outside this song.
2018, anyone? It's been 10 years already.
2019 actually
This deserves 1 millions views
These guys were doing this old school. I know Nija music has blown up recently but someone has to bring these golden days back. The flavor is just correct and pure Nija.
This music video was one of those music videos that marked a transformation in Nigerian music videos
I remember dis during my secondary school proudly Nigeria 🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Lol it funny coming back here
This song was way ahead of it's time!
Today is his birthday and I'm here.
This song..the mother of musical nolstagia. I wonder where this artist is now. 2020 didn't go in vain after all
2024 here. One of my best childhood songs ❤. It was even cooler when he replied me on ig.
Too mad
July 2024
this song brings so many memories, my uni experience afrobeats stay winning..
LeaStace Lunga I can relate
Its a song of all times
me 2..zimbabwe
True
Yes oh. Memories!
Did you guys understand the song you were jamming to?
Olden days seem more fun, it’s 2024 and I can still vibing…
This video and song came at the wrong time in Nigeria. Should be this year
All these years,still hits like new.
*One of Nigerian Unforgettables*
Evergreen...
My era!!!!!! Not the noise they give us these days.
2018 and i'm still jamming like it just got released yesterday!!
This song that year was shorting down everywhere in Naija. No party no club, no ceremony, weddings, even burials and memorials it was Bigiano
Was in SS2 then. A female corper was teaching us, when a classmate raised this song. The whole class went mad😂
this is beautiful! can't count how many times i have played it tonite. one love naija people.........too much talent
Been having a lot of crave for throw back music and listening to this song for the first time in years made me feel like crying. I only saw this video once event since it came out and today is the second time.
Been searching for it for the past years and today I came across it through someone’s video on Twitter and without any hesitations I Shazammed it.
Thanks to apple for incorporating shazam.
Mann a piece of me has been reconnected.
This instrumental is forever green
2022, this song is still a vibe...true music is timeless. 🔥🔥💯💯
Before 2010 was the era of good song in Nigeria
Bros you are too much
Lol, wizkid, davido, kizz, pato, tekno, runtown, sarkodie, aka,and lot more them dey try
@@eminent609 I never said they are not trying ,but before 2010 we had countless evergreen songs
Bigiano came to my place today in maryland with portable Zeh. Am happy to see you guys
Ala Owerri! I won't forget this in a hurry.. " Muv ya ear by yasef" was all I heard amidst the rhythmic bliss
Nwanne mmadu, ocean 11 wu zone nkwa that year
Who is here in 2022? Diz Song would remain forever Green, till today I haven't heard any Nigerian Shayo song that beats this.👌👌👌✌✌✌✌
2021 weee stilll jumpinn to bigiano shino.hahah nigeria big up ur selfs.times of p square.to star boy,through to teknow and now burna boy .much love from kenya
During this period there were a lot of hits in Nigeria
Seriously? Dem 2Baba dem generation were too talented
Dude totally looks like Jamie Foxx!
Fr
Jamie foxx stunt double with a bigger forehead 😂😂
The look alike is too much wow
The best song to open the dancefloor as host.
If Yoruba were a nation, we will call this Yorhiphop. No 🧢
2024 and beyond.
Damn he should have released this in 2020, classic sound!!!
1st of August na the date oh... in 2022
This jam needs a remix with some featurings.
Rhis song was a street banger those days...
Sweet memory.
Omoo damnn see memories afrobeat has really come along way back then no child birthday was popping without playing this song 😭🤣
At a time, was the best video in the land! How time flies... Still a classic...
this song was my medicine back then. it was always on repreat. love it will listen to it till i can't anymore 😅😆😊😄
Rocking this till 2030. 🥰🤓
2016 and am still rocking to this music
kazeem ekutti 2017
its 2024 and this jam still in my playlist....big up
I came back for this song after 13yrs, memories
It’s 2023 and I am still hook to this joint like nicotine, of a fact we loved oldies because of the memories there bring back
2017 still lit
Lol...u lieing
Abi Dheyme 2018 lit af
2018 lit
Where's Bigiano for heaven's sake?.. Best party jam... Who's here October /November 2019???🙌🙌🙌
Here in 2021
Use to really love this song
Today is 1st of August 2022
Every 1st of August, this song comes to mind
This song was ahead of it's time ❤
I’m just noticing this guy battled an Irish guy😂 🔥🔥never gets old
Where has he been? I love this song back then. Still listening to it 2023😅❤
Still rocking this in 2018 who else is with me
I wish I could reverse the time back to those days 😢 I miss those days too much
This song needs a 2019 remix. With Wizkid or Kizz Daniel!!
It has been long that Nigeria started holding it down in as much as entertainment and music is concerned in Africa. In Africa, it's Nigeria v the rest of Africa, they can't beat the reach!!!!
This track came at the wrong time.
It's from the future.
The rhymes,lyrics, beats , videography and all leaves little to nothing to add!
So true he could have released it in 2020
Am loving this sh**t.. How come I didnt see this all this while until now.. Very nice video concept and nice rythym.. I play this song More than 20times a day since I found it.. Keep it up BIGIANO!
Been looking for this song since 2015. About to abuse the replay button
He signed my first autograph on this very CD in Abuja back in the day. Lol
My favourite song since 2009 still listened to in 2024😍🥰
shayyyoo go dey flow like water👍
You dey feel the Nostalgia abi.... Smile🎉🎉🎉🎉❤❤❤❤🎉🎉🎉😂😂❤❤❤
This song 🎵 👌 even at the End of 2022
I need this kind old school music 🎵🎵 mp 3👍👍👍👍
I was 9years when this song came, Now im 28😂😂😂😂
You mean you were 19 when it came out bruv...
He doesnt know his age lol
Wow
I was in part 1 when this came out 17/18 now I am 26... are you sure you know ya age? #showyourbirthcert
+Yetunde Ruqoyat Hahahaha. PF people, Una don find me reach here.😂😂😂
Been looking for this song since 2012. Oh Lord!
2017 and am still rocking to this jamz
2022 still here. The song, the video, the concept was all ahead of it time.🤔
This song was the hit of every of party that year.... made my childhood.
This song never got the appropriate praise it deserves.
The video looked so good even though it was done years ago
I think it was shoot a foreign director. The diff is clear.🤔
Been so long since I heard this song!! Ayyyyye!!